laurenta at 18-10-2011 09:50 PM (13 years ago) (f) looooooooooooooool...that lady is funny. LMAO Posted: at 18-10-2011 09:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sarah555 at 18-10-2011 11:17 PM (13 years ago) (f) Posted: at 18-10-2011 11:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 19-10-2011 07:10 AM (13 years ago) (m) wetin i wan watch Posted: at 19-10-2011 07:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 19-10-2011 11:01 AM (13 years ago) (f) but BBC wicked oooo why them no fit show beetter thing 4 nigeria only the bad once and all this oyibo them go feel say we no get value GOD PUNISH THEM PAPA THERE
my dear, wetin we de see 4 europe tv about africa, no be small oo, even their stupid children de ask us 4 street if na ontop tree we de sleep 4 africa. make una help us do one ting, if una see any oyibo dey do recording 4 some bad area, 'burn am hot slap' dem de craz Dnt mind dem, dey're useless ppl; Dät's 1 of oyibö's racisms. Sömtimes wen u pull off 2 make luv 2 söm oyibo babes, dey'll shout wit astonishment, u'll tink dät's diä surprises 4 yö DING-DÖNG only, u'll nt knw dät dey remembered wöt diä parents told dem. After shouting all-dis, dey'll b lukin behind u 2 c if u'v TAIL, but if dey dnt c any tail behind u, dey'll b angry & start confessin wit prosecution against diä parents, dät dey cnt 4giv diä PARENTS 4 lyin by tellin dem dät BLACK-guys has TAIL behind dem lyk MONKEYS.  heheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeee !!!!! i no fi laf again oooo !!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 19-10-2011 11:01 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 19-10-2011 11:03 AM (13 years ago) (f) wetin i wan watch
documentary
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 19-10-2011 11:03 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kinkyebony at 19-10-2011 01:34 PM (13 years ago) (m) but BBC wicked oooo why them no fit show beetter thing 4 nigeria only the bad once and all this oyibo them go feel say we no get value GOD PUNISH THEM PAPA THERE
my dear, wetin we de see 4 europe tv about africa, no be small oo, even their stupid children de ask us 4 street if na ontop tree we de sleep 4 africa. make una help us do one ting, if una see any oyibo dey do recording 4 some bad area, 'burn am hot slap' dem de craz Dnt mind dem, dey're useless ppl; Dät's 1 of oyibö's racisms. Sömtimes wen u pull off 2 make luv 2 söm oyibo babes, dey'll shout wit astonishment, u'll tink dät's diä surprises 4 yö DING-DÖNG only, u'll nt knw dät dey remembered wöt diä parents told dem. After shouting all-dis, dey'll b lukin behind u 2 c if u'v TAIL, but if dey dnt c any tail behind u, dey'll b angry & start confessin wit prosecution against diä parents, dät dey cnt 4giv diä PARENTS 4 lyin by tellin dem dät BLACK-guys has TAIL behind dem lyk MONKEYS.  heheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeee !!!!! i no fi laf again oooo !!!  Ma ebony sister, is nt a läfin matter, oyibo racism is too much. Söm of dem even regard us as animal (monkey) Posted: at 19-10-2011 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 19-10-2011 03:59 PM (13 years ago) (f) Posted: at 19-10-2011 03:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Angelita2 at 20-10-2011 12:47 PM (13 years ago) (m) esther gud job Posted: at 20-10-2011 12:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 20-10-2011 04:16 PM (13 years ago) (f) thanks. Posted: at 20-10-2011 04:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 20-10-2011 05:06 PM (13 years ago) (m) KB 2weeks no hie Posted: at 20-10-2011 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 20-10-2011 05:29 PM (13 years ago) (f) Posted: at 20-10-2011 05:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 20-10-2011 06:16 PM (13 years ago) (f) been lukin 4 yu-..........what happin
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-10-2011 06:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Unlimitedd at 21-10-2011 04:13 AM (13 years ago) (m) k
Just Observing NATURE Posted: at 21-10-2011 04:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Very interesting. I enjoyed watching the videos. Good luck, Esther! Posted: at 23-10-2011 07:16 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
janexes at 24-10-2011 10:18 AM (13 years ago) (f) Posted: at 24-10-2011 10:18 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Starcy1 at 26-10-2011 11:49 AM (13 years ago) (m) U pple shud repent Posted: at 26-10-2011 11:49 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 27-10-2011 12:20 AM (13 years ago) (m) Rolls my eyes
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 27-10-2011 12:20 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 2-11-2011 03:25 PM (13 years ago) (f)
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 2-11-2011 03:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 13-12-2011 08:07 PM (13 years ago) (f) hummmmmmmmmmmmm Posted: at 13-12-2011 08:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 18-12-2011 06:03 PM (13 years ago) (f) heheheeeeeeeeeeeeeee !!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 18-12-2011 06:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |