Amakah at 28-04-2011 05:29 PM (14 years ago) (f) see who wan panel beat  I never wuz you, u don dey cry yeye pickin no mind ram... e dey cry for pufpuf... Wuz ram... #i Support# Posted: at 28-04-2011 05:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 28-04-2011 05:31 PM (14 years ago) huh Posted: at 28-04-2011 05:31 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 05:34 PM (14 years ago) (f) wetin? i don come back sef Posted: at 28-04-2011 05:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmagency9 at 28-04-2011 05:51 PM (14 years ago) (m) ok
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 28-04-2011 05:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 06:32 PM (14 years ago) (f) Posted: at 28-04-2011 06:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehehehehe .... kris this girl never wuz u and u don dey cry already .... wetin go hapn when she go wuz u kwanu? ..... shere if u go wuz him first buy bobo before u wuz him b/cos i no want noise here oooo Posted: at 29-04-2011 10:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 29-04-2011 10:03 AM (14 years ago) hehehehe see yeye Posted: at 29-04-2011 10:03 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Be careful oooooooooooooooooo! No be mistake  :'( Posted: at 29-04-2011 10:09 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hehehehehe .... kris this girl never wuz u and u don dey cry already .... wetin go hapn when she go wuz u kwanu? ..... shere if u go wuz him first buy bobo before u wuz him b/cos i no want noise here oooo
e wu anupamm oo...  e be like say na thru nose you dey eat food abi.... sheree, wooze me slap... inshort, she no go wan use alomo bitters chop bread... she no fit try am... Posted: at 29-04-2011 10:16 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ok Posted: at 29-04-2011 10:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hehehehehe .... kris this girl never wuz u and u don dey cry already .... wetin go hapn when she go wuz u kwanu? ..... shere if u go wuz him first buy bobo before u wuz him b/cos i no want noise here oooo
e wu anupamm oo...  e be like say na thru nose you dey eat food abi.... sheree, wooze me slap... inshort, she no go wan use alomo bitters chop bread... she no fit try am...  bia kris odika nutu apuru gi n'isi? .... no do make this small girls here no conspire against u oooo ... Posted: at 29-04-2011 10:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 29-04-2011 11:41 AM (14 years ago) (f) see who wan panel beat  I never wuz you, u don dey cry yeye pickin no mind ram... e dey cry for pufpuf... Wuz ram... #i Support# Thanks dearie Posted: at 29-04-2011 11:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 29-04-2011 11:45 AM (14 years ago) (f) hehehehehe .... kris this girl never wuz u and u don dey cry already .... wetin go hapn when she go wuz u kwanu? ..... shere if u go wuz him first buy bobo before u wuz him b/cos i no want noise here oooo
na zobo with akara I go buy for am. Posted: at 29-04-2011 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 29-04-2011 12:00 PM (14 years ago) (f) hehehehehe .... kris this girl never wuz u and u don dey cry already .... wetin go hapn when she go wuz u kwanu? ..... shere if u go wuz him first buy bobo before u wuz him b/cos i no want noise here oooo
e wu anupamm oo...  e be like say na thru nose you dey eat food abi.... sheree, wooze me slap... inshort, she no go wan use alomo bitters chop bread... she no fit try am...  na only mouth u get. make u no try me o Posted: at 29-04-2011 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 29-04-2011 12:56 PM (14 years ago) (f) heheeheeee... i dey read dey laff Posted: at 29-04-2011 12:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehehehe sheree he dey try u ooooo Posted: at 29-04-2011 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 29-04-2011 01:03 PM (14 years ago) (f) its allowed Posted: at 29-04-2011 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 29-04-2011 01:05 PM (14 years ago) (f) @ Solid, make u no mind am Posted: at 29-04-2011 01:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 29-04-2011 01:11 PM (14 years ago) (f) sheree dis babalawo cry cry pikin still dey disturb u? abeg give am cough syrup make he drink. na malaria dey catch am. yeye pikin him be. Posted: at 29-04-2011 01:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sheree at 29-04-2011 01:22 PM (14 years ago) (f) na otapiapia I go give am Posted: at 29-04-2011 01:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |