CONDOMS....................... LOL (Page 15)

Date: 09-05-2011 6:04 pm (14 years ago) | Author: omorewa
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 34
- sophiebaby at 17-05-2011 10:28 AM (13 years ago)
(f)
o bob! u sabi plenty condom names ooooooooooo  Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 10:30 AM (13 years ago)
(m)
Na expert na Grin
Posted: at 17-05-2011 10:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-05-2011 10:32 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:28 AM
o bob! u sabi plenty condom names ooooooooooo  Grin Grin Grin

heheheheeeeeeeeeeee !!! i just dey learn from una  Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 17-05-2011 10:32 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:30 AM
Na expert na Grin

i sabi pass u ?  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 17-05-2011 10:35 AM (13 years ago)
(f)
King Kong Condom...for the giants

Posted: at 17-05-2011 10:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 17-05-2011 10:39 AM (13 years ago)
(f)
heheheheheheeeeeeeee  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:39 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 17-05-2011 10:43 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 10:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 17-05-2011 10:32 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:30 AM
Na expert na Grin

i sabi pass u ?  Grin Grin Grin Grin
Nope, buh you r close to me on d ranking Grin
Posted: at 17-05-2011 10:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-05-2011 10:48 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:46 AM
Quote from: onyiis on 17-05-2011 10:32 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:30 AM
Na expert na Grin

i sabi pass u ?  Grin Grin Grin Grin
Nope, buh you r close to me on d ranking Grin

heheheheeeeeeeeee !! thank God u are still ahead of me in the so called ranking  Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:48 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 17-05-2011 10:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants


where are the giants ?  Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:49 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 10:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants
Hi Sophie supply me as usual pls Kiss
Posted: at 17-05-2011 10:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 17-05-2011 10:51 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 10:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 17-05-2011 10:52 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:50 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants
Hi Sophie supply me as usual pls Kiss

u never pay us for the last supply

Posted: at 17-05-2011 10:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 10:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 17-05-2011 10:48 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:46 AM
Quote from: onyiis on 17-05-2011 10:32 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:30 AM
Na expert na Grin

i sabi pass u ?  Grin Grin Grin Grin
Nope, buh you r close to me on d ranking Grin

heheheheeeeeeeeee !! thank God u are still ahead of me in the so called ranking  Grin Grin Grin
Less i 4got, wats d name of da last one? it was so:-* i'll need more pls
Posted: at 17-05-2011 10:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-05-2011 10:54 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:52 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:50 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants
Hi Sophie supply me as usual pls Kiss

u never pay us for the last supply


heheheheeeeeeeeee !! so he dey buy for credit ?

Posted: at 17-05-2011 10:54 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 10:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:52 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:50 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants
Hi Sophie supply me as usual pls Kiss

u never pay us for the last supply
Buh we agreed on end of d month na...don't u knw she's around? i don't want her to knw its on credit..by-d-way is da how u harass ur customers Huh?
Posted: at 17-05-2011 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 17-05-2011 10:57 AM (13 years ago)
(f)
u dey mind the snyper?  Grin Grin Grin
Xena condom wey en buy trailer load.. en never pay.. now na King Kong own en want..
nooooooooooooo me i no go supply again.. make dem no say i be bad marketter wey no dey collect money

Posted: at 17-05-2011 10:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 10:58 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 17-05-2011 10:54 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:52 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:50 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants
Hi Sophie supply me as usual pls Kiss

u never pay us for the last supply


heheheheeeeeeeeee !! so he dey buy for credit ?
I'm credit worthy na Grin
Posted: at 17-05-2011 10:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 17-05-2011 11:00 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:57 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:52 AM
Quote from: SNYPER on 17-05-2011 10:50 AM
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:35 AM
King Kong Condom...for the giants
Hi Sophie supply me as usual pls Kiss

u never pay us for the last supply
Buh we agreed on end of d month na...don't u knw she's around? i don't want her to knw its on credit..by-d-way is da how u harass ur customers Huh?

oga dis is not harrasment but someones bizness.. abi u wan fall d company?  Grin
if d coy fall how u go take dey fcuk naaaaaaa.. or u wan carry Staph like bissyboy?

Posted: at 17-05-2011 11:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SNYPER at 17-05-2011 11:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 10:57 AM
u dey mind the snyper?  Grin Grin Grin
Xena condom wey en buy trailer load.. en never pay.. now na King Kong own en want..
nooooooooooooo me i no go supply again.. make dem no say i be bad marketter wey no dey collect money
Just supply d tin and see ma PA for d both cash hm Grin
Posted: at 17-05-2011 11:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 34

Featured Discussions