U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY (Page 5)

Date: 24-11-2008 6:00 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- lylawal at 3-12-2008 10:27 AM (16 years ago)
(m)
LOL! Onyin... U get mouth wo... If this ppl gang up, I no de wo! LOL...
Posted: at 3-12-2008 10:27 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 3-12-2008 10:42 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-12-2008 09:58 AM
Quote from: orezo on  3-12-2008 08:22 AM
Na flash na... U no know sey Jboy no get credit to take kal...

how u know say na Jboy dey flash  me...??
who be master flasher for naijapals? na JBOY na. the networks dey specially dash credit because im flashing too much Grin Grin Grin
Posted: at 3-12-2008 10:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 12:40 PM (16 years ago)
(m)
Lawal wetin u dey talk sef... Dem tell u sey onyi no get mouth b4... Which pple dey gang up... And who dem wan gang up against... Hope sey u no b onyi u wan try talk abt... Bcos if na she... U miss road well...
Posted: at 3-12-2008 12:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 01:53 PM (16 years ago)
(f)
Orezo thank u ma sweetie na u be ma #1... tell dat lylawal e to dey Fast Foward e tongue...
Posted: at 3-12-2008 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 01:57 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  3-12-2008 10:08 AM
No be u tell me???

na wa for u ooh.. orezo... but i no tell u say na Jboy...i tell u say make i answer call... say i dey come  Grin
Posted: at 3-12-2008 01:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 3-12-2008 02:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-12-2008 08:06 AM
the kan thing wey happen for the birthday party no be small ooo? i surprise  for dis guy wey dem cal REZI... Huh?
AMICI sef begin fight with JBOY as e wan carry carry... Embarrassed
GRIN came in late... as he enter e begin share his call card to all those strip dancers.... i tire for am ooh.. Lips Sealed
OREZO just dey rush girls like say tomorrow no dey  Shocked
na so this small boy wetin be e name sef... eeemm... eheeen... KIDO... recieve one kan slap when e wan put eye for one guy babe..  Shocked
SILLYJOKER & ESTY...so sexy Kiss Kiss
TOKS_E sef... Cool
....hello!! hello!!!...i dey come make i answer call... 


AHHHH.....onyi, see as you dey lie for my head, chineke! i no remember the time wey i receive dat slap bcos na me and you dey dance na? ... u too dey forget sef....  Grin Grin
Posted: at 3-12-2008 02:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 02:16 PM (16 years ago)
(f)
kido... u no see ya life... as u small reach... so na drink eye u carry de do all those things??
Posted: at 3-12-2008 02:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dprincei at 3-12-2008 03:07 PM (16 years ago)
(m)
even though it is past. happy birthday
Posted: at 3-12-2008 03:07 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 03:12 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: dprincei on  3-12-2008 03:07 PM
even though it is past. happy birthday

thank u jare... but why u dey always come late for everything?... Grin
Posted: at 3-12-2008 03:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 03:26 PM (16 years ago)
(m)
Na so e do wen e use take miss im common entrance dat year...
Posted: at 3-12-2008 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 4-12-2008 02:03 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  3-12-2008 03:26 PM
Na so e do wen e use take miss im common entrance dat year...

orezo... make guys no carry red eye gbege u for road ooh!... Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 02:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 02:17 PM (16 years ago)
(m)
For truth wen i talk again an im dem wan wait for me for road??? Make dem no wait for me ooh... Orelse i go brush their legs with my baba boy oooh.. LoL
Posted: at 4-12-2008 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-12-2008 08:31 AM (16 years ago)
(f)
orezo wetin be baba boy... i no understand dat one?
Posted: at 6-12-2008 08:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 11:42 AM (16 years ago)
(m)
Na baby boy (Honda Accord)... But my own no be baby again... Na paparazi level im dey operate... Na baba boy my own be...
Posted: at 8-12-2008 11:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 10-12-2008 02:20 PM (16 years ago)
(m)
Onyinye, pls. no vex or i 4 attend de party but de crisis 4 Jos no let me attend. ope u hv fun?
Posted: at 10-12-2008 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 10-12-2008 03:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 10-12-2008 02:20 PM
Onyinye, pls. no vex or i 4 attend de party but de crisis 4 Jos no let me attend. ope u hv fun?
you still dey alive? i think you don kpai. THANK GOD
Posted: at 10-12-2008 03:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 10-12-2008 03:17 PM (16 years ago)
(m)
The Lord is my strenght n my salvation whom shal i fear. fear no evil. Tnx 4 ur Prayer, Bross
Posted: at 10-12-2008 03:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 10-12-2008 06:14 PM (16 years ago)
(m)
you are welcome
Posted: at 10-12-2008 06:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 10-12-2008 06:24 PM (16 years ago)
(m)
wetin size1 bring?...
Posted: at 10-12-2008 06:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-12-2008 04:37 AM (16 years ago)
(f)
size1... thank God for you oh... happy survival...
Posted: at 11-12-2008 04:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10

Featured Discussions