
Posted: at | |
![]()
| |||||
who them? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
hahahaha! I no fit shout. Dis is good for guys and i wish dey will learn their lessons from dis. Ladies abeg make una dey protect una guys' property even if say na to construct a security padlock like dis one, is better. Sickness full ground; HIV, Staph< Gonorrhea Reply
| |||||
Quote from: joy4luv on 5-04-2011 05:43 PM chaiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii, this one better for some men wey their tin no dey stay one place, wey dey jump from one girl to another Thank u na so i go do ma yori yori becos pple dey eye here oooooooooooo o girl ur idle is good. up u
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 5-04-2011 08:10 PM woo!! e go function well wellllllllllllllllllll if na me, i go meet welder or panelbeater to open that rubbish thing which kind yeye be that una no go let the man thing function? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 6-04-2011 10:13 AM Quote from: felixomosexy on 5-04-2011 05:21 PM Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 02:03 PM @felix:.... shebi you don come back abi... na man matter you go carry for head... i provoke come oooooooooooooooooo becos those men no be am at all![]() which men no be am? ![]() shey no be say na we men... abi na another men you dey talk about so?.. ![]()
| |||||
Quote from: HISJOY on 6-04-2011 03:47 PM hahahaha! I no fit shout. Dis is good for guys and i wish dey will learn their lessons from dis. Ladies abeg make una dey protect una guys' property even if say na to construct a security padlock like dis one, is better. Sickness full ground; HIV, Staph< Gonorrhea huh? ![]()
| |||||
Quote from: felixomosexy on 6-04-2011 04:03 PM Quote from: Kristiantus on 6-04-2011 10:13 AM Quote from: felixomosexy on 5-04-2011 05:21 PM Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 02:03 PM @felix:.... shebi you don come back abi... na man matter you go carry for head... i provoke come oooooooooooooooooo becos those men no be am at all![]() which men no be am? ![]() shey no be say na we men... abi na another men you dey talk about so?.. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 6-04-2011 11:18 AM Quote from: lanudja on 6-04-2011 11:17 AM No worry jst dey beg dey go...nothin do u you and felix... una two na same same... like say una fit live without men... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: felixomosexy on 6-04-2011 04:06 PM Quote from: Kristiantus on 6-04-2011 11:18 AM Quote from: lanudja on 6-04-2011 11:17 AM No worry jst dey beg dey go...nothin do u you and felix... una two na same same... like say una fit live without men... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i provoke come oooooooooooooooooo becos those men no be am at all [/quote] huh?... which men no be am? ![]() shey no be say na we men... abi na another men you dey talk about so?.. ![]() [/quote] meneeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeoooooooooooooooooooooo [/quote] felix... true true, you no well... go take your agbo... you hear. ![]() [/quote] na hw u tak no say i no well i beg jst bring dat agbo 4 me bt no tell anybody oooooooooooooo i beg
| |||||
![]() ![]() ![]() this girl sickness dey serious ooo... ![]()
| |||||
@krist no be samll matter eeeeeeye Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 6-04-2011 04:19 PM ![]() ![]() ![]() this girl sickness dey serious ooo... ![]()
| |||||
If na me I go use master key open am sharp sharp Replygo do my business come back!
| |||||
Quote from: Adikpe on 6-04-2011 04:26 PM If na me I go use master key open am sharp sharp dis ONE no master go fit open am u no where i do dat? if u no eeeee go do my business come back!
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 6-04-2011 04:50 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Adikpe on 6-04-2011 04:26 PM If na me I go use master key open am sharp sharp go do my business come back! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Poor man, this marriage is worst than prison. dan fulani
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech