so first luv na d one wey u sleep wit first or wetin ? Posted: at 19-04-2011 01:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
trolling at 19-04-2011 01:29 PM (13 years ago) (m) d problem is many times u go see d person as ur first luv
(bcos na d first lover),, but wen u find sombody u 'truly' luv u go tink sey dis na ur first luv.
I'm not talking about lust at first sight and you havent answered my question. Posted: at 19-04-2011 01:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jesus christ my first and only love bestfriend , confidant, comforter saviour friend LORD AND lots more
Abi oooo ma sister Posted: at 19-04-2011 01:30 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
u dey laff  na true ooo,i never sleep with woman since my mummy bring me for dis world so. hmmmm i go beliv u wen u don buy me dat car,, no forget sey we dey easter Posted: at 19-04-2011 01:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
qunodinga at 19-04-2011 01:31 PM (13 years ago) (f) @poster Posted: at 19-04-2011 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 19-04-2011 01:31 PM (13 years ago) (m) Reply |
trolling at 19-04-2011 01:32 PM (13 years ago) (m) so first luv na d one wey u sleep wit first or wetin ?  na me ask question,make you answer first. Posted: at 19-04-2011 01:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I hisssssssss Posted: at 19-04-2011 01:32 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
my first love was Dp b4 i withdraw for dirty pikin
who? hehehehe..yeyeye boy na for internet he dey talk lol internet love dey exist too na  ..well as for the poster question i'm sorry i no get first love cuz i'm still a VIRGIN 
Live and let live! Posted: at 19-04-2011 01:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 19-04-2011 01:33 PM (13 years ago) (m) my first love was Dp b4 i withdraw for dirty pikin
Hmmm i c  , I never knew oo. But which of the DP are you first Lovington  My sweet Diplo or you mean Divine Project ?  i mean DIPLOMATIK ..e biakwa with ur twisting words  yes! u called i answered  Let me hear from my beautiful Unicorn mouth, is he telling the truth ? Were you his first Lovington  or did he mean Divinest projectiologist
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 19-04-2011 01:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tando at 19-04-2011 01:33 PM (13 years ago) (f) i'm sorry to inform you tht he's the first and last. if you wanna be the second then tell me Posted: at 19-04-2011 01:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hw are u sure u nt Waco's 10th love No na 50th love she be.... Posted: at 19-04-2011 01:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 19-04-2011 01:34 PM (13 years ago) (m) u dey laff  na true ooo,i never sleep with woman since my mummy bring me for dis world so. hmmmm i go beliv u wen u don buy me dat car,, no forget sey we dey easter  oops!! i no forget my sweetie,maybe i go bring am for u for Belgium dis coming summer. Posted: at 19-04-2011 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 19-04-2011 01:35 PM (13 years ago) (m) my first love was Dp b4 i withdraw for dirty pikin
who? hehehehe..yeyeye boy na for internet he dey talk lol internet love dey exist too na  ..well as for the poster question i'm sorry i no get first love cuz i'm still a VIRGIN    so u don't believe that right? but don't doubt ooo cuz everything is possible lol Posted: at 19-04-2011 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my first love was Dp b4 i withdraw for dirty pikin
who? hehehehe..yeyeye boy na for internet he dey talk @poster i'm not sure if i ever had a first love... or if i was ever in love..i think i was infatuated  lol internet love dey exist too na  ..well as for the poster question i'm sorry i no get first love cuz i'm still a VIRGIN  come make i check Me sef wan Check Posted: at 19-04-2011 01:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
so first luv na d one wey u sleep wit first or wetin ?  na me ask question,make you answer first. well like i said a gal can meet sombody and date d person as d first lover ( d first in number)
but wen dat relationship no work out and u meet sombody u truly luv,, u go call am ur first love....
as in wot it takes to show u luv sombody? dat can b many tins Posted: at 19-04-2011 01:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u dey laff  na true ooo,i never sleep with woman since my mummy bring me for dis world so. hmmmm i go beliv u wen u don buy me dat car,, no forget sey we dey easter  oops!! i no forget my sweetie,maybe i go bring am for u for Belgium dis coming summer.  i go com Belgium?? (seriously) Posted: at 19-04-2011 01:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
u dey laff  na true ooo,i never sleep with woman since my mummy bring me for dis world so. hmmmm i go beliv u wen u don buy me dat car,, no forget sey we dey easter  oops!! i no forget my sweetie,maybe i go bring am for u for Belgium dis coming summer.  U go com Belgium?? (seriously) Posted: at 19-04-2011 01:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
trolling at 19-04-2011 01:38 PM (13 years ago) (m) i'm sorry to inform you tht he's the first and last. if you wanna be the second then tell me
tell me one of the contracts he gave you,if you claim he is your first love? Posted: at 19-04-2011 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |