Posted: at | |
| |||||
o boy, talk well for here ooooooooo Reply![]() ![]() ![]() ![]() b4 we change ram for u..... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
who? Reply
| |||||
na splendidnhy na Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 31-07-2011 11:30 PM o boy, talk well for here ooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() b4 we change ram for u..... ![]() ![]() No dey mind ram,,,,,,I go tell dat carpenter make him do bench 4 ram Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
person go just come here dey talk anyhow...... Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
U c dat guy,,na after when we don treat kasiemobi finish,,,,,,,,,,,,Na him go b d next Replymake I go check weda he don drink d agbo wey I buy 4 ram Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
abeg just give am 50litres of agbo, make him dey help himself for there.... Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
I don give am,,,,,,,him belle dey swell up now ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 2-08-2011 12:05 AM I don give am,,,,,,,him belle dey swell up now ![]() ![]() ![]() na him be say we go dey go dig him 6feet ooooo make i go bring shovel... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
No suffer ya self to dig anything,,,,,,,,,,If he die we go put am for him coffin go troway am 4 evil forest ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
gbam! Replyu know wetin make me like u? u dey bring easy and quick suggestions...... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 2-08-2011 12:29 AM Quote from: jossy4reall on 2-08-2011 12:05 AM I don give am,,,,,,,him belle dey swell up now ![]() ![]() ![]() na him be say we go dey go dig him 6feet ooooo make i go bring shovel...
| |||||
Dis boy I think say dem do treat u...................so all dis time wey u spend for psychia home na useless............even d moni wey we dey put for head na waste................In fact I go leave u make mad a su like cuz madness is better in youth dayz (Ala ka mma na okorobia) ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
passing Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech