lanudja at 23-03-2011 09:59 AM (14 years ago) (f) Ahh na wa! abeg wake i pass, i no fit shout. Rubbish. Posted: at 23-03-2011 09:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
harold634 at 23-03-2011 10:19 AM (14 years ago) (m) If blind man lead blind man na inside pit dem de fall put. igbo husband and igbo wife, the man sperm na igbo, the woman eggs na igbo, the baby don already be igbo 4 inside belle plus the raw igbo when e mama de smoke joinam, if the woman born, the baby go come be igbosa and if d baby come grow without GOD intervention, b4 we know the baby go de shout rastaman solafia ina gbuyaka gbuyaka. na devil go punish the woman and her husband. GOD go deliver the baby from igbo. Posted: at 23-03-2011 10:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okwas at 23-03-2011 10:43 AM (14 years ago) (m) NA LOCAL MENTALITY DEY WORRY AM Posted: at 23-03-2011 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bishopdray at 23-03-2011 10:56 AM (14 years ago) (m) Reply |
itmomoh at 23-03-2011 11:01 AM (14 years ago) (m) craze don dey start Posted: at 23-03-2011 11:01 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
drain-27 at 23-03-2011 11:06 AM (14 years ago) (m) she known what`s good for her health........... a beg na today Posted: at 23-03-2011 11:06 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
skyleo at 23-03-2011 11:28 AM (14 years ago) (m) If blind man lead blind man na inside pit dem de fall put. igbo husband and igbo wife, the man sperm na igbo, the woman eggs na igbo, the baby don already be igbo 4 inside belle plus the raw igbo when e mama de smoke joinam, if the woman born, the baby go come be igbosa and if d baby come grow without GOD intervention, b4 we know the baby go de shout rastaman solafia ina gbuyaka gbuyaka. na devil go punish the woman and her husband. GOD go deliver the baby from igbo.
Let prayer to deliver this unborn baby from Igbo. Deliverance of Trinty Igbo. Posted: at 23-03-2011 11:28 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
skyleo at 23-03-2011 11:29 AM (14 years ago) (m) If blind man lead blind man na inside pit dem de fall put. igbo husband and igbo wife, the man sperm na igbo, the woman eggs na igbo, the baby don already be igbo 4 inside belle plus the raw igbo when e mama de smoke joinam, if the woman born, the baby go come be igbosa and if d baby come grow without GOD intervention, b4 we know the baby go de shout rastaman solafia ina gbuyaka gbuyaka. na devil go punish the woman and her husband. GOD go deliver the baby from igbo.
Let us pray to deliver this unborn baby from Igbo. Deliverance of Trinty Igbo. Posted: at 23-03-2011 11:29 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terdue at 23-03-2011 11:37 AM (14 years ago) (m) only god kw wetin the pikin go be Posted: at 23-03-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mikendem at 23-03-2011 11:41 AM (14 years ago) (m) na walaoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Posted: at 23-03-2011 11:41 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
annkezs at 23-03-2011 11:45 AM (14 years ago) (f) She don crasy no be today see as she be for the picture self? she is definitely a mad woman Posted: at 23-03-2011 11:45 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Their headache not mine Posted: at 23-03-2011 11:53 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Chigozirim at 23-03-2011 12:06 PM (14 years ago) (f) The woman needs total deliverance. Ignorance is indeed a disease Posted: at 23-03-2011 12:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 23-03-2011 12:21 PM (14 years ago) (m) Woman why do you want to represent FELA KUTU In this your condition? As for your Bobmaley of a husband hmmmmm the police will caught him if they wishes.. Posted: at 23-03-2011 12:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
joyouesjoy at 23-03-2011 01:30 PM (14 years ago) (f) it runs in their family blood from wat l can percive. Posted: at 23-03-2011 01:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
that woman must be a mentally retarded toxicant and she must be suffering from emetophobic paralysis of the brain.which kind of ignorance of the highest order be this one???how can marijuana(cannabis sativa)be good for an unborn baby.this woman study na wa oo.hope world health organisation go endorse am for her.RUBBISH Posted: at 23-03-2011 02:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dozb at 23-03-2011 02:42 PM (14 years ago) (f) Reply |
kaat75 at 23-03-2011 02:44 PM (14 years ago) (m) passed Posted: at 23-03-2011 02:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Any form of smoking is bad for both mother and the unborn baby.
i agree! she shud av baked it instead Posted: at 23-03-2011 02:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Their headache not mine
 what about their baby? :'( Posted: at 23-03-2011 02:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |