How much should a married couple share? (Page 3)

Date: 03-06-2011 3:03 pm (12 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 2 [3] 4 5 6 7
- sophiebaby at 3-06-2011 04:26 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on  3-06-2011 03:54 PM
chai..I almost crack ma ribs while laughing real hard on some comments here...especially that of Sophie
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
I no fit shout again cos sophie don talk everything wey dey ma mind

So na me no sabi save money abi....even cripple sef sabi road to bank and sabi management Angry Angry Angry Angry
Hopea this ur question dey provoke women no bi small ooo Grin Grin Grin Grin

I dey tell u ehhhhhhhhhhhhhhh.. me i don vex wellaaaaaaaaaa...
i dey mad?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???

Posted: at 3-06-2011 04:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 04:28 PM (12 years ago)
(f)
watin want connect me with such man self
no be say in no get d money dat for a different thin  but he get  dey bank am for who kwanu
na Holy water i pure such person to disappear   4rm my life
Posted: at 3-06-2011 04:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 04:31 PM (12 years ago)
(f)
Imagine!

if i carry my money buy food stuff, buy clothes  for my children.. buy some beverages kip for house..
cook soup, stew, and even store some meat for fridge sef.. i never try?
Wit my money oooooooooooooooooooooooooooo
Even buy soap, and detergent to use wash clothe..and maybe 20 litres of fuel/diesel tfor generator.. i no try?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

Posted: at 3-06-2011 04:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- thowbee at 3-06-2011 04:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:31 PM
Imagine!

if i carry my money buy food stuff, buy clothes  for my children.. buy some beverages kip for house..
cook soup, stew, and even store some meat for fridge sef.. i never try?
Wit my money oooooooooooooooooooooooooooo
Even buy soap, and detergent to use wash clothe..and maybe 20 litres of fuel/diesel tfor generator.. i no try?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

wats the biggie bout doin all the above thins u mentioned?? its normal in a healthy marriage...
Posted: at 3-06-2011 04:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 04:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:31 PM
Imagine!

if i carry my money buy food stuff, buy clothes  for my children.. buy some beverages kip for house..
cook soup, stew, and even store some meat for fridge sef.. i never try?
Wit my money oooooooooooooooooooooooooooo
Even buy soap, and detergent to use wash clothe..and maybe 20 litres of fuel/diesel tfor generator.. i no try?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

u don try but in remain small lalol
Posted: at 3-06-2011 04:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 04:40 PM (12 years ago)
(f)
Me Uduak Sophia monday..A.K.A. GBOGBOSKI... Carry my HARD EARNED MONEY.. money wey i sufa for.. no be say na dash sef..
carry d money dey buy fuel for motor wey only him go drive, i dey mad?Huh? or only me dey pay House rent/Nepa bill,only me kwa bring moni for food, only me kwa pay children sch fees, only me kwa, buy clothe for them, only me kwa make sure say dem dey healthy and chop good food,only me kwa, furnish house..

then him en go dey cruise with my PICANTO with fuel/diesel wey i buy full tank, use my iPhone,with my money for recharge card..chop food..sleep for free house wey make sense.. even get mind to sleep hapily for the house without bringing Shi-Shiiiiiiiiiiii.. keeping en money for bank, make en Account dey dance and smile dey sing halleluyah for the bank.. den me my account go dey blink red dey shout its going to be well...

NOT IN THIS LIFE< NOT EVEN IN MY NXT WORLD SEF..
Tufiakwaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Posted: at 3-06-2011 04:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bella100 at 3-06-2011 04:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:40 PM
Me Uduak Sophia monday..A.K.A. GBOGBOSKI... Carry my HARD EARNED MONEY.. money wey i sufa for.. no be say na dash sef..
carry d money dey buy fuel for motor wey only him go drive, i dey mad?Huh? or only me dey pay House rent/Nepa bill,only me kwa bring moni for food, only me kwa pay children sch fees, only me kwa, buy clothe for them, only me kwa make sure say dem dey healthy and chop good food,only me kwa, furnish house..

then him en go dey cruise with my PICANTO with fuel/diesel wey i buy full tank, use my iPhone,with my money for recharge card..chop food..sleep for free house wey make sense.. even get mind to sleep hapily for the house without bringing Shi-Shiiiiiiiiiiii.. keeping en money for bank, make en Account dey dance and smile dey sing halleluyah for the bank.. den me my account go dey blink red dey shout its going to be well...

NOT IN THIS LIFE< NOT EVEN IN MY NXT WORLD SEF..
Tufiakwaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
My dear sophie, you dey vex o, take am easy na Shocked Grin Grin
Posted: at 3-06-2011 04:43 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- divineproject at 3-06-2011 04:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 04:17 PM
Quote from: divineproject on  3-06-2011 03:29 PM
Quote from: HOPEA23 on  3-06-2011 03:03 PM
[i'm not married yet sha just asking]Ladies let say for example you make more money than your husband so he says you have to pay all the bills, including his car insurence, he just keeps all of his in the bank. another example he doesn't have his own phone he uses your's (he didn't pay his cell phone bill so it got disconnected), you complain about borrowing your stuffs he says you're acting like y'all are not married. Any guidelines married people should follow?

Same question goes to the men...contributions...

It is not my fault that I earn higher, but I WILL NOT take up all his responsibilities......am a HELPER, it is his duty to provide for the family no matter who earns more.  As i would always say, be ready to loose your headship if you are willing to let go your responsibilities becos along with HEADSHIP/LEADERSHIP comes RESPONSIBILITIES.......there is no leader without responsibilities for it is those responsibilities that give you the so called power to lead.........

dats why u are a divine wisdom

 Grin Grin Grin, thanks sweetie

Posted: at 3-06-2011 04:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 04:49 PM (12 years ago)
(f)
HOPEA u don provoke person oo mke una bring cold water to cool sophia b4 heheheh  Lips Sealed

but mk i ask sophia wat if u marry ur husy been get money den maybe smthin cm happen in go lost everything and u dey in good position with good work and good salary won't u be doing all d above u mentioned without an Angry Angry Angry face, i mean happily

b4 i forget no be ur potion for yah husy to lost everything sha lalol oya answer me
Posted: at 3-06-2011 04:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- glossyeng at 3-06-2011 04:49 PM (12 years ago)
(f)
Sophie u need to take easy or has this kind of thing happen to u before?
Posted: at 3-06-2011 04:49 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 04:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: thowbee on  3-06-2011 04:38 PM
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:31 PM
Imagine!

if i carry my money buy food stuff, buy clothes  for my children.. buy some beverages kip for house..
cook soup, stew, and even store some meat for fridge sef.. i never try?
Wit my money oooooooooooooooooooooooooooo
Even buy soap, and detergent to use wash clothe..and maybe 20 litres of fuel/diesel tfor generator.. i no try?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

wats the biggie bout doin all the above thins u mentioned?? its normal in a healthy marriage...

Biggie no dey inside....let ya own marrige be healthy wwhen ur hubby dey do savings unto say na u earn pass u hearrrr?Huh?Huh???

Na person like dis thowbee sef do talk but no do..
dey dia dey do good wifey naaaaaaaaaaaaaaaaa
one day ya eye go clear
wen en go usee en savings go somewhere like UK go live dia with one babe wey en don marry outside..
i no talk say make u no use ya money do these tins.. use am ..use am well.. but do not be fooled..
No use ya head e yaaaaaaaaa.............
Hissssssssssssssssssssssssss

Posted: at 3-06-2011 04:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- thowbee at 3-06-2011 04:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:50 PM

y r u being all defensive....................u don't have to be rude..............its only women who don't see their husbands as their other part2 that will take note of all the things that u have said................there is absolute no need to drop harsh words..........okay?!
Posted: at 3-06-2011 04:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 04:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 04:49 PM
HOPEA u don provoke person oo mke una bring cold water to cool sophia b4 heheheh  Lips Sealed

but mk i ask sophia wat if u marry ur husy been get money den maybe smthin cm happen in go lost everything and u dey in good position with good work and good salary won't u be doing all d above u mentioned without an Angry Angry Angry face, i mean happily

b4 i forget no be ur potion for yah husy to lost everything sha lalol oya answer me

dat one na anoda tin entirely..
en bin get before.. den maybe one or two tins happen.. me i dey understand well well..
i am a bonafied bread winner..

but not when a man feels he is wife in do savingssssssssss.. no naaaaaaaaaaaaaaaa
ur salary small, my own big..okkkkkkkkkkkkkkkkkkkk
bring half of the small i bring half of my big.. den we save the both half.. period...
I no fit kill myself for man ooooooooooooooooooooooooooooooo..

Posted: at 3-06-2011 04:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 04:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:53 PM
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 04:49 PM
HOPEA u don provoke person oo mke una bring cold water to cool sophia b4 heheheh  Lips Sealed

but mk i ask sophia wat if u marry ur husy been get money den maybe smthin cm happen in go lost everything and u dey in good position with good work and good salary won't u be doing all d above u mentioned without an Angry Angry Angry face, i mean happily

b4 i forget no be ur potion for yah husy to lost everything sha lalol oya answer me

dat one na anoda tin entirely..
en bin get before.. den maybe one or two tins happen.. me i dey understand well well..
i am a bonafied bread winner..

but not when a man feels he is wife in do savingssssssssss.. no naaaaaaaaaaaaaaaa
ur salary small, my own big..okkkkkkkkkkkkkkkkkkkk
bring half of the small i bring half of my big.. den we save the both half.. period...
I no fit kill myself for man ooooooooooooooooooooooooooooooo..

i no talk say mk u kill urself ni lol
i understand were u dey go, such man u need deny am food for like one month or u stay house no go work mk we no who go tire
Posted: at 3-06-2011 04:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 3-06-2011 04:59 PM (12 years ago)
(f)
why una dey carry common question dey vex,,,shoin come here may my brother cool your down,,,

Posted: at 3-06-2011 04:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 05:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: thowbee on  3-06-2011 04:52 PM
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:50 PM
Quote from: thowbee on  3-06-2011 04:38 PM
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:31 PM
Imagine!

if i carry my money buy food stuff, buy clothes  for my children.. buy some beverages kip for house..
cook soup, stew, and even store some meat for fridge sef.. i never try?
Wit my money oooooooooooooooooooooooooooo
Even buy soap, and detergent to use wash clothe..and maybe 20 litres of fuel/diesel tfor generator.. i no try?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

wats the biggie bout doin all the above thins u mentioned?? its normal in a healthy marriage...

Biggie no dey inside....let ya own marrige be healthy wwhen ur hubby dey do savings unto say na u earn pass u hearrrr?Huh?Huh???

Na person like dis thowbee sef do talk but no do..
dey dia dey do good wifey naaaaaaaaaaaaaaaaa
one day ya eye go clear
wen en go usee en savings go somewhere like UK go live dia with one babe wey en don marry outside..
i no talk say make u no use ya money do these tins.. use am ..use am well.. but do not be fooled..
No use ya head e yaaaaaaaaa.............
Hissssssssssssssssssssssssss

y r u being all defensive....................u don't have to be rude..............its only women who don't see their husbands as their other part2 that will take note of all the things that u have said................there is absolute no need to drop harsh words..........okay?!

if u see it as rude..fine..all am saying is that if a man knows what is right he should do it..
If he doesnt have i no he doesnt have.. rada dan having and saving everything all in the name of His earning been small...
Kpom!

Posted: at 3-06-2011 05:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 05:01 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 04:58 PM
Quote from: sophiebaby on  3-06-2011 04:53 PM
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 04:49 PM
HOPEA u don provoke person oo mke una bring cold water to cool sophia b4 heheheh  Lips Sealed

but mk i ask sophia wat if u marry ur husy been get money den maybe smthin cm happen in go lost everything and u dey in good position with good work and good salary won't u be doing all d above u mentioned without an Angry Angry Angry face, i mean happily

b4 i forget no be ur potion for yah husy to lost everything sha lalol oya answer me

dat one na anoda tin entirely..
en bin get before.. den maybe one or two tins happen.. me i dey understand well well..
i am a bonafied bread winner..

but not when a man feels he is wife in do savingssssssssss.. no naaaaaaaaaaaaaaaa
ur salary small, my own big..okkkkkkkkkkkkkkkkkkkk
bring half of the small i bring half of my big.. den we save the both half.. period...
I no fit kill myself for man ooooooooooooooooooooooooooooooo..

i no talk say mk u kill urself ni lol
i understand were u dey go, such man u need deny am food for like one month or u stay house no go work mk we no who go tire

me i no go deny am food oooooooooooo
i go gv am food wella to chop belle full..

En concience go worry am..

Posted: at 3-06-2011 05:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 05:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on  3-06-2011 04:59 PM
why una dey carry common question dey vex,,,shoin come here may my brother cool your down,,,

I don cook groundnut oil sef for fire wey i go use pour u for this vexation post

Posted: at 3-06-2011 05:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 05:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on  3-06-2011 04:59 PM
why una dey carry common question dey vex,,,shoin come here may my brother cool your down,,,

i need dat cooling down pass any body  Grin Grin Grin
Posted: at 3-06-2011 05:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 05:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: glossyeng on  3-06-2011 04:49 PM
Sophie u need to take easy or has this kind of thing happen to u before?

e never happen, and e no go evr evr happen.. not in my nxt world sef..

Posted: at 3-06-2011 05:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Nollywood Thrown Into Mourning Again as Veteran Yoruba Actor, Baba Ogunjimi Passes On

  2. Mohbad’s Wife, Wunmi Officially Served DNA Court Order, Pasted on Her House Gate

  3. Go & Get Your Son At The Police Station - Apostle Chibuzor Tells Mum Who Left Son At His House

  4. Italian Govt Moves to Safe Life Of Half Nigerian Baby Born in UK With Severe Heart Condition

  5. AGN Shares New Development On Junior Pope's Death, Says Mother Believes Her Son Was Murdered

  6. IPOB Fires Back at Nigerians Army, Denies Involvement With Recent Owerri Jailbreak

THIS WEEK
  1. Lady Who Was Dragged For Wearing a Racy 'Asoebi' Outfit to a Wedding Reception Breaks Silence

  2. Lady Who Left The UK With Her Family to Return Home to Nigeria Reveals Why She Did So

  3. UNIPORT Lecturer Caught on Camera Pants Down, S3xually Harassing a Female Student in His Office

  4. VID: Peter Obi Replies Critics Asking Him Why He Didn't Build a School in Anambra as a Governor

  5. "Emefiele, Kanu Arrested Arbitrarily As Pre-Trial Detention Persists In Nigeria" – US Govt Says

  6. Watch Touching Video Of Lady Surprising Boyfriend Who’s An Okada Rider

  7. Yoruba Nation: Akintoye, Sunday Igboho Write Open Letter To Tinubu, Seek Exit From Nigeria

  8. Rapper Megan Thee Stallion Sued By Cameraman Claiming He Was Forced To Watch Her Have S3x

  9. Popular Ghanaian Media Personality, Serwaa Amihere Finally Reacts To Her Leaked S3x Tape

  10. Divide Nigeria Before June 15 - Yoruba Nation Agitators, Sunday Igboho, Akintoye Tells Tinubu

TOP MEMBERS: