
Please, could you also lay some expositions on true happenings abroad for the interest of your pals here who are selling off their belongings and folding their businesses to come over?

Posted: at | |
![]() Please, could you also lay some expositions on true happenings abroad for the interest of your pals here who are selling off their belongings and folding their businesses to come over? ![]()
| |||||
Quote from: dirtykid on 7-06-2011 10:49 AM I will not prize them again !! Never. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() cheii!! see fear don catch my Bro!!!
| |||||
some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad Reply![]() ![]() ![]() common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef.. ![]() ![]() ![]() Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post ![]() ![]() Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about.. So long as i enter anada man land na ABroad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: princeiykobima on 7-06-2011 11:47 AM ![]() Please, could you also lay some expositions on true happenings abroad for the interest of your pals here who are selling off their belongings and folding their businesses to come over? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() and i guess ya papa sell his only plot of land for village to send u abroad.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:48 AM some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad ![]() ![]() ![]() common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef.. ![]() ![]() ![]() Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post ![]() ![]() Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about.. So long as i enter anada man land na ABroad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap ![]() ![]() ![]() ![]() DNT WORRY BABY ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:05 AM Quote from: cyril4christ on 7-06-2011 11:00 AM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 10:46 AM Quote from: Timpauls on 7-06-2011 10:44 AM Quote from: 1daful on 7-06-2011 01:22 AM what is so special about this abroad self? my dear every thing is special here.life is good.do you know how many Nigerians abroad has change their life @teeco,plz tell ds gurl wht abroad is all abt. Abeg make i log out make Abroad ppl talk.. tank God say i dey south africa.. All na abroad.. even if say i no go as far as Canada ![]() ![]() ![]() Cyril u don come today aagain abi.. All na abroad naaaaaaa.. even if say e nor far.. atleast when i show back.. siren go dey follow me lol..... no be only siren, na convoy go follow u........lol, no kill me with laff abeg
| |||||
k, dats cool nd lovely, i hope they follow it oooooooooo ReplySorry oooooooo, if u have been hurt in any way by the Nigerian babes.
| |||||
Na true talk teeco you tried. Are you abusing we slim girl now or what. Am just joking Reply
| |||||
u have a point and i agree Reply
| |||||
Quote from: temmyblige on 7-06-2011 11:01 AM @TEECO!!!THATS UR OWN OOOO!!U HVE JUST TALKED ABOUT LADIES!11WHAT ABOUT MEN ABROAD AND D HARVOC THAT HVE CAUSED WOMEN? ![]() ![]() ![]() ![]() Relax am compiling their own
| |||||
Quote from: Timpauls on 7-06-2011 10:32 AM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:21 AM Let the ones in Nigeria marry the guys in Nigeria and let the ones abroad marry the guys already residing abroad... It makes perfect sense. that is true my bro,in fact i intend going home and marry but i have change my mind,i will look for one here lol..but Bro! get this,what that work for you might not work for me, visa versa ..so it's better to Pray for God to provide you,your own missing ribs.even here in Europe will still get some funny Nigerians Girls that will still deal with you on your damn hard money.cuz they understand the law and knows how women are giving more power over men.so Bro!! DON'T BE CONFUSE, THINK PROPERLY B4 U TAKE ANY DECISION.
| |||||
Quote from: cyril4christ on 7-06-2011 11:51 AM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:05 AM Quote from: cyril4christ on 7-06-2011 11:00 AM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 10:46 AM Quote from: Timpauls on 7-06-2011 10:44 AM Quote from: 1daful on 7-06-2011 01:22 AM what is so special about this abroad self? my dear every thing is special here.life is good.do you know how many Nigerians abroad has change their life @teeco,plz tell ds gurl wht abroad is all abt. Abeg make i log out make Abroad ppl talk.. tank God say i dey south africa.. All na abroad.. even if say i no go as far as Canada ![]() ![]() ![]() Cyril u don come today aagain abi.. All na abroad naaaaaaa.. even if say e nor far.. atleast when i show back.. siren go dey follow me lol..... no be only siren, na convoy go follow u........lol, no kill me with laff abeg Pls no die ooooooooooooo. bcos me i no get money to put ur dead bodi for plane come naija.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() onye Ara.. ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 09:10 AM Or relocate to non-English speaking country like Germany, France, etc. where language barrier and the distance nature of the people and the difficult situation there may contribute to discipline u wella wella. WHICH PART OF GERMANY YOU MEAN:::::DIS WAHALA DEY EVERYWHERE:::IT HAS NOTHING TO DO WITHB4 she grasp the language and start to know the people, she don old be that. No joke brothers. Na so I see am here. Germany never get too many of these wahala. I still dey small well well. LANGAUGE:::NA YOUR FELLOW NAIJA MAN OR WOMAN GO SHOW YOUR WIFE SAY ::SHE DEY BLIND BEING A NEW COMMER:: MANY MEN HERE IN GERMO DON KOOLO BECAUSE THE GIRL WEY DEM TRAIN RIGHT FROM SECONDRY TO UNIVERSITY;;DEY COM MARRI::NOW THE MAN WEY SUFFER DO ALL THIS THINGS FOR HER DON BECOME HER WORSE ENEMY::MOSTLY:::GHANANIANS; YORUBA AND OTHER NAIJA TRIBES:::SO HAPPY IGBOS ARE SOMEHOW BETTER FOR THIS SICKNESS:::: I MET MY WIFFY HERE IN GERMO AND WE ARE NOW MARRIED FOR 11YRS:::NOTHING DEY HAPPEN::
| |||||
Quote from: sobeit on 7-06-2011 11:58 AM Quote from: Timpauls on 7-06-2011 10:32 AM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:21 AM Let the ones in Nigeria marry the guys in Nigeria and let the ones abroad marry the guys already residing abroad... It makes perfect sense. that is true my bro,in fact i intend going home and marry but i have change my mind,i will look for one here lol..but Bro! get this,what that work for you might not work for me, visa versa ..so it's better to Pray for God to provide you,your own missing ribs.even here in Europe will still get some funny Nigerians Girls that will still deal with you on your damn hard money.cuz they understand the law and knows how women are giving more power over men.so Bro!! DON'T BE CONFUSE, THINK PROPERLY B4 U TAKE ANY DECISION. SBI come to my room for 1 container of kiss ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sobeit on 7-06-2011 11:58 AM Quote from: Timpauls on 7-06-2011 10:32 AM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:21 AM Let the ones in Nigeria marry the guys in Nigeria and let the ones abroad marry the guys already residing abroad... It makes perfect sense. that is true my bro,in fact i intend going home and marry but i have change my mind,i will look for one here lol..but Bro! get this,what that work for you might not work for me, visa versa ..so it's better to Pray for God to provide you,your own missing ribs.even here in Europe will still get some funny Nigerians Girls that will still deal with you on your damn hard money.cuz they understand the law and knows how women are giving more power over men.so Bro!! DON'T BE CONFUSE, THINK PROPERLY B4 U TAKE ANY DECISION. I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: Aduf on 7-06-2011 11:53 AM Na true talk teeco you tried. Are you abusing we slim girl now or what. Am just joking NO nO not at all dnt misunderstand me
| |||||
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:05 PM Quote from: sobeit on 7-06-2011 11:58 AM Quote from: Timpauls on 7-06-2011 10:32 AM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:21 AM Let the ones in Nigeria marry the guys in Nigeria and let the ones abroad marry the guys already residing abroad... It makes perfect sense. that is true my bro,in fact i intend going home and marry but i have change my mind,i will look for one here lol..but Bro! get this,what that work for you might not work for me, visa versa ..so it's better to Pray for God to provide you,your own missing ribs.even here in Europe will still get some funny Nigerians Girls that will still deal with you on your damn hard money.cuz they understand the law and knows how women are giving more power over men.so Bro!! DON'T BE CONFUSE, THINK PROPERLY B4 U TAKE ANY DECISION. guy i like ur comments keep it up
| |||||
still looking for abroad guy Reply
| |||||
Me too Reply
| |||||
MB this ur foto no go fetch you abroad guy. lol Reply
|
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections
EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)