at 3-05-2011 01:13 PM (14 years ago) i go wound you ooo Posted: at 3-05-2011 01:13 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 01:15 PM (14 years ago) (f) if u wound me, u sef go wound! #i no fear face, unless d face na nnukwu mmou!# Posted: at 3-05-2011 01:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 3-05-2011 01:22 PM (14 years ago) ok we go wound each other Posted: at 3-05-2011 01:22 PM (14 years ago) | | |
Reply |
hehehe una yeye don dey cross boundary oooo Posted: at 3-05-2011 02:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 02:12 PM (14 years ago) (f) Oga Stephen don blank oh!!!  . bros dey post blank reply !!! na wah for this yeye olodo oh! Posted: at 3-05-2011 02:12 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na today? ..... the guy own don finish since na Posted: at 3-05-2011 02:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 02:21 PM (14 years ago) (f) u want make dem padlock am, d way dem padlock u for that pikshure? who release this otondo? otondoism don dey smell for here... PASSSSSS Posted: at 3-05-2011 02:21 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehehehe .....otondoism Posted: at 3-05-2011 02:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 02:42 PM (14 years ago) (f) abeg no make noise wen u wan do terrorism oh! U.S officials dey Naijapals,. dem dey find Osama Followers... make dem no for rush u bullet oh! u know say u be my paddy, dats why i dey give u dis top info! #Just go back to where dem lock u before. who release u sef?# Posted: at 3-05-2011 02:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stephen wetin u fit do? Posted: at 3-05-2011 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 02:44 PM (14 years ago) (f) help me ask ram oh! Posted: at 3-05-2011 02:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ask ram Posted: at 3-05-2011 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 03:13 PM (14 years ago) (f) no be only somalia... abeg try visit Libya too and Abbottabad in Pakistan... Posted: at 3-05-2011 03:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehehehe stephen how many bullet remain for ur gun? Posted: at 3-05-2011 03:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 03:18 PM (14 years ago) (f) na half bullet he get... groundnut bullet sef... 50 naira groundnut bullet, wit crack and shoot gun Posted: at 3-05-2011 03:18 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 3-05-2011 03:22 PM (14 years ago) (f) hahahaha funny comments
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 3-05-2011 03:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehehehe stephen see as this girl dey win u any how Posted: at 3-05-2011 03:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 03:36 PM (14 years ago) (f) Daffeny where u lost go? i don miss u oh! Solid no mind ram... Stephen don run, because him bullet don finish! he go borrow bullet, d owner don collect am back! Posted: at 3-05-2011 03:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
so dem still neva padlock this post
stephen Posted: at 3-05-2011 03:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 03:40 PM (14 years ago) (f) na him name... wetin happen??? Posted: at 3-05-2011 03:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |