If u vex,go hug transformer or u fit take dry pepper do eye shadow
Posted: at | |
If u vex,go hug transformer or u fit take dry pepper do eye shadow A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
''Deffney get white body''(and so?) Replyhehehehehehehehe..Terry on d making at this early Tuesday.... beta shutdown ur computer and get ur bible and read... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
na true u talk jare Replyabeg the thing tire person for here instead of putting on ur computer to read joke na story wey no make sense u go dey see! WE NEED FILTER HERE!!!!!!!!!!
| |||||
filterizzzeee jokes forum na!!!! Replymake all laugh, smile and happy! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
una dey surprise? But na d fact be dat! ReplySomething dats meant not to be taken serious,some half baked idiot go use am do their pillow even when u r playing with them. Person go post joke and pple go write 'pb4' for him joke and dat idiot go vex,why u dey vex 4? See anybody wey no go fit withstand pb4 shock 4 him post,him no qualify to be here or if sb taunt u or ur tribe and u took personal,omo ur own don end cos na vex u go dey vex all ur life.yabbing is part of d joke and sometimes what pple comment makes a joke to be sweeter. If u post joke and nobody write 'pb4' then ur joke no go sell cos dat was what i experience when i was new here until sb told me d rules.pple do tease me all d time. Thanks 4 understanding but if u no understand then carry vex do ur food! A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
true talk again Terry! Replyna dis make realise say all wetin u dey talk since NA PB4 i don post am before! u b copy copy ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i get you..you right terryworld Reply![]()
| |||||
terry dey vex... na my joke be that Reply
| |||||
esp newbeans ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
of course yes na pb4 but u dey craze 4 belle ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
terry.. i think u'r making a good point... pls its joke forum and not politics or the kind of rubbish gucci posts here for us... its horrible. i wish all pals in joke forum will understand that everything is all about joke..we dont see alot of people anymore.its bad :'( :'( :'( :'( i want to smile again,,infact i want to laugh. Reply
| |||||
oga terry i hail oooooooooooo Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
see all of them complete for the house. Replykings and queens from Aproko Kingdom, Amobo ,Aproko una don carry new one come? new yeye in the house ![]() ![]()
| |||||
emejuru... define yeye. Reply
| |||||
or you just enter house, Replyyou don join your Aproko gang , weldon ooo ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-03-2011 11:02 AM see all of them complete for the house. kings and queens from Aproko Kingdom, Amobo ,Aproko una don carry new one come? new yeye in the house ![]() ![]() tatafo like you ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: sandra-marbel on 22-03-2011 11:04 AM emejuru... define yeye. yeye na when you look like you, Aproko abeg enter una house ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot