 nice meal for a mental patient
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 03:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emejuru u too YEYE i swear
why you no go swear , you no get reason not to swear , see you no get worth that is why you dey swear,yeye finish you.  agbaya, odobiodo; alewoskobi
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 03:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 03:19 PM (14 years ago) (f) grrrrrrr u emejuru stop dis ur mode dis na joke forum see ha..seems u no eat today make i cook grilled frog and hair soup for u!!  Am sure is your favourite, so when you finish cooking , you can also finish eating it its for u na! wetin u want again? make i cook the best one for my pikin
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 03:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
deffney God go bless u for the food wey u wan cook for that mental patient, na hungry make am they behave like dis. atleast e eat make his brain for come back
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 03:21 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 03:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 03:23 PM (14 years ago) emejuru u too YEYE i swear
why you no go swear , you no get reason not to swear , see you no get worth that is why you dey swear,yeye finish you.  agbaya, odobiodo; alewoskobi so na this kind name una dey answer for your village ?see i think say na only you not knowing say na all of una yeye like this , yeye don finish una . Posted: at 22-03-2011 03:23 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 22-03-2011 03:26 PM (14 years ago) thank god you call am nice meal, cuz you dey eat am before , na be the meal dem they give you since you be mental person Posted: at 22-03-2011 03:26 PM (14 years ago) | | |
Reply |
''Solid is fighting over a girl''that person weh post that kind thing should chop dry pepper .. Posted: at 22-03-2011 03:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 03:29 PM (14 years ago) hungry kill you , yeye mental goat like you,  abeg carry that your smell comot make person breath well Posted: at 22-03-2011 03:29 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 22-03-2011 03:31 PM (14 years ago) (f) Posted: at 22-03-2011 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 03:32 PM (14 years ago) grrrrrrr u emejuru stop dis ur mode dis na joke forum see ha..seems u no eat today make i cook grilled frog and hair soup for u!!  Am sure is your favourite, so when you finish cooking , you can also finish eating it its for u na! wetin u want again? make i cook the best one for my pikin  where your brain dey self? ,you sure you carry human brain for that head so? cuz the way you talk no be human brain dey their, na lizard brain . Posted: at 22-03-2011 03:32 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 03:35 PM (14 years ago) (f) again...lizard brain i dey??? i just smile for u sha..
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 03:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 03:38 PM (14 years ago) you guys are laughing at your funeral so keep laughing Posted: at 22-03-2011 03:38 PM (14 years ago) | | |
Reply |
we dey laugh for u wey don die since..............
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 03:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 03:41 PM (14 years ago) you are completely out of your mind , very sure about it,anyway i pity yeye people like you, but you can go and jump . Posted: at 22-03-2011 03:41 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 22-03-2011 03:41 PM (14 years ago) (f)  i dey hire u for crying funerals e fit u well well
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 22-03-2011 03:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 22-03-2011 03:42 PM (14 years ago) look just jump Posted: at 22-03-2011 03:42 PM (14 years ago) | | |
Reply |
 if e pain u too much go chop the food wey deffney dey cook
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 22-03-2011 03:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-03-2011 03:44 PM (14 years ago) you dey fear ? na you e fit pass , so go and jump Posted: at 22-03-2011 03:44 PM (14 years ago) | | |
Reply |