






Posted: at | |
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:16 PM Quote from: teeco on 7-06-2011 12:13 PM make apply i go join the 2 of you Na two you wan carry go abroad. Like say Jail don dey sweet you... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 12:36 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:34 PM Nice one all of u except ONE FOOL, I like the way u all ignore him. pls fool? i taught dey say fools dont live abroad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() maybe d fool sef dey en village dey rap abroad.. a big fool at that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 7-06-2011 12:38 PM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:48 AM some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad ![]() ![]() ![]() common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef.. ![]() ![]() ![]() Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post ![]() ![]() Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about.. So long as i enter anada man land na ABroad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hey baby wats up ![]()
| |||||
Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:34 PM Nice one all of u except ONE FOOL, I like the way u all ignore him. Sonia gist me i beg...who be d fool hia....I can keep secret
| |||||
Quote from: princeiykobima on 7-06-2011 11:47 AM ![]() Please, could you also lay some expositions on true happenings abroad for the interest of your pals here who are selling off their belongings and folding their businesses to come over? ![]() ABEG don't sell off ur belongings and fold ur biz to come over, UNLESS if u are looking for reliable SECURITY OF YOUR LIFE AGAINST UNCOUNTABLE MENACES IN NIGERIA AND HEALTHCARE AND ENOUGH FOOD!
| |||||
Quote from: teeco on 7-06-2011 12:40 PM Quote from: kebella on 7-06-2011 12:38 PM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:48 AM some guys just dey hia dey rant up and dan about abroad ![]() ![]() ![]() common Cotonu/Ghana wey dey back yard of naija dem nevr enter sef.. ![]() ![]() ![]() Bla bla blaaaa.. .. i wonder if dem come go.. wetin go happen sef... na em be say person no go hear word for dis post ![]() ![]() Abeg make i flex S.A wella.. even if some ppl say no be S.A poster dey talk about.. So long as i enter anada man land na ABroad ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() T Baby pls start the procession of the Italian Visa.. I need it Asap ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hey baby wats up ![]() been gud how is it going miss ya ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 12:31 PM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:22 AM Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 11:16 AM Quote from: temmyblige on 7-06-2011 11:07 AM BUZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON! U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia? LOL. Sophie, u can be really interesting and funny. Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly. Chai.. so na so so white nyash u dey see in private huh? or is Nkechi nyash not white again? oya pass me money for visa make i come .. i get white nyash.. ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Multiple Personality disorder don enter. ReplyI'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-06-2011 12:37 PM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 12:32 PM Quote from: MissyBarbie on 7-06-2011 12:30 PM Quote from: Treasure2 on 7-06-2011 12:11 PM MB this ur foto no go fetch you abroad guy. lol You mean am.... ![]() ![]() ![]() even this my own sef.. ![]() ![]() make i change am to d other one.. see weda i go get luck ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-06-2011 11:24 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: teeco on 7-06-2011 11:55 AM Quote from: temmyblige on 7-06-2011 11:01 AM @TEECO!!!THATS UR OWN OOOO!!U HVE JUST TALKED ABOUT LADIES!11WHAT ABOUT MEN ABROAD AND D HARVOC THAT HVE CAUSED WOMEN? ![]() ![]() ![]() ![]() Relax am compiling their own Why must u compile 4 dem?
| |||||
Kb be warned.. Reply![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:44 PM Multiple Personality disorder don enter. we hear.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 12:47 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:44 PM Multiple Personality disorder don enter. we hear.. I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 12:46 PM Kb be warned.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:41 AM Quote from: otagermo on 7-06-2011 11:36 AM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 04:49 AM Quote from: ekpelove on 7-06-2011 04:40 AM huuu.... huuuu....huuu... i dey laugh ooo.. FALSE STATEMENT. I do not have armed robbers waiting on the day they will kidnap me to get money from my family nor do i have wicked friends and family members going to babalawo to finish me up nor do I have to deal with the sttinky lagos water or the polluted environment be it dust or stinky gutters or mosquito bites... thank you.huuu.... huuu.... huuu.... i dey laugh ooo... ee bi like say somebody don kolobi- wele dis poster before !!! abroad, abroad, abroad!! abroad na una Country? ![]() working men and women in NIGERIA are living a much healthful- happier life than those ones wen dem no go let people hear word because of abroad.... ![]() ![]() ![]() ![]() NAIJA STILL GAT A LONG WAY TO GO IN TERMS OF HEALTH AND SECURITY:::JUNGLE:::THATS WHAT NAIJA IS:: AM SORRY TO SAY THIS BUT IS THE PLAIN TRUE truth yes.. But ppl like you can make it better.. Mtcheeeewwwwwwwwwwwww
| |||||
Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:34 PM Nice one all of u except ONE FOOL, Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now. I like the way u all ignore him. I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: otagermo on 7-06-2011 12:02 PM Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 09:10 AM Or relocate to non-English speaking country like Germany, France, etc. where language barrier and the distance nature of the people and the difficult situation there may contribute to discipline u wella wella. WHICH PART OF GERMANY YOU MEAN:::::DIS WAHALA DEY EVERYWHERE:::IT HAS NOTHING TO DO WITHB4 she grasp the language and start to know the people, she don old be that. No joke brothers. Na so I see am here. Germany never get too many of these wahala. I still dey small well well. LANGAUGE:::NA YOUR FELLOW NAIJA MAN OR WOMAN GO SHOW YOUR WIFE SAY ::SHE DEY BLIND BEING A NEW COMMER:: MANY MEN HERE IN GERMO DON KOOLO BECAUSE THE GIRL WEY DEM TRAIN RIGHT FROM SECONDRY TO UNIVERSITY;;DEY COM MARRI::NOW THE MAN WEY SUFFER DO ALL THIS THINGS FOR HER DON BECOME HER WORSE ENEMY::MOSTLY:::GHANANIANS = (GHANAIANS); YORUBA AND OTHER NAIJA TRIBES:::SO HAPPY IGBOS ARE SOMEHOW BETTER FOR THIS SICKNESS:::: I MET MY WIFFY HERE IN GERMO AND WE ARE NOW MARRIED FOR 11YRS:::NOTHING DEY HAPPEN:: really! shocked!! Dat mean say d kolo don too much. I know it exists but not as rampant as in the UK, US, CANADA, and most of the English speaking areas. To know where I dey, check my profile. U dey lucky man. Enjoy ur family!
| |||||
Quote from: otagermo on 7-06-2011 12:50 PM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:41 AM Quote from: otagermo on 7-06-2011 11:36 AM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 04:49 AM Quote from: ekpelove on 7-06-2011 04:40 AM huuu.... huuuu....huuu... i dey laugh ooo.. FALSE STATEMENT. I do not have armed robbers waiting on the day they will kidnap me to get money from my family nor do i have wicked friends and family members going to babalawo to finish me up nor do I have to deal with the sttinky lagos water or the polluted environment be it dust or stinky gutters or mosquito bites... thank you.huuu.... huuu.... huuu.... i dey laugh ooo... ee bi like say somebody don kolobi- wele dis poster before !!! abroad, abroad, abroad!! abroad na una Country? ![]() working men and women in NIGERIA are living a much healthful- happier life than those ones wen dem no go let people hear word because of abroad.... ![]() ![]() ![]() ![]() NAIJA STILL GAT A LONG WAY TO GO IN TERMS OF HEALTH AND SECURITY:::JUNGLE:::THATS WHAT NAIJA IS:: AM SORRY TO SAY THIS BUT IS THE PLAIN TRUE truth yes.. But ppl like you can make it better.. Mtcheeeewwwwwwwwwwwww I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:44 PM Multiple Personality disorder don enter. Typicalman i wasn't even refering to you but if u want to start am equal to the task
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)