what is the benefit of having a girlfriend these days? (Page 10)

Date: 04-07-2011 7:33 pm (12 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 28
- Skypon2002 at 6-07-2011 12:50 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  5-07-2011 10:11 PM
Quote from: Skypon2002 on  5-07-2011 09:59 PM
Quote from: truenaija2 on  5-07-2011 09:47 PM
abeg i pass dis oshofree post , anybody wey chop e no dey pay na wetin, oshofree oshobam bam , what a funny post Grin Grin Grin Grin Grin

i see, u are being guilty of this post.....
pls make u change for good ooooooo Kiss Kiss

dont kiss me oshofree kiss oo, i dont  need oshofree  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 6-07-2011 12:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-07-2011 12:51 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Anzua on  5-07-2011 11:47 PM
Guys, any body who need p*ssy just hala me on 07550516921 pls dnt 4get the code +44, i gat the key for any class of p**sy, is a free trial...

them suppose to tie u rope ooooo  Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 6-07-2011 12:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 6-07-2011 01:11 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  6-07-2011 12:50 AM
Quote from: truenaija2 on  5-07-2011 10:11 PM
Quote from: Skypon2002 on  5-07-2011 09:59 PM
Quote from: truenaija2 on  5-07-2011 09:47 PM
abeg i pass dis oshofree post , anybody wey chop e no dey pay na wetin, oshofree oshobam bam , what a funny post Grin Grin Grin Grin Grin

i see, u are being guilty of this post.....
pls make u change for good ooooooo Kiss Kiss

dont kiss me oshofree kiss oo, i dont  need oshofree  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

seee me see trouble ooo  i say i no want na force i jumpu pass ooo Shocked
Posted: at 6-07-2011 01:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-07-2011 05:56 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  6-07-2011 01:11 AM
Quote from: Skypon2002 on  6-07-2011 12:50 AM
Quote from: truenaija2 on  5-07-2011 10:11 PM
Quote from: Skypon2002 on  5-07-2011 09:59 PM
Quote from: truenaija2 on  5-07-2011 09:47 PM
abeg i pass dis oshofree post , anybody wey chop e no dey pay na wetin, oshofree oshobam bam , what a funny post Grin Grin Grin Grin Grin

i see, u are being guilty of this post.....
pls make u change for good ooooooo Kiss Kiss

dont kiss me oshofree kiss oo, i dont  need oshofree  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

seee me see trouble ooo  i say i no want na force i jumpu pass ooo Shocked

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 6-07-2011 05:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Surflord at 6-07-2011 06:28 AM (12 years ago)
(m)
my guy u  are too much dats exactly what dey do its better to wait and get married.na so my girl dey do.
Posted: at 6-07-2011 06:28 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Nossy3 at 6-07-2011 10:18 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  5-07-2011 12:49 AM
Quote from: Jecon on  5-07-2011 12:43 AM
The world cannot be complete without parasites> I don talk so tey, i don taya? Girls i give up, i love you all, if you like chop my money, if the money Finnish we go stay hunger.
love you man..
I want to disagree wif you here, cos when the money finish u go leave am fast fast
Posted: at 6-07-2011 10:18 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 6-07-2011 10:53 AM (12 years ago)
(m)

Quote from: Jecon on  5-07-2011 12:43 AM
The world cannot be complete without parasites> I don talk so tey, i don taya? Girls i give up, i love you all, if you like chop my money, if the money Finnish we go stay hunger.


When the money finish all of them go DISAPPEAR. Keep dreaming JOESEPH

Posted: at 6-07-2011 10:53 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 6-07-2011 11:03 AM (12 years ago)
(m)
hmm

Posted: at 6-07-2011 11:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xtersy at 6-07-2011 12:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  4-07-2011 07:33 PM
Please ladies and guys tell me whats the benefit of having a girlfriend, wat is the guy gaining from the relationship or you, this is how most relationships go in naija,
1. You call the girl everyday, she does not call you back, highest she flashes you, then if you dont call you are not caring.
2. Because you tell her you love her, you immediately carry all her burden, buying her this and that, you change her wardrobe, make her hair etc, when u self have a lot of burden on your head, and if u dont do it, you are not caring, or u dont love her, and she does not spend her money on you.



3. When it comes to Being Intimate, then she start preaching, that she is not ready, she wants to wait till she is married, or its against Gods law, or they ask you whether your luv for them is based on sex, that you dont luv them for demanding sex from them.
4. Then after managing you for some time, she dumps you and moves to another guy, or she simply play games at your back.

So please tell me, wats the benefit.

If i spend all this time and money wit my guys, during my trying period they will be there for me. The best thing is wait till you are married then officially her responsibilities are yours, then u would know your investment is secured.
ur first two points are quite reasonable but i dnt quite agree wif the odas!!! though the natural/common nigerian lady needs to learn how to spend/cater,care and xpress her love for her guy with the little she has!!
concerning handling responsibilities, i fink we guyz caused it and nw dey r use to guyz takin responsibility their parents cant carry and even more!! we nid to address dat ourselves cause if one guy does, den the oda guyz might not hav much choice!!!

note!!! spending for ur girlfriend of lover should not be seen as an investment but a way of showing care

Posted: at 6-07-2011 12:44 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- rolifaith at 6-07-2011 01:21 PM (12 years ago)
(f)
hummmm
Posted: at 6-07-2011 01:21 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- 50scent at 6-07-2011 01:41 PM (12 years ago)
(m)
rolifaith Baby long time
 

Posted: at 6-07-2011 01:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- naturalqueen at 6-07-2011 03:09 PM (12 years ago)
(f)
Na only God go help young people for Naija concerning this relationship issue
Posted: at 6-07-2011 03:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Adikpe at 6-07-2011 03:18 PM (12 years ago)
(m)
@poster, you said it all, truly there is no benefit.
Posted: at 6-07-2011 03:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 6-07-2011 03:19 PM (12 years ago)
(m)
This 50 shilins sef.........way no dey take eye see woman. lol U don dey follow rolifaith for YASH NOW? Grin
Posted: at 6-07-2011 03:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Angelita2 at 6-07-2011 03:37 PM (12 years ago)
(m)
to luv nobi by force.make u stop if e do u
Posted: at 6-07-2011 03:37 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 6-07-2011 05:40 PM (12 years ago)
(f)
Hehehhehehehehehehehehe

Posted: at 6-07-2011 05:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sympson at 6-07-2011 05:48 PM (12 years ago)
(m)
ssssssssssshhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Posted: at 6-07-2011 05:48 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 6-07-2011 07:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Surflord on  6-07-2011 06:28 AM
my guy u  are too much dats exactly what dey do its better to wait and get married.na so my girl dey do.

 Sad Sad Sad Sad
oh! ur own gurl does the same?
na only God na Him go deliver them ooooo  Sad Sad

Posted: at 6-07-2011 07:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-07-2011 07:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Nossy3 on  6-07-2011 10:18 AM
Quote from: HOPEA23 on  5-07-2011 12:49 AM
Quote from: Jecon on  5-07-2011 12:43 AM
The world cannot be complete without parasites> I don talk so tey, i don taya? Girls i give up, i love you all, if you like chop my money, if the money Finnish we go stay hunger.
love you man..
I want to disagree wif you here, cos when the money finish u go leave am fast fast

no mind them....
na even the person wey talk say ''we go stay hunger'' na him i dey sorry for....
cos if the money finish, she go find her square-root to another host...  Sad Sad Sad

Posted: at 6-07-2011 07:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-07-2011 07:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on  6-07-2011 10:53 AM

Quote from: Jecon on  5-07-2011 12:43 AM
The world cannot be complete without parasites> I don talk so tey, i don taya? Girls i give up, i love you all, if you like chop my money, if the money Finnish we go stay hunger.


When the money finish all of them go DISAPPEAR. Keep dreaming JOESEPH



disappear one time..... Sad Sad Sad

Posted: at 6-07-2011 07:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 28