Omilim at 24-07-2011 08:42 PM (13 years ago) (f) just leave ram...e go hear ram Make u no buy dat trouble wey Omilim dey sale ooooooooo I just dey give u my own piece of advice  Make u no buy dat trouble wey Omilim dey sale sell ooooooooo I just dey give u my own piece of advice Roll Eyes
I tell u say I dey luuk 4 anyfin? Am talking about wat ma friend wrote in d application form,,,,,,u ar talking of trouble,,,,,, or do u have trouble for sale? Den try some where esle not hia  :'( :'( Posted: at 24-07-2011 08:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omilim wat seems to b d prob
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-07-2011 08:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 09:10 PM (13 years ago) (m) just leave ram...e go hear ram wetin u wan do ram?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 09:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 09:13 PM (13 years ago) (m) if u like bone ya face from now till tomorrow, i no go give u the job
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 09:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 09:16 PM (13 years ago) (m) U for try consider him naa,,,,,,,,,,,,,,,,,,Den u go forbid d ladies 4rm entering his office and warn dem not trespass or d person wil be sacked  no, him olodo too much i no go give am the job
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 09:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 09:18 PM (13 years ago) (m) Make u no buy dat trouble wey Omilim dey sale sell ooooooooo I just dey give u my own piece of advice Roll Eyes
no mind am, if him do anyhow we go give am better beating  him think say we dey play for here
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 09:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
If he misbehave na attachment sit we go give am after beating
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-07-2011 09:32 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-07-2011 10:00 PM (13 years ago) (m) seconded
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-07-2011 10:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
e no go work. Posted: at 25-07-2011 07:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omoladey at 25-07-2011 10:33 AM (13 years ago) (m) i laff Posted: at 25-07-2011 10:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I no fit shout
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-07-2011 10:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 25-07-2011 10:30 PM (13 years ago) (m) Remixed
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 25-07-2011 10:30 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Tennix
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 26-07-2011 10:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
U DON START FIGHT OH
Hw do u mean? u wan fight or wat  HMMM. AS IF U CAN BEAR D HEAT Posted: at 26-07-2011 10:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 27-07-2011 12:07 AM (13 years ago) (f) funny one!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 27-07-2011 12:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U DON START FIGHT OH
Hw do u mean? u wan fight or wat  HMMM. AS IF U CAN BEAR D HEAT U even have internal heat sef,,,,,,O boy dey bear ram I can only manage to say sorry
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-07-2011 08:52 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 27-07-2011 02:26 PM (13 years ago) (f) Posted: at 27-07-2011 02:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-07-2011 10:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 27-07-2011 10:43 PM (13 years ago) (m) Posted: at 27-07-2011 10:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 28-07-2011 03:26 PM (13 years ago) (m) e no go work.
u wan work? oya com clean my shoes
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-07-2011 03:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |