Reply |
Deffney at 22-03-2011 02:28 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 02:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 02:34 PM (14 years ago) Abeg make una dey try post reasonable things here.na beg i dey beg una cos wetin dey hapun 4 Np again dey disgust.person go wake up,carry brush brush mouth,eat breakfast and go open him computer then him mind,eyes,hands ,brain go allow am post nonsense yoke.u go see pple wey go post ''Terry is coming'' and another idiot go post ''i wan go eat''(wetin concern me if u wan go eat?)another legalised idiot go post ''Deffney get white body''(and so?)then another certified idiot go post ''Solid is fighting over a girl''.then our madam gucci go post her lengthy article.some go post one crap thing all in the name of getting one useless rank.abeg if u want get rank,no need of posting s,just dey comment for anoda pple joke.i knw say i no dey post joke,but abeg make una dey try dey post reasonable posts.una dey pursue customers here and make una try to put network on pple's face.abeg if u no get anything reasonable to post,just shut ur computer down then carry ur bible read.if u must post trash,abeg ask them to create forum 4 u and ur s.
If u vex,go hug transformer or u fit take dry pepper do eye shadow
terry no be small tin ooo.. na im make me i tire for this joke forum who be this one again? from which hole you from creep out? oya enter that hole back now Posted: at 22-03-2011 02:34 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lol............... just passing
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 02:36 PM (14 years ago) help me ask that one ooooo Posted: at 22-03-2011 02:36 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 02:38 PM (14 years ago) mak me sef cari ma guds com dey sell.....im sellin co***ms oh
what flavor  all flavors oh, point n kill!!!!!!! make u deliver to emejuru  deliver him from wetin make i tell you,na you need that deliverance Amebo!!!!!!!!!!!!! Posted: at 22-03-2011 02:38 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 02:39 PM (14 years ago) (f) Reply |
at 22-03-2011 02:40 PM (14 years ago) lol............... just passing
who you dey tell hummm? oya just jeje pass and dont make noise again her, by the way wetin you carry pass here? Posted: at 22-03-2011 02:40 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lol............... just passing
who you dey tell hummm? oya just jeje pass and dont make noise again her, by the way wetin you carry pass here?  how e come take concern u? i go make noise wetin u go do
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 02:49 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 02:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 02:51 PM (14 years ago) lol............... just passing
who you dey tell hummm? oya just jeje pass and dont make noise again her, by the way wetin you carry pass here?  how e come take concern u? i go make noise wetin u go do wetin you dey sale wey you dey make noise every where hummm, come i no wan buy burukutu oooo carry waka go another conner. Posted: at 22-03-2011 02:51 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 02:54 PM (14 years ago) which one you dey lick mouth? abi you wan drink burukutu? chicano kano go sale give deff, no forget to add 10 ogiri inside the burukutu Posted: at 22-03-2011 02:54 PM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 22-03-2011 02:54 PM (14 years ago) (m) Abeg make una dey try post reasonable things here.na beg i dey beg una cos wetin dey hapun 4 Np again dey disgust.person go wake up,carry brush brush mouth,eat breakfast and go open him computer then him mind,eyes,hands ,brain go allow am post nonsense yoke.u go see pple wey go post ''Terry is coming'' and another idiot go post ''i wan go eat''(wetin concern me if u wan go eat?)another legalised idiot go post ''Deffney get white body''(and so?)then another certified idiot go post ''Solid is fighting over a girl''.then our madam gucci go post her lengthy article.some go post one crap thing all in the name of getting one useless rank.abeg if u want get rank,no need of posting s,just dey comment for anoda pple joke.i knw say i no dey post joke,but abeg make una dey try dey post reasonable posts.una dey pursue customers here and make una try to put network on pple's face.abeg if u no get anything reasonable to post,just shut ur computer down then carry ur bible read.if u must post trash,abeg ask them to create forum 4 u and ur s.
If u vex,go hug transformer or u fit take dry pepper do eye shadow
terry no be small tin ooo.. na im make me i tire for this joke forum sophia f no even tire u as e take tire me.u knw hw dis place dey dey b4 nah
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-03-2011 02:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 02:56 PM (14 years ago) (f) which one you dey lick mouth? abi you wan drink burukutu? chicano kano go sale give deff, no forget to add 10 ogiri inside the burukutu  i no understand at all at all at all
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 02:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 22-03-2011 03:02 PM (14 years ago) (m) @fashyln u mean u dey Mozambique?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-03-2011 03:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 03:05 PM (14 years ago) which one you dey lick mouth? abi you wan drink burukutu? chicano kano go sale give deff, no forget to add 10 ogiri inside the burukutu  i no understand at all at all at all then no add to what you dont understand Posted: at 22-03-2011 03:05 PM (14 years ago) | | |
Reply |
emejuru u too YEYE i swear
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 03:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 03:10 PM (14 years ago) (f) grrrrrrr u emejuru stop dis ur mode dis na joke forum see ha..seems u no eat today make i cook grilled frog and hair soup for u!!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 03:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 03:13 PM (14 years ago) emejuru u too YEYE i swear
why you no go swear , you no get reason not to swear , see you no get worth that is why you dey swear,yeye finish you. Posted: at 22-03-2011 03:13 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 03:15 PM (14 years ago) grrrrrrr u emejuru stop dis ur mode dis na joke forum see ha..seems u no eat today make i cook grilled frog and hair soup for u!!  Am sure is your favourite, so when you finish cooking , you can also finish eating it Posted: at 22-03-2011 03:15 PM (14 years ago) | | |
Reply |