

Posted: at | |
![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
my guy totally loves it when i buy him stuff ..i get real big kisses for it.. Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
jst passing Reply
| |||||
![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:53 PM i can also buy for who no be my hubby.. thats if i wan dash am.. maybe as a gift or out of my own church mind ha ha ha ha ha u don come... which one be church mind again sophie
| |||||
Quote from: esonu on 17-05-2011 04:53 PM Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:45 PM I do.. I love shopping for him.. IF ONLY I DEY GAIN FROM AM OOOOOOOOOOOOOOO kai....so if i no give u, u no go give me..wat about all de semen wey he dey pour inside ur body? abi dat one never do ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:56 PM make i enter boutique i dey come have me for ur 'church' mind abeg.. buy 4 moi ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: esonu on 17-05-2011 04:59 PM Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:54 PM Quote from: esonu on 17-05-2011 04:53 PM Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:45 PM I do.. I love shopping for him.. IF ONLY I DEY GAIN FROM AM OOOOOOOOOOOOOOO kai....so if i no give u, u no go give me..wat about all de semen wey he dey pour inside ur body? abi dat one never do na semen dey put food for my table/or put money for my purse? ha ha ha ha ha ha ha Jesus! una don go far o
| |||||
Quote from: esonu on 17-05-2011 06:13 PM Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 05:19 PM Why u dey peep? i wan see ur kpomo![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Eucharia on 18-05-2011 11:22 AM there is nothing wrong in getting wears to ur man , but I will only do that to him if he worth it. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-05-2011 12:03 PM my guy totally loves it when i buy him stuff ..i get real big kisses for it.. ![]() ![]() Very Good and kind of u! i hope say no b him money u use buy for am o ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:45 PM I do.. I love shopping for him.. IF ONLY I DEY GAIN FROM AM OOOOOOOOOOOOOOO trade by batter
| |||||
Quote from: Emmandazie on 17-05-2011 05:03 PM Quote from: MissyBarbie on 17-05-2011 05:00 PM ![]() ![]() ![]() ![]() Make i follow you enter boutique make you surprise me? Go quick quick, after you go surprise him too! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 05:04 PM Quote from: MissyBarbie on 17-05-2011 05:00 PM ![]() ![]() ![]() ![]() Make i follow you enter boutique make you surprise me? na me dey fcuk u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Make i pass jare Reply
| |||||
Quote from: beckononme on 18-05-2011 12:30 PM Quote from: sophiebaby on 17-05-2011 04:53 PM i can also buy for who no be my hubby.. thats if i wan dash am.. maybe as a gift or out of my own church mind ha ha ha ha ha u don come... which one be church mind again sophie ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
re yu a man Reply![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
I'm beyond small levels, Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
what a donkey muscules Replymy name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot