ONYECAM at 21-05-2011 09:24 AM (13 years ago) (m) PLEASE GOD I TAKE JESUS DEY BEG U,NO SEND JESUS NOW,AND JESUS I TAKE GOD DEY BEG U NO COME NOW,PLS AM STILL VERY VERY BUSY HERE, Posted: at 21-05-2011 09:24 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
oK, if it's true God 4give my sin and make heaven my home.. Posted: at 21-05-2011 09:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omonsandra at 21-05-2011 09:42 AM (13 years ago) (f) just too funny,,,,lol He better not, atleast not in Nigeria. Else, those vigilantes might mistake him for one and he might end up dying again. This time however, it will not be on the cross. It would be through burning tyres. Abeg you Jesu, no try to come like a thief to Naija. Naija people wicked pass Jews and Romans people Posted: at 21-05-2011 09:42 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
omonsandra at 21-05-2011 09:44 AM (13 years ago) (f) just too funny,,,,lol He better not, atleast not in Nigeria. Else, those vigilantes might mistake him for one and he might end up dying again. This time however, it will not be on the cross. It would be through burning tyres. Abeg you Jesu, no try to come like a thief to Naija. Naija people wicked pass Jews and Romans people o Posted: at 21-05-2011 09:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
eoadex2003 at 21-05-2011 09:46 AM (13 years ago) (m) Na their own word go end in Jesus name. Posted: at 21-05-2011 09:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chik001 at 21-05-2011 10:12 AM (13 years ago) (m) ...when I begin make money and enjoy myself na hin The World wan come to an end... ...why e no end when Abacha dey post or when the twin towers fell...? ...make e cool down oo!! Posted: at 21-05-2011 10:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Innoutt at 21-05-2011 10:35 AM (13 years ago) (m) Reply |
Innoutt at 21-05-2011 10:46 AM (13 years ago) (m) ...when I begin make money and enjoy myself na hin The World wan come to an end...
...why e no end when Abacha dey post or when the twin towers fell...?
...make e cool down oo!!
If you had hated Abacha so much by then you would have prayed for this while he was there Posted: at 21-05-2011 10:46 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PLEASE GOD I TAKE JESUS DEY BEG U,NO SEND JESUS NOW,AND JESUS I TAKE GOD DEY BEG U NO COME NOW,PLS AM STILL VERY VERY BUSY HERE,
lol........hilarious
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-05-2011 10:53 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
No try am ooo......lol
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-05-2011 10:54 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Innoutt at 21-05-2011 10:57 AM (13 years ago) (m) Na their own word go end in Jesus name.
they should wait even like prisoners if need be. this is Gods case to decide; no vote for this Posted: at 21-05-2011 10:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
can u see Jesus even said so that not even Him knows but He gave signs for u not to be carried away these last days please STICK to ur BIBLEs for preparation upliftment and courage Posted: at 21-05-2011 10:59 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
monday3 at 21-05-2011 11:04 AM (13 years ago) (m) i think say bible say Jesus is coming like a thief. Posted: at 21-05-2011 11:04 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@Poster abeg help me confirm from pastor Adeboye if him go follow jesus like a thief go heaven so that i go secure one of him jet......me i never won go heaven now may next time.
hahahahaha.............ole, thief
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-05-2011 11:17 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmm...if u re lukin 4 wu 2 giv ur ofrin 2 am availaible. And reachable. 'Yeye' Posted: at 21-05-2011 11:27 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 21-05-2011 11:29 AM (13 years ago) (m) No body knows when the day will come and it definitely not be the day people predicted. Posted: at 21-05-2011 11:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
is already 21:04 Saturday in australia nothing happen................... Posted: at 21-05-2011 12:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg oooo...make him no come now ooo, nobi after i don spent money for my babe, and she promise say na sunday 22 may we go go flenjure, na him he won come now..{sartuday} for what nah....if na joke make una stop am ooooo.... Posted: at 21-05-2011 12:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Innoutt at 21-05-2011 01:04 PM (13 years ago) (m) @Poster abeg help me confirm from pastor Adeboye if him go follow jesus like a thief go heaven so that i go secure one of him jet......me i never won go heaven now may next time.
hahahahaha.............ole, thief who be thief here? poster, prophet, pastor Adeboye. please explain well. my hand is clean. and if you mean Jesus, i no follow oo Posted: at 21-05-2011 01:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Innoutt at 21-05-2011 01:07 PM (13 years ago) (m) @Poster abeg help me confirm from pastor Adeboye if him go follow jesus like a thief go heaven so that i go secure one of him jet......me i never won go heaven now may next time.
hahahahaha.............ole, thief who be thief here? poster, prophet, pastor Adeboye. please explain well. my hand is clean. and if you mean Jesus, i no follow oo [/quote] Abeg oooo...make him no come now ooo, nobi after i don spent money for my babe, and she promise say na sunday 22 may we go go flenjure, na him he won come now..{sartuday} for what nah....if na joke make una stop am ooooo....
is like you need this kind of prophecy Posted: at 21-05-2011 01:07 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |