otagermo at 7-06-2011 01:19 PM (13 years ago) (m) huuu.... huuuu....huuu... i dey laugh ooo.. huuu.... huuu.... huuu.... i dey laugh ooo... ee bi like say somebody don kolobi- wele dis poster before !!! abroad, abroad, abroad!! abroad na una Country? Majorities of hard working men and women in NIGERIA are living a much healthful- happier life than those ones wen dem no go let people hear word because of abroad.... FALSE STATEMENT. I do not have armed robbers waiting on the day they will kidnap me to get money from my family nor do i have wicked friends and family members going to babalawo to finish me up nor do I have to deal with the sttinky lagos water or the polluted environment be it dust or stinky gutters or mosquito bites... thank you.  BROS TELLAM MORE PLS:::NOTHING PASS BEING HEALTHY::::SECURITY MATTERED A LOT: NAIJA STILL GAT A LONG WAY TO GO IN TERMS OF HEALTH AND SECURITY:::JUNGLE:::THATS WHAT NAIJA IS:: AM SORRY TO SAY THIS BUT IS THE PLAIN TRUE truth yes.. But ppl like you can make it better.. Mtcheeeewwwwwwwwwwwww GOOD POINT SISTER:::::::MEN TAKE NOTE::::WE GAT TO CHANGE NAIJA FOR REAL::LOL You can't change naija. the only people that can change Naija are the elected officials. YEAH BUT IN A WAY;;WE CAN :::TUNISIAN;;EGYPT DONE IT ANYWAY:::::BUT TRYAM FOR NAIJA:: NA ALL DIS ABOKI WEY NODE HEAR COME FOR BROKEN GO SHUT PERSON TROWAY Posted: at 7-06-2011 01:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
igbonnanna at 7-06-2011 01:20 PM (13 years ago) (m) MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON! U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia? LOL. Sophie, u can be really interesting and funny. Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly. very sadden  i can connect yu to ijeoma  KB, welcome 2dey. Ijeoma kwa. Abeg ooo, mk Teeco no hear dis one. He don cause bad market for dem hia. TRUE TALK. I don send chain e-mail of dis posting to a lot of guys outside there today. For sure, dey go distribute and advertise it further. TEECO NA REAL GUY hehehhe eze igbo bu no serious at all what re they advertising  any Teeco is my biz partner so yu ve no prob at all we will satisfy yu according to ur pocket  KEBELLA! na dis marked bi di Naija babes wahala. U wan carry come again ooo. Abeg count me out. Posted: at 7-06-2011 01:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 7-06-2011 01:21 PM (13 years ago) (m) MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON! U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia? LOL. Sophie, u can be really interesting and funny. Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly. very sadden  i can connect yu to ijeoma  KB, welcome 2dey. Ijeoma kwa. Abeg ooo, mk Teeco no hear dis one. He don cause bad market for dem hia. TRUE TALK. I don send chain e-mail of dis posting to a lot of guys outside there today. For sure, dey go distribute and advertise it further. TEECO NA REAL GUY yeah u r welkom guy
Posted: at 7-06-2011 01:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
popo2009 at 7-06-2011 01:21 PM (13 years ago) (m) I have learnt something...thanks teeco Posted: at 7-06-2011 01:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
123Sonia at 7-06-2011 01:22 PM (13 years ago) (f) Nice one all of u except ONE FOOL,
I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now. and upon ya family heads Your Family get heads? NO we get Ass Yeah sure... Shows how small your brain is. I can see how big your brain is full of CANCERIOUS LUMPS, Not funny. Go and sit down somewhere. I prefer to stand with my hand wining and my headtie tied to my wrapper in case of f....t i ready Posted: at 7-06-2011 01:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 7-06-2011 01:23 PM (13 years ago) (m) Abeg you pple shld nt come and spoil this nice discussion wit querel ooo. Carry am go d next post abeg..
I TIRE OOOOOOO:::AT LIST AJANNI STILL ASLEEP::: Posted: at 7-06-2011 01:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:24 PM (13 years ago) (f) @123sonia baby check ur inbox
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igbonnanna at 7-06-2011 01:24 PM (13 years ago) (m) sweetheart my cool n' you?  u are d sweet pawpaw for my side na. Posted: at 7-06-2011 01:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
123Sonia at 7-06-2011 01:26 PM (13 years ago) (f) Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up.
Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon.
And what do u call this? And that was his opinion. Calling him a fool is absolutely wrong... How my own take come concern you, BUSY BODY Im concern me wella cos na same topic we dey... if you no like am go to another topic. no dey call person fool just cos he expressed himself. NA U INVITE ME COME THIS TOPIC? ABEGI, ENOUGH OF YOUR TALK COME MAKE I SHOW U SAY AKPU DIFFERS FROM SALAD, ME NA HAND TO HAND I SABI NO BE MOUTH. Posted: at 7-06-2011 01:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:26 PM (13 years ago) (f) Nice compilation....  long time dearies  Ciao Bon jono Yea longtime on NP .. but i always read the updates, everything has changed on NP, it become less interesting all this new NP fresher uses it to practice how they can abuse one another.. but anyway how d family?.. blessedme how are you?... honestly things have really change Np is not that fun again people just one man always making fool of himself ....my family is ok n' urs?
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2011 01:27 PM (13 years ago) (f) passing to Camerron jare
Come back jor, make we go Libya.  i dont have Libyan Visa.. can u send me money via WUMT ..plssssssssss MB no go no
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2011 01:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igbonnanna at 7-06-2011 01:28 PM (13 years ago) (m) Or relocate to non-English speaking country like Germany, France, etc. where language barrier and the distance nature of the people and the difficult situation there may contribute to discipline u wella wella.
B4 she grasp the language and start to know the people, she don old be that. No joke brothers. Na so I see am here. Germany never get too many of these wahala. I still dey small well well.
WHICH PART OF GERMANY YOU MEAN:::::DIS WAHALA DEY EVERYWHERE:::IT HAS NOTHING TO DO WITH LANGAUGE:::NA YOUR FELLOW NAIJA MAN OR WOMAN GO SHOW YOUR WIFE SAY ::SHE DEY BLIND BEING A NEW COMMER:: MANY MEN HERE IN GERMO DON KOOLO BECAUSE THE GIRL WEY DEM TRAIN RIGHT FROM SECONDRY TO UNIVERSITY;;DEY COM MARRI::NOW THE MAN WEY SUFFER DO ALL THIS THINGS FOR HER DON BECOME HER WORSE ENEMY::MOSTLY::: GHANANIANS = (GHANAIANS); YORUBA AND OTHER NAIJA TRIBES:::SO HAPPY IGBOS ARE SOMEHOW BETTER FOR THIS SICKNESS:::: I MET MY WIFFY HERE IN GERMO AND WE ARE NOW MARRIED FOR 11YRS:::NOTHING DEY HAPPEN:: really! shocked!! Dat mean say d kolo don too much. I know it exists but not as rampant as in the UK, US, CANADA, and most of the English speaking areas. To know where I dey, check my profile. U dey lucky man. Enjoy ur family! ICH WOHNE IN STUTTGART:::::::WISHING YOU THE BEST BROS::::: HERZLICHEN GRUESSEN. Du hast schon gesehen dass ich in München wohne. Freue mich Naija-Germos hier kennezulernen. Posted: at 7-06-2011 01:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
livingday at 7-06-2011 01:29 PM (13 years ago) (m) @ poster, she must have really hurt you. Posted: at 7-06-2011 01:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:30 PM (13 years ago) (f) sweetheart my cool n' you?  u are d sweet pawpaw for my side na. i dey feel yu... ur pawpaw is over ripe lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 7-06-2011 01:31 PM (13 years ago) (f) @123sonia baby check ur inbox  THANKS DEAR ONE LOVE Posted: at 7-06-2011 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
igbonnanna at 7-06-2011 01:34 PM (13 years ago) (m) Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up.
Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon.
And what do u call this? And that was his opinion. Calling him a fool is absolutely wrong... How my own take come concern you, BUSY BODY Im concern me wella cos na same topic we dey... if you no like am go to another topic. no dey call person fool just cos he expressed himself.Sonia my dear, dis guy advise you right. NEVER CALL A PERSON FOOL BECAUSE SHE OR HE EXPRESSED HIS OR HER OPINION. IT IS RUDE, ARROGANCE AND PRIMITIVE BEHAVIOUR TO DO SO. Sorry I do not mean to offend u. Posted: at 7-06-2011 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:35 PM (13 years ago) (f) MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON! U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia? LOL. Sophie, u can be really interesting and funny. Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly. very sadden  i can connect yu to ijeoma  KB, welcome 2dey. Ijeoma kwa. Abeg ooo, mk Teeco no hear dis one. He don cause bad market for dem hia. TRUE TALK. I don send chain e-mail of dis posting to a lot of guys outside there today. For sure, dey go distribute and advertise it further. TEECO NA REAL GUY hehehhe eze igbo bu no serious at all what re they advertising  any Teeco is my biz partner so yu ve no prob at all we will satisfy yu according to ur pocket  KEBELLA! na dis marked bi di Naija babes wahala. U wan carry come again ooo. Abeg count me out. heheheheh yu think to advertise is for free  no be small work lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:36 PM (13 years ago) (f) @123sonia baby check ur inbox  THANKS DEAR ONE LOVE anything 4 yu gurl..............yu rock
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
olumbareal at 7-06-2011 01:37 PM (13 years ago) (m) passing to Camerron jare
Come back jor, make we go Libya.  i dont have Libyan Visa.. can u send me money via WUMT ..plssssssssss MB no go no  You fink sey i go go leave her behind ni? Mba nu we are going 2geda. U don buy yah Toyota Matrix abi na Rav4 ni? Posted: at 7-06-2011 01:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 7-06-2011 01:39 PM (13 years ago) (m) NAWA OOO
Posted: at 7-06-2011 01:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |