Posted: at | |
| |||||
no take risk ooooooooooooooooo Reply1daful Is a Blessed Child..
| |||||
Quote from: Pointzero on 24-03-2011 10:11 AM If u ve found love....i suggest u hold onto it... NB:People of that nature/career hardly fights outside their terrain,cos they know where to show their skill n strength. Moreover,think abt it.....wat if he becomes d next WBC heavyweight champion...i know u will be crowned wit pride...lol point- yu r alive...they don free yu! God is good ![]()
| |||||
leave all this ppl na ur mouth i dey pity Reply1daful Is a Blessed Child..
| |||||
Quote from: Adikpe on 24-03-2011 02:35 PM Wrestlers and Boxers have rules guiding them: "They don't fight outside the ring" not to talk of his own wife, so don't be afraid, go ahead and marry him. But be careful not to talk to him any how, because women mouth sharp pass two edged-sword. Congrats in advance. thx Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
u mean The Undertaker proposed to u?? or Mike Tyson ?? Reply![]()
| |||||
all of una wey dey advice her to agree mmmmmmmmmm when d man go help her arrange in face una no go dey dere to help ooo Reply
| |||||
D advice i will give u is 2 give a response 2 d guy proposal because am also a boxer and am not a type of person dat beat ladies but i care 4 ladies and fight 4 dem if they are cheat 4rm other guys Reply
| |||||
Quote from: mediaexcell on 24-03-2011 03:29 PM u mean The Undertaker proposed to u?? or Mike Tyson ?? my luvy luvy ow u dey....abeg make una help me ask sophia well ooo ![]()
| |||||
Quote from: blessedme on 24-03-2011 02:53 PM ikebe ikebe....i no want laff abeg i don dey laff here since morning....abeg free me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: djbayus on 24-03-2011 03:31 PM D advice i will give u is 2 give a response 2 d guy proposal because am also a boxer and am not a type of person dat beat ladies but i care 4 ladies and fight 4 dem if they are cheat 4rm other guys i beg bros na ur pic be this cos u look like hungry Boxer for this yah pic
| |||||
i no sure say en be boxer sef ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: kebella on 24-03-2011 03:37 PM Quote from: blessedme on 24-03-2011 02:53 PM ikebe ikebe....i no want laff abeg i don dey laff here since morning....abeg free me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() cos they are wondering y am laffing alone ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: djbayus on 24-03-2011 03:31 PM D advice i will give u is 2 give a response 2 d guy proposal because am also a boxer and am not a type of person dat beat ladies but i care 4 ladies and fight 4 dem if they are cheat 4rm other guys bro yu sign up 4 dis post ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blessedme on 24-03-2011 03:41 PM Quote from: kebella on 24-03-2011 03:37 PM Quote from: blessedme on 24-03-2011 02:53 PM ikebe ikebe....i no want laff abeg i don dey laff here since morning....abeg free me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() cos they are wondering y am laffing alone ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() check well oo mk in no be say na true dem talk
| |||||
na so crase dey use start ooo. dem think say na laugh ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
sophia and chichi una no well ooo Replyabi i send u post dis kain thing for here today
| |||||
no be u say u dey laugh since morning? Replyabi na my proposal dey laugh u Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: blessedme on 24-03-2011 03:41 PM Quote from: kebella on 24-03-2011 03:37 PM Quote from: blessedme on 24-03-2011 02:53 PM ikebe ikebe....i no want laff abeg i don dey laff here since morning....abeg free me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() cos they are wondering y am laffing alone ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() tell them ur happy abt ur new pds man ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 24-03-2011 03:43 PM Quote from: blessedme on 24-03-2011 03:41 PM Quote from: kebella on 24-03-2011 03:37 PM Quote from: blessedme on 24-03-2011 02:53 PM ikebe ikebe....i no want laff abeg i don dey laff here since morning....abeg free me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() cos they are wondering y am laffing alone ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() check well oo mk in no be say na true dem talk rof my name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot