How Not To Get A Wife In Nigeria If You Live Abroad (Page 15)

Date: 06-06-2011 3:34 pm (12 years ago) | Author: Teeco Designer
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 25
- teeco at 7-06-2011 12:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:43 PM
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:40 PM
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:38 PM
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 11:48 AM
some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad  Grin Grin Grin.. na internet we dey naaaaaaaaa
common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef..  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post  Grin Grin

Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about..
So long as i enter anada man land na ABroad  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap  Grin Grin Grin Grin

Shocked Shocked Shocked Lips Sealed

hey baby wats up Grin

been gud how is it going miss ya Kiss

yeah baby i really missed u last nite

Posted: at 7-06-2011 12:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- typicalman84 at 7-06-2011 12:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:52 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:44 PM
Multiple Personality disorder don enter.

Typicalman i wasn't even refering to you but if u want to start am equal to the task
Did you see your name in here?

Posted: at 7-06-2011 12:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 123Sonia at 7-06-2011 12:55 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:50 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:34 PM
Nice one all of u except ONE FOOL,

I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.

and upon ya family heads
Posted: at 7-06-2011 12:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- igbonnanna at 7-06-2011 12:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chiglamour4u on  7-06-2011 12:07 PM
still looking for abroad guy

i don apply na with ur last post. Try find am
Posted: at 7-06-2011 12:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- typicalman84 at 7-06-2011 12:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:55 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:50 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:34 PM
Nice one all of u except ONE FOOL,

I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.

and upon ya family heads
Your Family get heads?

Posted: at 7-06-2011 12:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 7-06-2011 12:56 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:38 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:16 PM
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:13 PM
make apply i go join the 2 of you Kiss Kiss Kiss Kiss
Na two you wan carry go abroad. Like say Jail don dey sweet you...

 Grin Grin Grin we go go Qatar practice shari'a  

Grin Grin Grin  and who told u they do shari'a in Qatar Smiley

Posted: at 7-06-2011 12:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- otagermo at 7-06-2011 12:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on  7-06-2011 12:08 PM
Me too
ME THREE Grin
Posted: at 7-06-2011 12:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princeiykobima at 7-06-2011 12:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:38 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:34 PM
Nice one all of u except ONE FOOL,

I like the way u all ignore him.
And who is this fool?
Thanks for the question.
Posted: at 7-06-2011 12:58 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- lanudja at 7-06-2011 12:58 PM (12 years ago)
(f)
Abeg you pple shld nt come and spoil this nice discussion wit querel ooo. Carry am go d next post abeg..
Posted: at 7-06-2011 12:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 12:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:50 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:34 PM
Nice one all of u except ONE FOOL,

I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.

Why d tin dey pepper u naaaaaaaaaaaaa
she call ya name..................
freedom of speech dey d post oooooooooooooooooooooooooo
  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-06-2011 12:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 7-06-2011 12:59 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:53 PM
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:43 PM
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:40 PM
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:38 PM
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 11:48 AM
some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad  Grin Grin Grin.. na internet we dey naaaaaaaaa
common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef..  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post  Grin Grin

Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about..
So long as i enter anada man land na ABroad  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap  Grin Grin Grin Grin

Shocked Shocked Shocked Lips Sealed

hey baby wats up Grin

been gud how is it going miss ya Kiss

yeah baby i really missed u last nite

same here dearies was kinda feeling cold Huh?

Posted: at 7-06-2011 12:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 01:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: cyril4christ on  7-06-2011 12:56 PM
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:38 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:16 PM
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:13 PM
make apply i go join the 2 of you Kiss Kiss Kiss Kiss
Na two you wan carry go abroad. Like say Jail don dey sweet you...

 Grin Grin Grin we go go Qatar practice shari'a  

Grin Grin Grin  and who told u they do shari'a in Qatar Smiley

if sharia no dey dia why be say u nvr lash since u enter Qatar  Grin Grin

Posted: at 7-06-2011 01:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 01:01 PM (12 years ago)
(f)
KB take tym

Posted: at 7-06-2011 01:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 123Sonia at 7-06-2011 01:01 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chisparlis on  7-06-2011 09:06 AM
Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up.

Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon.

And what do u call this?
Posted: at 7-06-2011 01:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 7-06-2011 01:02 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:53 PM
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:43 PM
Quote from: teeco on  7-06-2011 12:40 PM
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:38 PM
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 11:48 AM
some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad  Grin Grin Grin.. na internet we dey naaaaaaaaa
common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef..  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post  Grin Grin

Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about..
So long as i enter anada man land na ABroad  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap  Grin Grin Grin Grin

Shocked Shocked Shocked Lips Sealed

hey baby wats up Grin

been gud how is it going miss ya Kiss

yeah baby i really missed u last nite

Passing

Posted: at 7-06-2011 01:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- igbonnanna at 7-06-2011 01:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  7-06-2011 12:35 PM
Quote from: igbonnanna on  7-06-2011 12:31 PM
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 11:22 AM
Quote from: igbonnanna on  7-06-2011 11:16 AM
Quote from: temmyblige on  7-06-2011 11:07 AM
BUZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ!!!! Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? ???TALK ABOUT THE MEN ALSO AND THEIR ANTICS!!!!!!

MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON!

U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia?

LOL. Sophie, u can be really interesting and funny.

Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly.

very sadden  Grin Shocked Shocked Shocked i can connect yu to ijeoma Cool

KB, welcome 2dey. Ijeoma kwa. Abeg ooo, mk Teeco no hear dis one. He don cause bad market for dem hia. TRUE TALK. I don send chain e-mail of dis posting to a lot of guys outside there today. For sure, dey go distribute and advertise it further. TEECO  NA REAL GUY
Posted: at 7-06-2011 01:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- typicalman84 at 7-06-2011 01:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 01:01 PM
Quote from: chisparlis on  7-06-2011 09:06 AM
Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up.

Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon.

And what do u call this?
And that was his opinion. Calling him a fool is absolutely wrong...

Posted: at 7-06-2011 01:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 123Sonia at 7-06-2011 01:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:55 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:55 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:50 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:34 PM
Nice one all of u except ONE FOOL,

I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.

and upon ya family heads
Your Family get heads?

NO we get Ass
Posted: at 7-06-2011 01:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- igbonnanna at 7-06-2011 01:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 12:44 PM
Quote from: igbonnanna on  7-06-2011 12:31 PM
Quote from: sophiebaby on  7-06-2011 11:22 AM
Quote from: igbonnanna on  7-06-2011 11:16 AM
Quote from: temmyblige on  7-06-2011 11:07 AM
BUZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ!!!! Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? ???TALK ABOUT THE MEN ALSO AND THEIR ANTICS!!!!!!

MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON!

U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia?

LOL. Sophie, u can be really interesting and funny.

Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly.

Chai.. so na so so white nyash u dey see in private huh?
or is Nkechi nyash not white again?
oya pass me money for visa make i come .. i get white nyash..  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

LOL LOL
Posted: at 7-06-2011 01:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- typicalman84 at 7-06-2011 01:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 01:06 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:55 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:55 PM
Quote from: typicalman84 on  7-06-2011 12:50 PM
Quote from: 123Sonia on  7-06-2011 12:34 PM
Nice one all of u except ONE FOOL,

I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.

and upon ya family heads
Your Family get heads?

NO we get Ass
Yeah sure... Shows how small your brain is.