Posted: at | |
| |||||
hhhhmm Replyinterestin but nat funny 2.0.
| |||||
that means say the man die for the old man abi wetin? Reply![]()
| |||||
hhhaaa the old man get otumopoh 4 body....no be small thing ooooo thank God say no be u dey the other side.... Reply![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 22-01-2009 05:06 PM hhhaaa the old man get otumopoh 4 body....no be small thing ooooo thank God say no be u dey the other side.... ![]() if na me d young man ehn, i go beg God make he no let dat old man fit wake up again
| |||||
Quote from: kido123 on 22-01-2009 04:59 PM that means say the man die for the old man abi wetin? ![]() No. no be say he die for the old man. u don ever see where dem dey xchange death b4. Na over sabi kill am. Or maybe him mind too sweet dat day.
| |||||
MMMMHHHHHH.... Reply
| |||||
help me Reply
| |||||
Quote from: htweet on 23-01-2009 10:23 AM help me Emma go help you, i go help talk to am!!!!!
| |||||
Quote from: htweet on 22-01-2009 05:29 PM Quote from: Emmanuel4christ on 22-01-2009 05:06 PM hhhaaa the old man get otumopoh 4 body....no be small thing ooooo thank God say no be u dey the other side.... ![]() if na me d young man ehn, i go beg God make he no let dat old man fit wake up again
| |||||
Quote from: degreatest2 on 23-01-2009 10:48 AM Quote from: htweet on 22-01-2009 05:29 PM Quote from: Emmanuel4christ on 22-01-2009 05:06 PM hhhaaa the old man get otumopoh 4 body....no be small thing ooooo thank God say no be u dey the other side.... ![]() if na me d young man ehn, i go beg God make he no let dat old man fit wake up again I think you are degreatest, u better show your greatness to help me. Emma, no mind am oo
| |||||
![]()
| |||||
not funny Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 12:09 PM ![]() u sef comot ya eye for ground na...
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: size1 on 23-01-2009 02:38 PM not funny Who be dis man? Degreatest, it's your duty. Comot am for here.
| |||||
so....na greastest....work be that... Reply![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 07:09 PM so....na greastest....work be that... ![]() U no know say him be degreatest bouncer for guiness world record book?
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dis na joke abi na 'stories that touch" programme wey dem dey show for delta tv in those days of long long time ago Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest