FunkyKing at 7-01-2009 11:31 PM (16 years ago) (m) E don happen!
Life is too short........ live right while you still can Posted: at 7-01-2009 11:31 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bethsy at 7-01-2009 11:36 PM (16 years ago) (f) hahahaha very funny Posted: at 7-01-2009 11:36 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FunkyKing at 7-01-2009 11:39 PM (16 years ago) (m) D guy 4 do d thing 4 there. See d kind heart attack wey e wan cause for the couple.
Life is too short........ live right while you still can Posted: at 7-01-2009 11:39 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 8-01-2009 12:27 AM (16 years ago) (m) which couple u dey talk about funky king.... Posted: at 8-01-2009 12:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 12:31 AM (16 years ago) (m) na d couple wey dey wed na, abi u don forget say na wedding cos all the comment Posted: at 8-01-2009 12:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 8-01-2009 12:41 AM (16 years ago) (m) No mind me jare... i think sey na anoda one im dey talk abt... bcos d pages of dis joke don reach 5... Posted: at 8-01-2009 12:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 12:53 AM (16 years ago) (m) make u dey shine  ur eye well well Posted: at 8-01-2009 12:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 8-01-2009 01:10 AM (16 years ago) (m) u wan buy me star dis nite??? Posted: at 8-01-2009 01:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 01:25 AM (16 years ago) (m) See thief, make u go buy am ur self o Posted: at 8-01-2009 01:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 8-01-2009 02:15 AM (16 years ago) (m) u think sey i still dey beer... na red label i dey drink... Dats y i dey ask so as to let u know... by d way sef... U fit do buzz B4... Posted: at 8-01-2009 02:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel26 at 8-01-2009 11:34 AM (16 years ago) (f) segxi is diz wat it has come to
***hac******hac******hac*** Posted: at 8-01-2009 11:34 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 11:42 AM (16 years ago) (m) e don pass dis one na, Posted: at 8-01-2009 11:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 8-01-2009 11:55 AM (16 years ago) (m) hacangel beware of segxi Posted: at 8-01-2009 11:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 12:06 PM (16 years ago) (m) wetin u mean na Posted: at 8-01-2009 12:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 8-01-2009 12:13 PM (16 years ago) (m) make she dey careful now... Posted: at 8-01-2009 12:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 12:34 PM (16 years ago) (m) i no like am o Posted: at 8-01-2009 12:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
funnist of all funny is great Posted: at 8-01-2009 05:27 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lol make una no fight oooooo na so... e day be when una dey talk of another person jokes..... Posted: at 8-01-2009 05:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SO NA THIS THING YOU TAKE DEY DELAY MY TIME FOR HERE YOU NO GET WORK BETTER GO LOOK FOR SOMETTHING TO DO JOKE WEY I GO DIE DON TAKE TE TE Posted: at 8-01-2009 07:41 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmm pay back time.... Posted: at 9-01-2009 12:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |