Kenolis And Mixbrown (Page 5)

Date: 18-10-2011 10:23 pm (13 years ago) | Author: Emmanuel McCarthy
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- terryworld at 22-10-2011 10:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:46 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:13 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:31 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mrs ufoegbu ogochukwu terry huh,skypon wetin?free dem na,make dem enjoy their honeymoon.
skypon abeg free us make i enjoy with gift nah,wetin?

but i see the person wey u dey touch
no be gift be that  Undecided Undecided Undecided
u dey mind ram?na so e dey lie..........
sweetheart deny me not.

Posted: at 22-10-2011 10:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 22-10-2011 11:02 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:06 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:29 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
wetin dey do dis one?

Quote from: mixbrown on 19-10-2011 11:26 PM
Cheesy Cheesy Cheesy i don laugh 4get my name Cheesy Cheesy Cheesy   Roll Eyes Roll Eyes

him don dey touch u, u dey laff
gift go soon catch una two  Tongue Tongue Tongue
no call her nw,make i finish.

 Grin Grin Grin
how much u go give me?  Grin Grin Grin

come....! no touch am again ooo, until u tell me how much u go give me  Angry Angry Angry
u dey take style dey tap all the current abi?  Angry Angry

so how much u wan give me?  Grin Grin
oya make we do trade by barter.

Posted: at 22-10-2011 11:02 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 22-10-2011 11:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:03 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:56 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:05 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:21 PM
sweetie u fine, see what my money can do

 Shocked Shocked Shocked Shocked
gift dey come ooooo
stop to dey touch am b4 she catch u  Shocked Shocked
wetin kon concern gift between lovers?abeg no involve me o,what God has joined togethr,no 1 shld put assunder..

but i think say na u dey marry terry?
u thought right.she is marrying me,in fact she paid my dowry.

Posted: at 22-10-2011 11:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 22-10-2011 11:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:09 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 01:11 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:31 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mrs ufoegbu ogochukwu terry huh,skypon wetin?free dem na,make dem enjoy their honeymoon.
skypon abeg free us make i enjoy with gift nah,wetin?
which gift?u fink i dont know u r using me as a cover up?

omo, terry the babe don provoke oooo Grin Grin
no mind her,she wan tell me say she wan dey ansa d name terry.

Posted: at 22-10-2011 11:44 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 22-10-2011 04:41 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-10-2011 04:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-10-2011 06:46 PM (13 years ago)
(m)
hope say u don take ur pills

Posted: at 22-10-2011 06:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 22-10-2011 06:51 PM (13 years ago)
(f)
ll still be back...
Posted: at 22-10-2011 06:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 22-10-2011 06:55 PM (13 years ago)
(m)
yea go drink ur agbo come back

Posted: at 22-10-2011 06:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 22-10-2011 06:58 PM (13 years ago)
(f)
u need am pass me Cheesy
Posted: at 22-10-2011 06:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 22-10-2011 07:13 PM (13 years ago)
(m)
ok remain small for me but

Posted: at 22-10-2011 07:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 07:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:31 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:03 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:56 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:05 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:21 PM
sweetie u fine, see what my money can do

 Shocked Shocked Shocked Shocked
gift dey come ooooo
stop to dey touch am b4 she catch u  Shocked Shocked
wetin kon concern gift between lovers?abeg no involve me o,what God has joined togethr,no 1 shld put assunder..

but i think say na u dey marry terry?
marry ke?i blind?

blind about what?
terry is handsome ooo Cheesy Cheesy

Posted: at 26-10-2011 07:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 07:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:34 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:04 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mrs ufoegbu ogochukwu terry huh,skypon wetin?free dem na,make dem enjoy their honeymoon.

ok oooo, but i think say na u be him wifey, so i dey help u protect am from intruders Grin Grin Grin
noooooooooooooooo haba!!!!!!!!!!

ok, now i know  Grin Grin Grin

Posted: at 26-10-2011 07:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 07:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:37 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:09 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 01:11 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:31 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mrs ufoegbu ogochukwu terry huh,skypon wetin?free dem na,make dem enjoy their honeymoon.
skypon abeg free us make i enjoy with gift nah,wetin?
which gift?u fink i dont know u r using me as a cover up?

omo, terry the babe don provoke oooo Grin Grin
Angry Angry Angry Angry y u dey interprete 2 him?

im sorry madam  Smiley Smiley

Posted: at 26-10-2011 07:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 07:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:42 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:11 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 01:08 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:29 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
wetin dey do dis one?
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: mixbrown on 19-10-2011 11:26 PM
Cheesy Cheesy Cheesy i don laugh 4get my name Cheesy Cheesy Cheesy   Roll Eyes Roll Eyes

him don dey touch u, u dey laff
gift go soon catch una two  Tongue Tongue Tongue
no call her nw,make i finish.
this is not d first side ive seen the lov,but wats my biz?
eeyah! sorry for the heart break ok?
i sympathize with u  :'( :'( :'( :'( :'(
i dont need sympathy,thers nofin like heartbreak,cos there was nofin between us......... Angry

ok make i agree, bt if him dey pass make u no dey eye am oo  Grin Grin

Posted: at 26-10-2011 07:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 07:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:46 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:13 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:31 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mrs ufoegbu ogochukwu terry huh,skypon wetin?free dem na,make dem enjoy their honeymoon.
skypon abeg free us make i enjoy with gift nah,wetin?

but i see the person wey u dey touch
no be gift be that  Undecided Undecided Undecided
u dey mind ram?na so e dey lie..........

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-10-2011 07:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 08:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:52 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:21 PM
Quote from: mixbrown on 21-10-2011 01:22 PM
Hmmmmm ll be back when sanity is here. Cool

baby, i dey follow u oooo  Cheesy Cheesy Cheesy
she telll u say she be baby????u dey vex y sombody dey call someone baby,u see as nemesis catch u na.......
Angry Angry
u no know say she fine pass you?  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 26-10-2011 08:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 08:01 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 22-10-2011 10:56 AM
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:52 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:21 PM
Quote from: mixbrown on 21-10-2011 01:22 PM
Hmmmmm ll be back when sanity is here. Cool

baby, i dey follow u oooo  Cheesy Cheesy Cheesy
she telll u say she be baby????u dey vex y sombody dey call someone baby,u see as nemesis catch u na.......
baby dnt mind d ugly creature.
But make i ask u, u be baby?

 Angry Angry Angry Angry Angry
who be ugly creature  Angry Angry Angry

Posted: at 26-10-2011 08:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 08:02 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 22-10-2011 10:59 AM
Quote from: giftmurphy on 22-10-2011 05:46 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:13 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:31 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mrs ufoegbu ogochukwu terry huh,skypon wetin?free dem na,make dem enjoy their honeymoon.
skypon abeg free us make i enjoy with gift nah,wetin?

but i see the person wey u dey touch
no be gift be that  Undecided Undecided Undecided
u dey mind ram?na so e dey lie..........
sweetheart deny me not.

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
what is happening?

Posted: at 26-10-2011 08:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 08:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 22-10-2011 11:02 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:06 PM
Quote from: terryworld on 21-10-2011 12:29 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:32 PM
make i remind u ur name, u are mrs Terry, but na true oo, u just dey chop my money
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
wetin dey do dis one?
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:06 PM
Quote from: mixbrown on 19-10-2011 11:26 PM
Cheesy Cheesy Cheesy i don laugh 4get my name Cheesy Cheesy Cheesy   Roll Eyes Roll Eyes

him don dey touch u, u dey laff
gift go soon catch una two  Tongue Tongue Tongue
no call her nw,make i finish.

 Grin Grin Grin
how much u go give me?  Grin Grin Grin

come....! no touch am again ooo, until u tell me how much u go give me  Angry Angry Angry
u dey take style dey tap all the current abi?  Angry Angry

so how much u wan give me?  Grin Grin
oya make we do trade by barter.

ok how we go do am? Cheesy Cheesy

Posted: at 26-10-2011 08:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-10-2011 08:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 22-10-2011 11:12 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-10-2011 09:03 PM
Quote from: giftmurphy on 21-10-2011 11:56 AM
Quote from: Skypon2002 on 20-10-2011 11:05 PM
Quote from: terryworld on 19-10-2011 11:21 PM
sweetie u fine, see what my money can do

 Shocked Shocked Shocked Shocked
gift dey come ooooo
stop to dey touch am b4 she catch u  Shocked Shocked
wetin kon concern gift between lovers?abeg no involve me o,what God has joined togethr,no 1 shld put assunder..

but i think say na u dey marry terry?
u thought right.she is marrying me,in fact she paid my dowry.

but she say na lie
which one i go come follow?

Posted: at 26-10-2011 08:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8

Featured Discussions