


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
I no fit read....can someone helep me summarize am Reply
| |||||
just pack ur bags and baggages dey go outside Reply![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-07-2011 12:51 PM Quote from: jossy4reall on 7-07-2011 10:12 PM Quote from: kenolis on 6-07-2011 11:41 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No form 4 hia ooo No say bcuz Skypon no dey d kidnapping work again na im go make u dey open ya mouth any hw If he remember u ehh,,,,,,,,,,,,,,,just in two seconds u don lost ![]() ![]() Skypon leave am d pple wey buy am go soon come pick am ![]() ![]() oh! them don buy am? no need to talk again cos him own don finish.... ![]() ![]() ![]() abeg bring the money wey u take sell am, make we go chop akara and bread jooooooooooooooor ![]() ![]() ![]() I no say u been dey think say dey no fit buy Kenolis high prize datz y u dey say make we go chop akara and bread. I deceive d buyers and collect big money 4rm dem,,,,,,,,,,so come meet me for Sharaton hotel,,,,,,,,na dia I dey now ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 09:13 AM Quote from: stephen153 on 10-07-2011 06:59 PM bread ![]() ![]() ![]() hungry dey catch u? na agege bread u go chop? oya take this one, make sure say u chop today and tomorrow ooooo, cos i no go give u anyone until two days after. ![]() ![]() ![]() They don soak dis bread for water already,,,,,,,,,,,,,,,na make him chop dey go ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 05:25 PM Quote from: Skypon2002 on 10-07-2011 12:51 PM Quote from: jossy4reall on 7-07-2011 10:12 PM Quote from: kenolis on 6-07-2011 11:41 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No form 4 hia ooo No say bcuz Skypon no dey d kidnapping work again na im go make u dey open ya mouth any hw If he remember u ehh,,,,,,,,,,,,,,,just in two seconds u don lost ![]() ![]() Skypon leave am d pple wey buy am go soon come pick am ![]() ![]() oh! them don buy am? no need to talk again cos him own don finish.... ![]() ![]() ![]() abeg bring the money wey u take sell am, make we go chop akara and bread jooooooooooooooor ![]() ![]() ![]() I no say u been dey think say dey no fit buy Kenolis high prize datz y u dey say make we go chop akara and bread. I deceive d buyers and collect big money 4rm dem,,,,,,,,,,so come meet me for Sharaton hotel,,,,,,,,na dia I dey now ![]() ![]() ok u decieve the buyer untop kenolis head? o boy u good oooo no kam, i dey come sharaton now now.......................... o boy, see effizyyy........... ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 05:33 PM Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 09:13 AM Quote from: stephen153 on 10-07-2011 06:59 PM bread ![]() ![]() ![]() hungry dey catch u? na agege bread u go chop? oya take this one, make sure say u chop today and tomorrow ooooo, cos i no go give u anyone until two days after. ![]() ![]() ![]() They don soak dis bread for water already,,,,,,,,,,,,,,,na make him chop dey go ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i go leave am make hungry fire ram tomorrow and next. ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 06:06 PM Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 05:25 PM Quote from: Skypon2002 on 10-07-2011 12:51 PM Quote from: jossy4reall on 7-07-2011 10:12 PM Quote from: kenolis on 6-07-2011 11:41 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No form 4 hia ooo No say bcuz Skypon no dey d kidnapping work again na im go make u dey open ya mouth any hw If he remember u ehh,,,,,,,,,,,,,,,just in two seconds u don lost ![]() ![]() Skypon leave am d pple wey buy am go soon come pick am ![]() ![]() oh! them don buy am? no need to talk again cos him own don finish.... ![]() ![]() ![]() abeg bring the money wey u take sell am, make we go chop akara and bread jooooooooooooooor ![]() ![]() ![]() I no say u been dey think say dey no fit buy Kenolis high prize datz y u dey say make we go chop akara and bread. I deceive d buyers and collect big money 4rm dem,,,,,,,,,,so come meet me for Sharaton hotel,,,,,,,,na dia I dey now ![]() ![]() ok u decieve the buyer untop kenolis head? o boy u good oooo no kam, i dey come sharaton now now.......................... o boy, see effizyyy........... ![]() ![]() ![]() ![]() Enuf effizyyyy,,,,,,,,,,Come fast make we cruise ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
no worry, na taxi i wan enter like this........ Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: stephen153 on 11-07-2011 02:08 PM i don bele ful with yeye abi?
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 12-07-2011 12:54 AM Quote from: stephen153 on 11-07-2011 02:08 PM i don bele ful with yeye abi? o boy, me and jossy dey go do efizzyyyy with the money wey we sell u ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Nice jokes. Reply
| |||||
ok, 10ks Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: stephen153 on 12-07-2011 11:34 AM hahahahahaha na N1.50K u wan take do efizzzzy who tell u say na that amount we sell am? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 11:06 AM Quote from: kenolis on 12-07-2011 12:54 AM Quote from: stephen153 on 11-07-2011 02:08 PM i don bele ful with yeye abi? o boy, me and jossy dey go do efizzyyyy with the money wey we sell u ![]() ![]() ![]() ![]() see yeye guys....make una chop una yeye
| |||||
Quote from: stephen153 on 12-07-2011 11:34 AM hahahahahaha na N1.50K u wan take do efizzzzy His appearance may look N1.50K but I comfused d buyer wit anoda face come sell #1.5m,,,,,,,,,,so we dey do do enuf efizzzzy now ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: stephen153 on 12-07-2011 06:42 PM i sure say e noh cost atall na my buy ram u don forget no be me sell am nah. na jossy sell am so u no know wetin u dey tallk ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 13-07-2011 01:51 AM Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 11:06 AM Quote from: kenolis on 12-07-2011 12:54 AM Quote from: stephen153 on 11-07-2011 02:08 PM i don bele ful with yeye abi? o boy, me and jossy dey go do efizzyyyy with the money wey we sell u ![]() ![]() ![]() ![]() see yeye guys....make una chop una yeye ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() if we don chop the money wey we sellf u finish, we go give u yeye make u chop ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech