at 22-03-2011 11:46 AM (13 years ago) your belle bad well well, see as every where dey smell, ogiri,dadawa ,you drink ogiri and dadawa pap this morning Posted: at 22-03-2011 11:46 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 11:47 AM (13 years ago) (f) Reply |
Deffney at 22-03-2011 11:47 AM (13 years ago) (f) Reply |
your belle bad well well, see as every where dey smell, ogiri,dadawa ,you drink ogiri and dadawa pap this morning bad belle troway troway, ogiri wey dey dey take make soup na him u dey ask me whether i drink. BLOCH BRAIN
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 22-03-2011 12:37 PM (13 years ago) (m) person wey hail me,i hail u 2 and stephen so u don enta anoda level of yeyelism? Florish,dis pple don turn here to market place.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-03-2011 12:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
oga terry welcome
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mak me sef cari ma guds com dey sell.....im sellin co***ms oh Posted: at 22-03-2011 12:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 22-03-2011 12:56 PM (13 years ago) (m) aunty chicanrose good afternoon
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-03-2011 12:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 22-03-2011 12:58 PM (13 years ago) (f) Ok I don show, una say na wetin happen for here wey terry dey vex so? Una Good morning oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 22-03-2011 12:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 01:00 PM (13 years ago) (f) mak me sef cari ma guds com dey sell.....im sellin co***ms oh
what flavor
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-03-2011 01:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 22-03-2011 01:01 PM (13 years ago) (m) fashlyn,good morning 4 dis hot afternoon? U chop urine?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-03-2011 01:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 22-03-2011 01:04 PM (13 years ago) (f) No ohhh!!! oga Terry na morning na for where dey I know say i from niger delta buh i no follow benin people dey chop wichi wichi oh
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 22-03-2011 01:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 01:17 PM (13 years ago) Aproko people dem don dey complete small small una weldon Aprokoring Posted: at 22-03-2011 01:17 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 01:22 PM (13 years ago) deffney deffney take time , for you na flog i go flog you, just no laugh to much i dey vex oooo Posted: at 22-03-2011 01:22 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 01:25 PM (13 years ago) (f) why u vex my 5th love...
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-03-2011 01:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 01:30 PM (13 years ago) who be your love , sorry that one na sick imagination , no even call me okey or i go.............................................................................you Posted: at 22-03-2011 01:30 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 01:32 PM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-03-2011 01:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mak me sef cari ma guds com dey sell.....im sellin co***ms oh
what flavor all flavors oh, point n kill!!!!!!! Posted: at 22-03-2011 01:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 22-03-2011 01:42 PM (13 years ago) (f) Abeg make una dey try post reasonable things here.na beg i dey beg una cos wetin dey hapun 4 Np again dey disgust.person go wake up,carry brush brush mouth,eat breakfast and go open him computer then him mind,eyes,hands ,brain go allow am post nonsense yoke.u go see pple wey go post ''Terry is coming'' and another idiot go post ''i wan go eat''(wetin concern me if u wan go eat?)another legalised idiot go post ''Deffney get white body''(and so?)then another certified idiot go post ''Solid is fighting over a girl''.then our madam gucci go post her lengthy article.some go post one crap thing all in the name of getting one useless rank.abeg if u want get rank,no need of posting s,just dey comment for anoda pple joke.i knw say i no dey post joke,but abeg make una dey try dey post reasonable posts.una dey pursue customers here and make una try to put network on pple's face.abeg if u no get anything reasonable to post,just shut ur computer down then carry ur bible read.if u must post trash,abeg ask them to create forum 4 u and ur s.
If u vex,go hug transformer or u fit take dry pepper do eye shadow
terry no be small tin ooo.. na im make me i tire for this joke forum
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-03-2011 01:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 01:48 PM (13 years ago) (f) mak me sef cari ma guds com dey sell.....im sellin co***ms oh
what flavor all flavors oh, point n kill!!!!!!! make u deliver to emejuru
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 22-03-2011 01:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |