okada Man: Bros where u dey go?
Me: i wan make u carry me reach that junction i wan go meet dealth...
the okada man call him colleague and tell them wetin i tell dem immediately all d okada man run comot for my side..
laugh wan kill me when the okada man dey recite the bible and praying say akoba adaba olorun maje kari(God dont put us into troubles and what we know nothing about).
Posted: at | |