A translator is urgently needed (Page 3)

Date: 29-03-2011 7:11 am (13 years ago) | Author: Mr Jerry
1 2 [3]
- at 12-04-2011 09:54 AM (13 years ago)
hehehehe you funnily yeye Grin
Posted: at 12-04-2011 09:54 AM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 13-04-2011 12:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jcmaiah on 10-04-2011 01:02 PM
I know say because i never attach prize na im make una dey hide una language prowess. Ok, anybody wey translate am go get 1000K worth of recharge card plus an all expense paid trip to confession room.

aaah!
bros, no be ur type fit do am
u resemble hungry man Grin Grin

Posted: at 13-04-2011 12:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jcmaiah at 14-04-2011 09:28 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 13-04-2011 12:57 PM
Quote from: jcmaiah on 10-04-2011 01:02 PM
I know say because i never attach prize na im make una dey hide una language prowess. Ok, anybody wey translate am go get 1000K worth of recharge card plus an all expense paid trip to confession room.

aaah!
bros, no be ur type fit do am
u resemble hungry man Grin Grin
So you mumu reach like this? How much be 1000k wey i no fit give. Have you forgotten that our currency comes in naira and kobo? Na wa for you oo
Posted: at 14-04-2011 09:28 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bodeniyi at 14-04-2011 05:30 PM (13 years ago)
(m)
Flying
Posted: at 14-04-2011 05:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jcmaiah at 14-04-2011 06:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 14-04-2011 05:30 PM
Flying
without wings.
Posted: at 14-04-2011 06:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jcmaiah at 14-04-2011 06:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 14-04-2011 11:15 AM
entered and passed again
Posted: at 14-04-2011 06:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cashmia at 14-04-2011 06:36 PM (13 years ago)
(m)
AFTER YOU FINE THE TRANSLATOR FOR _NA WA OOO,YOU GO STILL FIND +JOOOOR OKAY,,,,ENOUGH ASSIGMENT DA 4 U OKAY. Cool Roll Eyes
Posted: at 14-04-2011 06:36 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 15-04-2011 01:17 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jcmaiah on 14-04-2011 09:28 AM
Quote from: Skypon2002 on 13-04-2011 12:57 PM
Quote from: jcmaiah on 10-04-2011 01:02 PM
I know say because i never attach prize na im make una dey hide una language prowess. Ok, anybody wey translate am go get 1000K worth of recharge card plus an all expense paid trip to confession room.

aaah!
bros, no be ur type fit do am
u resemble hungry man Grin Grin
So you mumu reach like this? How much be 1000k wey i no fit give. Have you forgotten that our currency comes in naira and kobo? Na wa for you oo

o boy, ur face be like person wey hungry dey wire  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-04-2011 01:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jcmaiah at 15-04-2011 11:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 15-04-2011 01:17 AM
Quote from: jcmaiah on 14-04-2011 09:28 AM
Quote from: Skypon2002 on 13-04-2011 12:57 PM
Quote from: jcmaiah on 10-04-2011 01:02 PM
I know say because i never attach prize na im make una dey hide una language prowess. Ok, anybody wey translate am go get 1000K worth of recharge card plus an all expense paid trip to confession room.

aaah!
bros, no be ur type fit do am
u resemble hungry man Grin Grin
So you mumu reach like this? How much be 1000k wey i no fit give. Have you forgotten that our currency comes in naira and kobo? Na wa for you oo

o boy, ur face be like person wey hungry dey wire  Grin Grin Grin Grin
you sure say you get face? If you get face post am come make i see. Wowo pikin... Lol.
Posted: at 15-04-2011 11:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 22-04-2011 04:28 PM (13 years ago)
(m)
i go soon post am
just cool down Grin Grin Grin

Posted: at 22-04-2011 04:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 26-04-2011 11:23 AM (12 years ago)
ok
Posted: at 26-04-2011 11:23 AM (12 years ago) |
Reply
1 2 [3]