Oh boi see teeth na...brb lemme gatcha paste Make sure say enough Froulide dey am wella. Posted: at 7-06-2011 12:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Thanks ooo, how is life? Wetin do you wey u put this kind foto? Wetin do d Pix...kwanu Posted: at 7-06-2011 12:23 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
am my way to renew my accent .. e don fade
Wait for me i beg Posted: at 7-06-2011 12:25 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
am my way to renew my accent .. e don fade
Wait for me i beg Wharr-embassy are you gonna renew?
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 11:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
2slimshady at 8-06-2011 05:58 PM (12 years ago) (f) What annoys me most is that even the uneducated and unexposed too dey form the british & american accent too. Posted: at 8-06-2011 05:58 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I see. Posted: at 8-06-2011 08:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rosiegirl2 at 8-06-2011 08:39 PM (12 years ago) (f) oh i haaaaate that a lot.. if u gat then no probs but if u dnt den kip shut, no need to force urself lyk >>>>>>>>>> Posted: at 8-06-2011 08:39 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tayewo12 at 8-06-2011 08:43 PM (12 years ago) (m) .... na complex now. Posted: at 8-06-2011 08:43 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I see.
You dey practice Child pornography with that your profile picture.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 9-06-2011 12:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I used to hate it too but now I just laugh at it..............especially when my mom does it her own is just confused love u mama. her living in the US in the late 70's and early 80's then going back to naija in the 90's and then to the UK from 96 to 2001 then Texas till 2009 just made it so funny to hear her speak my sister and I yab her all the time so she does it more to get rid of us or embarass us either one Posted: at 9-06-2011 02:48 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 9-06-2011 03:22 AM (12 years ago) (m) When i want to relate wth americans then i switch accent but when i wan' relate wth my people i go re-switch my accent bcuz if I say make I speak wth my naija accent de accent dey too deep for them, so you just gat to use discretion to relate wth people, why dem dey form? na yr mama lingo, why u con dey claim wetin no be yr own,if u try form dat accent wth me and dem no born u here or u neva tey for here.... i go just know say inferiority complex dey worry you. Posted: at 9-06-2011 03:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
trolling at 9-06-2011 03:33 AM (12 years ago) (m) u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? Posted: at 9-06-2011 03:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? lol maybe you should come pick it up cause that mailing stuff mehn Naija love ran away Posted: at 9-06-2011 04:13 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 9-06-2011 04:19 AM (12 years ago) (m) u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? lol maybe you should come pick it up cause that mailing stuff mehn Naija love ran away dont let wat one guy do to you mess up your love for somebody else, dont u believe in love anymore, u need to give love another try, oya FEDEX my egusi sharp sharp Posted: at 9-06-2011 04:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? lol maybe you should come pick it up cause that mailing stuff mehn Naija love ran away dont let wat one guy do to you mess up your love for somebody else, dont u believe in love anymore, u need to give love another try, oya FEDEX my egusi sharp sharp see game all for Egusi and Ogbono soup ....lol I hail OOOOOOOO.............I believe in love lol in fact I get but I believe in learning from mistakes, and my Ogbono and Egusi 2 sweet to FEDEX again d tin go dey scent for POST OFFICE Posted: at 9-06-2011 04:28 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 9-06-2011 04:37 AM (12 years ago) (m) u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? lol maybe you should come pick it up cause that mailing stuff mehn Naija love ran away dont let wat one guy do to you mess up your love for somebody else, dont u believe in love anymore, u need to give love another try, oya FEDEX my egusi sharp sharp see game all for Egusi and Ogbono soup ....lol I hail OOOOOOOO.............I believe in love lol in fact I get but I believe in learning from mistakes, and my Ogbono and Egusi 2 sweet to FEDEX again d tin go dey scent for POST OFFICE if i game u, u no go no when the game hit you anyways i get one chick wey dey cook for me Posted: at 9-06-2011 04:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I see.
You dey practice Child pornography with that your profile picture. Mchew sharrap u,, my son wan giv his papa slipper u dey nag abt porn Posted: at 9-06-2011 08:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? lol maybe you should come pick it up cause that mailing stuff mehn Naija love ran away dont let wat one guy do to you mess up your love for somebody else, dont u believe in love anymore, u need to give love another try, oya FEDEX my egusi sharp sharp see game all for Egusi and Ogbono soup ....lol I hail OOOOOOOO.............I believe in love lol in fact I get but I believe in learning from mistakes, and my Ogbono and Egusi 2 sweet to FEDEX again d tin go dey scent for POST OFFICE if i game u, u no go no when the game hit you anyways i get one chick wey dey cook for me lol Game no dey work 4 me tell her to add kpomo 4 your Ogbono okay Posted: at 9-06-2011 08:37 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 9-06-2011 02:54 PM (12 years ago) (m) u refuse to freeze and send my eguzi and ogbono soup, wat happened to naijalove? lol maybe you should come pick it up cause that mailing stuff mehn Naija love ran away dont let wat one guy do to you mess up your love for somebody else, dont u believe in love anymore, u need to give love another try, oya FEDEX my egusi sharp sharp see game all for Egusi and Ogbono soup ....lol I hail OOOOOOOO.............I believe in love lol in fact I get but I believe in learning from mistakes, and my Ogbono and Egusi 2 sweet to FEDEX again d tin go dey scent for POST OFFICE if i game u, u no go no when the game hit you anyways i get one chick wey dey cook for me lol Game no dey work 4 me tell her to add kpomo 4 your Ogbono okay u no like me at all, kpomo no get any nutritional value now, u suppose suggest better meat Posted: at 9-06-2011 02:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |