




that guy yeye oooooo
Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() that guy yeye oooooo Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
over Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:35 AM see this one oooo u see fight dey call am play..... if u com see play wetin u go call am? ![]() ![]() ![]() if i see you , i go call you yeye
| |||||
Dis one na fight abi na civil war ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ask ram again Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 3-07-2011 06:51 PM over thank God say u know ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 4-07-2011 01:33 AM Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:35 AM see this one oooo u see fight dey call am play..... if u com see play wetin u go call am? ![]() ![]() ![]() if i see you , i go call you yeye see them, tatafo people.... them don dey come...... ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 06:03 AM Dis one na fight abi na civil war omo, the thing tire me oooo na the question wey i wan ask b4 ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 06:03 AM Dis one na fight abi na civil war see yeye question ..... you no get eyes?? ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin concern u? Replyna u him ask? tatafo ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 5-07-2011 12:56 AM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 06:03 AM Dis one na fight abi na civil war see yeye question ..... you no get eyes?? ![]() ![]() ![]() Thank u for dat question,,,,,,,,,,,,,I get eyez and I dey use see well well,,,,,,,,,,,,,,, no be dat ur type of artificial eyez wey dey use finger battery ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 02:21 AM wetin concern u? na u him ask? tatafo ![]() ![]() ![]() ![]() Dont mind him,,,,,,,,,I don give am wat he want Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 05:13 AM Quote from: kenolis on 5-07-2011 12:56 AM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 06:03 AM Dis one na fight abi na civil war see yeye question ..... you no get eyes?? ![]() ![]() ![]() Thank u for dat question,,,,,,,,,,,,,I get eyez and I dey use see well well,,,,,,,,,,,,,,, no be dat ur type of artificial eyez wey dey use finger battery ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no wonder............. see as him eyes be.... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 05:30 AM Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 02:21 AM wetin concern u? na u him ask? tatafo ![]() ![]() ![]() ![]() Dont mind him,,,,,,,,,I don give am wat he want i see am him dey cry come house 5 minutes ago.......ok na u beat am like that? yes, i like am.........so that nexttime, him go respect himself ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 07:05 AM Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 05:13 AM Quote from: kenolis on 5-07-2011 12:56 AM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 06:03 AM Dis one na fight abi na civil war see yeye question ..... you no get eyes?? ![]() ![]() ![]() Thank u for dat question,,,,,,,,,,,,,I get eyez and I dey use see well well,,,,,,,,,,,,,,, no be dat ur type of artificial eyez wey dey use finger battery ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no wonder............. see as him eyes be.... Olololooooooo Skypon dat his left eye,,, the battery don die ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 07:09 AM Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 05:30 AM Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 02:21 AM wetin concern u? na u him ask? tatafo ![]() ![]() ![]() ![]() Dont mind him,,,,,,,,,I don give am wat he want i see am him dey cry come house 5 minutes ago.......ok na u beat am like that? yes, i like am.........so that nexttime, him go respect himself ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No be say I beat am oooooooo I just teach am lesson Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 07:15 AM Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 07:05 AM Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 05:13 AM Quote from: kenolis on 5-07-2011 12:56 AM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 06:03 AM Dis one na fight abi na civil war see yeye question ..... you no get eyes?? ![]() ![]() ![]() Thank u for dat question,,,,,,,,,,,,,I get eyez and I dey use see well well,,,,,,,,,,,,,,, no be dat ur type of artificial eyez wey dey use finger battery ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no wonder............. see as him eyes be.... Olololooooooo Skypon dat his left eye,,, the battery don die ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() make him go charge the eye.... abi na finger battery him dey use? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 07:18 AM Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 07:09 AM Quote from: jossy4reall on 5-07-2011 05:30 AM Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 02:21 AM wetin concern u? na u him ask? tatafo ![]() ![]() ![]() ![]() Dont mind him,,,,,,,,,I don give am wat he want i see am him dey cry come house 5 minutes ago.......ok na u beat am like that? yes, i like am.........so that nexttime, him go respect himself ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No be say I beat am oooooooo I just teach am lesson only lesson wey u teach am na him make am dey cry like taataa?if u com beat am nko? wetin go com happen? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME
Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot