Wahala Dey Oh... Part 1 (Page 6)

Date: 28-04-2011 10:44 am (14 years ago) | Author: Amaka Amakor
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 14
- solid_solid at 29-04-2011 01:33 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehe na kris una wan try?
he get odiliechei oooo
Posted: at 29-04-2011 01:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 29-04-2011 02:05 PM (14 years ago)
(m)
 :'(
Posted: at 29-04-2011 02:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 29-04-2011 04:49 PM (14 years ago)
(f)
why u dey cry now

Posted: at 29-04-2011 04:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Amakah at 29-04-2011 07:27 PM (14 years ago)
(f)
Sheree don give am otapiapia... lwkmd4h
Posted: at 29-04-2011 07:27 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 30-04-2011 07:19 AM (14 years ago)
(f)
can someone help me the meaning of otapiapia?Huh? Grin

Posted: at 30-04-2011 07:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 2-05-2011 11:42 AM (14 years ago)
boo
Posted: at 2-05-2011 11:42 AM (14 years ago) |
Reply
- onehardex at 2-05-2011 12:37 PM (14 years ago)
(m)
alright
Posted: at 2-05-2011 12:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 2-05-2011 04:07 PM (14 years ago)
(m)
deffney abeg i no cry oooo
Posted: at 2-05-2011 04:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 2-05-2011 05:06 PM (14 years ago)
(f)
hehehehe wetin meaning na...

Posted: at 2-05-2011 05:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HISJOY at 2-05-2011 07:30 PM (14 years ago)
(f)
all of una don drink kaikai mixed with ogogoro, shekpe, mammiri, igbo, marijuana even plus including mmanya gbara uka
Posted: at 2-05-2011 07:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 2-05-2011 07:43 PM (14 years ago)
Quote from: HISJOY on  2-05-2011 07:30 PM
all of una don drink kaikai mixed with ogogoro, shekpe, mammiri, igbo, marijuana even plus including mmanya gbara uka

we all no say all na your brand,
but you forget to add the name of burukutu your
starter.
Posted: at 2-05-2011 07:43 PM (14 years ago) |
Reply
- HISJOY at 3-05-2011 08:37 AM (14 years ago)
(f)
Quote
all of una don drink kaikai mixed with ogogoro, shekpe, mammiri, igbo, marijuana even plus including mmanya gbara uka

we all no say all na your brand,
but you forget to add the name of burukutu your
starter.

I see... na u teach me hw to drink burukutu, how many bottles u don shark dis monin?
Posted: at 3-05-2011 08:37 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- KINGJHOE at 3-05-2011 08:40 AM (14 years ago)
(m)
I get am before no be property
Posted: at 3-05-2011 08:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 3-05-2011 08:43 AM (14 years ago)
(m)
NDI ARA DON COME MARKET
Posted: at 3-05-2011 08:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 3-05-2011 11:01 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on 30-04-2011 07:19 AM
can someone help me the meaning of otapiapia?Huh? Grin

Daffney dearie, Otapiapia na drug wey dem dey give yeye people! rats too dey drink am. Na wetin Babalawos dey use cure their small yeye behaviour wen e start... Emejuju dey drink am sef for mornig everyday. 5am... and before i forget, Stephen dey drink am like water too, na why e dey misyarn now sef!
Posted: at 3-05-2011 11:01 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 3-05-2011 11:02 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  2-05-2011 06:47 PM
i think say dem don lock this post

dem lock this post abi dem lock you? which one??? na u lock am? abeg bros, PASS joorrrrr.... Tongue Tongue
Posted: at 3-05-2011 11:02 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 3-05-2011 11:04 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: KINGJHOE on  3-05-2011 08:43 AM
NDI ARA DON COME MARKET

wetin u sef dey do for market wey ndi ara dey???  Huh? Huh? ... i tire for u oh bros!
Posted: at 3-05-2011 11:04 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 3-05-2011 11:05 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: HISJOY on  3-05-2011 08:37 AM
Quote
all of una don drink kaikai mixed with ogogoro, shekpe, mammiri, igbo, marijuana even plus including mmanya gbara uka

we all no say all na your brand,
but you forget to add the name of burukutu your
starter.

I see... na u teach me hw to drink burukutu, how many bottles u don shark dis monin?

yeye dey smell for here like piss... sure say u neva drink all these brand come piss for pant???
Posted: at 3-05-2011 11:05 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 3-05-2011 01:07 PM (14 years ago)
you don carry your yeye come now,
miss yeye Angry
Posted: at 3-05-2011 01:07 PM (14 years ago) |
Reply
- Amakah at 3-05-2011 01:10 PM (14 years ago)
(f)
Mr yeye... why u dey follow my yeye like twitter? just talk true... u miss d yeye... abi??? lwkmd
Posted: at 3-05-2011 01:10 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 14

Featured Discussions