Skypon2002 at 2-04-2011 06:36 PM (14 years ago) (m) na waa for una self  this simple thing na him una no fit translate
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-04-2011 06:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ozowalu at 2-04-2011 06:47 PM (14 years ago) (m) Huh as u see am na so we take see am so na wa ooooo Posted: at 2-04-2011 06:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jcmaiah at 3-04-2011 10:09 AM (14 years ago) (m) Up till now nobody fit translate 'na wa oo'. Na wa oo Posted: at 3-04-2011 10:09 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 3-04-2011 02:22 PM (14 years ago) na waooooooooooo Posted: at 3-04-2011 02:22 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 4-04-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) Huh as u see am na so we take see am so na wa ooooo
ee get as i take see am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-04-2011 12:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-04-2011 12:24 PM (14 years ago) (m) Up till now nobody fit translate 'na wa oo'. Na wa oo
wetin u still dey do? translate am nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-04-2011 12:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-04-2011 12:25 PM (14 years ago) na waoooooooo Posted: at 4-04-2011 12:25 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Sheree at 4-04-2011 12:31 PM (14 years ago) (f) oya, make I try it is wa oooooooo Posted: at 4-04-2011 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 4-04-2011 01:45 PM (14 years ago) (m) olodo like u so this simple thing u no fit translate am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-04-2011 01:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-04-2011 03:10 PM (14 years ago) what? Posted: at 4-04-2011 03:10 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 7-04-2011 12:04 AM (14 years ago) (m) who call u here again?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-04-2011 12:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
femilux at 7-04-2011 12:17 AM (14 years ago) (m) Posted: at 7-04-2011 12:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jcmaiah at 10-04-2011 01:02 PM (14 years ago) (m) I know say because i never attach prize na im make una dey hide una language prowess. Ok, anybody wey translate am go get 1000K worth of recharge card plus an all expense paid trip to confession room. Posted: at 10-04-2011 01:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 10-04-2011 02:32 PM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-04-2011 02:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
jcmaiah at 10-04-2011 03:13 PM (14 years ago) (m) ok i don send the translation to ya mail for security purpose
which mail you send am to, my email or nipost mail box? Posted: at 10-04-2011 03:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na wa oooo no funny at all
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 10-04-2011 04:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
neossha at 10-04-2011 04:49 PM (14 years ago) (f) are u sure u went to skul@poster Posted: at 10-04-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-04-2011 09:19 PM (14 years ago) (f) Poster shey na for this forum u wan take do ur assignment abi? Na wa to u oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-04-2011 09:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 11-04-2011 12:53 AM (14 years ago) na waooo to una ooo Posted: at 11-04-2011 12:53 AM (14 years ago) | | |
Reply |
jcmaiah at 12-04-2011 09:47 AM (14 years ago) (m) are u sure u went to skul@poster
you wey go school translate am na. I know say you get ph.d in Pidgin English. Posted: at 12-04-2011 09:47 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |