Nametalk dem just wan raise d topic, dem neva put am 4 floor not 2 talk of 2 dey read am...
so make u dey get ur news correct...
D reason y 9ja no go fit sign am be say, we be signatory 2 so many regional and international
instrument wey grantee d fundamental rights of every person wey dey inside our 9ja...
Make u ask countries like Senegal, Gambia, Uganda, Burundi, Kenya just 2 name but few
wey wan try am b4 wetin dier eyez see b4 dem quick quick surrender...
Gay, Lesbian, Bisegxwal and Transgender people are peace-loving people, kind hearted and
sympathetic, dey mean no harm, dey are only in dier world of dier own...
Dey are protected under the 'Universal Declaration of Human Rights'. It is dere 'Freedom of
Choice of segxwality...'
I am 100% STRAIGHT but i also equally believe as a Human Rights Activist, in the Dignity
and Right of the Human Person...
NO INSULT HARAM PLEASE... JUST MY KINDID OPINION.
Posted: at 29-09-2011 01:36 PM (13 years ago) | Upcoming |
|