










if sharia no dey dia why be say u nvr lash since u enter Qatar


Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 01:00 PM Quote from: cyril4christ on 7-06-2011 12:56 PM Quote from: teeco on 7-06-2011 12:38 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:16 PM Quote from: teeco on 7-06-2011 12:13 PM make apply i go join the 2 of you Na two you wan carry go abroad. Like say Jail don dey sweet you... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if sharia no dey dia why be say u nvr lash since u enter Qatar ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:01 PM Quote from: chisparlis on 7-06-2011 09:06 AM Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up. Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon. And what do u call this? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Sonny baby carry go joor.. na person like am nvr even pass river niger sef ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
>: (Why is this forum which helps to diffuse tensions most times abused by misunderstanding elements among us? ReplyI have not seen cogent reasons that should occasion someone calling others fools here. Pals, look into this!. ![]()
| |||||
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:05 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:01 PM Quote from: chisparlis on 7-06-2011 09:06 AM Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up. Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon. And what do u call this? How my own take come concern you, BUSY BODY
| |||||
Quote from: kebella on 7-06-2011 12:45 PM Quote from: MissyBarbie on 7-06-2011 11:24 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kb; hw r u?
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 01:00 PM Quote from: cyril4christ on 7-06-2011 12:56 PM Quote from: teeco on 7-06-2011 12:38 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:16 PM Quote from: teeco on 7-06-2011 12:13 PM make apply i go join the 2 of you Na two you wan carry go abroad. Like say Jail don dey sweet you... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if sharia no dey dia why be say u nvr lash since u enter Qatar ![]() ![]() hmmmm make i ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 01:04 PM Quote from: kebella on 7-06-2011 12:35 PM Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 12:31 PM Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 11:22 AM Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 11:16 AM Quote from: temmyblige on 7-06-2011 11:07 AM BUZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON! U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia? LOL. Sophie, u can be really interesting and funny. Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly. very sadden ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KB, welcome 2dey. Ijeoma kwa. Abeg ooo, mk Teeco no hear dis one. He don cause bad market for dem hia. TRUE TALK. I don send chain e-mail of dis posting to a lot of guys outside there today. For sure, dey go distribute and advertise it further. TEECO NA REAL GUY hehehhe eze igbo bu no serious at all what re they advertising ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:50 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:34 PM Nice one all of u except ONE FOOL, Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.I like the way u all ignore him.
| |||||
Teeco you try well well. Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
passing to Camerron jare ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Nice compilation.... Reply![]()
| |||||
Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 01:09 PM Quote from: kebella on 7-06-2011 12:45 PM Quote from: MissyBarbie on 7-06-2011 11:24 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kb; hw r u? sweetheart my cool n' you? ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Hollaburday on 7-06-2011 01:12 PM Nice compilation.... ![]() long time dearies ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:07 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:06 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:55 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:55 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:50 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:34 PM Nice one all of u except ONE FOOL, Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.I like the way u all ignore him. and upon ya family heads NO we get Ass I can see how big your brain is full of CANCERIOUS LUMPS,
| |||||
Thank you bros for your advise it is true these diabolical girls who are jod less seaking for men to ruen their lifes they are always on face book looking for men without doing nothing in their lifes i pray most of these men will not fall a victism to this. I knew a girl who confess to me" that she take care of her self through this face book dating she even confess to me how she play them and how they send her money every month but i told her to look for something else to do in her but she answered me and said how is she going to earn that is goin to be much than the one she recieving through this site please my felolow men we need to grow to over this evil girls nowardays Reply
| |||||
Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 12:51 PM Quote from: otagermo on 7-06-2011 12:02 PM Quote from: igbonnanna on 7-06-2011 09:10 AM Or relocate to non-English speaking country like Germany, France, etc. where language barrier and the distance nature of the people and the difficult situation there may contribute to discipline u wella wella. WHICH PART OF GERMANY YOU MEAN:::::DIS WAHALA DEY EVERYWHERE:::IT HAS NOTHING TO DO WITHB4 she grasp the language and start to know the people, she don old be that. No joke brothers. Na so I see am here. Germany never get too many of these wahala. I still dey small well well. LANGAUGE:::NA YOUR FELLOW NAIJA MAN OR WOMAN GO SHOW YOUR WIFE SAY ::SHE DEY BLIND BEING A NEW COMMER:: MANY MEN HERE IN GERMO DON KOOLO BECAUSE THE GIRL WEY DEM TRAIN RIGHT FROM SECONDRY TO UNIVERSITY;;DEY COM MARRI::NOW THE MAN WEY SUFFER DO ALL THIS THINGS FOR HER DON BECOME HER WORSE ENEMY::MOSTLY:::GHANANIANS = (GHANAIANS); YORUBA AND OTHER NAIJA TRIBES:::SO HAPPY IGBOS ARE SOMEHOW BETTER FOR THIS SICKNESS:::: I MET MY WIFFY HERE IN GERMO AND WE ARE NOW MARRIED FOR 11YRS:::NOTHING DEY HAPPEN:: really! shocked!! Dat mean say d kolo don too much. I know it exists but not as rampant as in the UK, US, CANADA, and most of the English speaking areas. To know where I dey, check my profile. U dey lucky man. Enjoy ur family!
| |||||
Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:09 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:05 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:01 PM Quote from: chisparlis on 7-06-2011 09:06 AM Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up. Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon. And what do u call this? How my own take come concern you, BUSY BODY I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-06-2011 01:12 PM passing to Camerron jare Come back jor, make we go Libya. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:13 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 01:07 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 01:06 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:55 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:55 PM Quote from: typicalman84 on 7-06-2011 12:50 PM Quote from: 123Sonia on 7-06-2011 12:34 PM Nice one all of u except ONE FOOL, Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now.I like the way u all ignore him. and upon ya family heads NO we get Ass I can see how big your brain is full of CANCERIOUS LUMPS, I'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
Quote from: kebella on 7-06-2011 01:13 PM Quote from: Hollaburday on 7-06-2011 01:12 PM Nice compilation.... ![]() long time dearies ![]() Yea longtime on NP .. but i always read the updates, everything has changed on NP, it become less interesting all this new NP fresher uses it to practice how they can abuse one another.. but anyway how d family?.. blessedme how are you?...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)