You get open teeth?
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure Wlc back...missed u Posted: at 7-06-2011 11:15 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Abi na one tooth missing?
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abi na one tooth missing? Open ya own make i see first Posted: at 7-06-2011 11:23 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
32... straight with no openings... may i add all white too.... Take a lookk...
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wharayu saying ti mi... I rike you wella and wanna you ti be ma girlla.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2011 11:29 AM (12 years ago) (f) Poster u just remind me of one Akwa ibom babe wey go U.K stay for 2yrs.. come back to naija.. phoney for two weeks.. after two weeks she begin broken pidgon
Hahahahahahahah!!! Dem plenty sef. You no know say accent dey expire... O Boi!! d way she pronunce my native name sef.. i begin wonder weda no be the same person i no fear catch me as d tin expire after two weeks.. Hahaha.... She can go to the UK Embassy to renew it nah. Oh Boi!!
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2011 11:29 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oh boi see teeth na...brb lemme gatcha paste Posted: at 7-06-2011 11:31 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
na our office people dey pain me pass. if chop agege bread, they'll like wat this, why do u have to eat this kind of bread bla bla bla. de thing sef don tire me o. dem dey do like say dem nor dey shit hmmmmmm we hail, always doing things in excess Posted: at 7-06-2011 11:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oh boi see teeth na...brb lemme gatcha paste Make sure say enough Froulide dey am wella.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:36 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na our office people dey pain me pass. if chop agege bread, they'll like wat this, why do u have to eat this kind of bread bla bla bla.
de thing sef don tire me o. dem dey do like say dem nor dey shit
hmmmmmm we hail, always doing things in excess
that is the word. I tireooooo.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 7-06-2011 11:37 AM (12 years ago) (f) Thanks ooo, how is life? Wetin do you wey u put this kind foto? Posted: at 7-06-2011 11:37 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2011 11:38 AM (12 years ago) (f) am my way to renew my accent .. e don fade
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2011 11:38 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
am my way to renew my accent .. e don fade
I think you need to get a chinese accent. oh my God... it is so kewl.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thanks ooo, how is life? Wetin do you wey u put this kind foto? Wella.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 7-06-2011 12:05 PM (12 years ago) (f) Typical Posted: at 7-06-2011 12:05 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
My treasure.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 12:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na our office people dey pain me pass. if chop agege bread, they'll like wat this, why do u have to eat this kind of bread bla bla bla.
de thing sef don tire me o. dem dey do like say dem nor dey shit
hmmmmmm we hail, always doing things in excess
LMAO......I feel you jare...they're everywhere especially when you go to all ds nigerian banks...they have this lewd attitude toward TIWAN-TIWA Gosshhhh they're so irritating Posted: at 7-06-2011 12:13 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |