then why u dey disqualify her?  when she dey plan to rig nko?... she use kiss dey bribe those of us wey wan vote.. Posted: at 15-06-2011 06:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Omilim at 15-06-2011 10:19 PM (13 years ago) (f) Posted: at 15-06-2011 10:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omilim at 15-06-2011 10:25 PM (13 years ago) (f) Kristiantus wetin omilim do u na? Omilim don't mind him, am nominating u. thank you Posted: at 15-06-2011 10:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omilim at 15-06-2011 10:38 PM (13 years ago) (f) then why u dey disqualify her?  when she dey plan to rig nko?... she use kiss dey bribe those of us wey wan vote..  i put kiss then you say its a bribe...interestin  have your show Posted: at 15-06-2011 10:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 16-06-2011 08:35 AM (13 years ago) (m) VOTE FOR 50CENT
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 16-06-2011 08:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
then why u dey disqualify her?  when she dey plan to rig nko?... she use kiss dey bribe those of us wey wan vote..  i put kiss then you say its a bribe...interestin  have your show which show?...  abegii... try again next term jaree... no try bring any do or died politic come here... Posted: at 16-06-2011 10:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
vote for solid_solid to solidify ur solidity Posted: at 16-06-2011 11:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abegii... mcheeeeww... Posted: at 16-06-2011 11:21 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
go hit ur head for wall .... onye dibia Posted: at 16-06-2011 12:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 16-06-2011 04:15 PM (13 years ago) (f) then why u dey disqualify her?  when she dey plan to rig nko?... she use kiss dey bribe those of us wey wan vote..  the kiss reach ur shrine?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 16-06-2011 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onehardex at 16-06-2011 05:11 PM (13 years ago) (m) Politicians in the house....anyways na who pay the highest money i go vote for.
$500 for u and for every candidate you bring for me, $200. how about that? muntuulllaaa....  see person wey get $500 to distribute... my friend, go face your shop...  I go use oyeku for you oooo. no think say na only u get juju Posted: at 16-06-2011 05:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
then why u dey disqualify her?  when she dey plan to rig nko?... she use kiss dey bribe those of us wey wan vote..  the kiss reach ur shrine? bia fashola.... shey you be her campaign manager?... which one you dey drink panadol bfor another person headache.. Posted: at 16-06-2011 05:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 16-06-2011 05:53 PM (13 years ago) (f) Okiri u neva start oh u go vex tire today.....
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 16-06-2011 05:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onehardex at 16-06-2011 06:06 PM (13 years ago) (m) Reply |
passing Posted: at 16-06-2011 06:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onehardex at 16-06-2011 07:49 PM (13 years ago) (m) no just pass, runnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn Posted: at 16-06-2011 07:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Just passing and pissing. 14_Inches Posted: at 16-06-2011 09:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 17-06-2011 01:11 AM (13 years ago) (m) hmmm Posted: at 17-06-2011 01:11 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Omilim at 17-06-2011 08:42 AM (13 years ago) (f) then why u dey disqualify her?  when she dey plan to rig nko?... she use kiss dey bribe those of us wey wan vote..  the kiss reach ur shrine? bia fashola.... shey you be her campaign manager?... which one you dey drink panadol bfor another person headache..  Kristiantus  ok now you've succeed in all aspects...abeg leave me alone now Posted: at 17-06-2011 08:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
14_14 Posted: at 17-06-2011 12:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |