50scent at 11-11-2011 11:24 AM (13 years ago) (m) U cant seduce me Holy Ghost fire dey my side, u no fine self
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 11-11-2011 11:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shetalent at 11-11-2011 11:43 AM (13 years ago) (f) Reply |
U cant seduce me Holy Ghost fire dey my side, u no fine self  u smoke, who want seduce u, u wey dey like cloth wey don wash finish Posted: at 11-11-2011 12:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeffrey4u at 11-11-2011 10:15 PM (13 years ago) (m) see yeye Posted: at 11-11-2011 10:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 1-12-2011 12:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NA ONLY GOOGLE DEM DEY DOWNLOAD PIKIN? Posted: at 1-12-2011 12:53 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 1-12-2011 12:58 PM (13 years ago) (f) Posted: at 1-12-2011 12:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
vixie at 1-12-2011 01:10 PM (13 years ago) (f) nice Posted: at 1-12-2011 01:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Posted: at 1-12-2011 01:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 1-12-2011 04:53 PM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-12-2011 04:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 3-12-2011 02:00 PM (13 years ago) (f) Posted: at 3-12-2011 02:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-12-2011 02:10 PM (13 years ago) (m)  queen
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-12-2011 02:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 3-12-2011 07:26 PM (13 years ago) (f)  8)skypon Posted: at 3-12-2011 07:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-12-2011 08:36 PM (13 years ago) (m)  8)skypon why u com dey wear eyeglass dey do shakara for me? u no dey laff?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-12-2011 08:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chai! Una don laf evrytin finish, una no even say make una remain small laf 4 me, bt at all hahahahahahahahahehehehehehehehehehmhmhmhmhmhmhihihihihihihihihohohohohohohohohohohohuhuhuhuhuhu(sneeze) Posted: at 5-12-2011 02:43 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Chiluvsky at 5-12-2011 03:30 PM (13 years ago) (f) Reply |
queenrukky at 5-12-2011 04:53 PM (13 years ago) (f) Posted: at 5-12-2011 04:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sexsyguy at 5-12-2011 05:00 PM (13 years ago) (m) Reply |
i still dey laught Posted: at 5-12-2011 09:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 5-12-2011 10:09 PM (13 years ago) (m) Chai! Una don laf evrytin finish, una no even say make una remain small laf 4 me, bt at all hahahahahahahahahehehehehehehehehehmhmhmhmhmhmhihihihihihihihihohohohohohohohohohohohuhuhuhuhuhu(sneeze)  i know say u no well
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-12-2011 10:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |