Posted: at | |
| |||||
Quote from: htweet on 28-01-2009 10:20 AM Quote from: kido123 on 28-01-2009 09:59 AM Quote from: htweet on 27-01-2009 10:34 PM Quote from: kido123 on 27-01-2009 03:45 PM Quote from: dinho4lyf on 27-01-2009 03:35 PM funny not where make i start read am? from back or front?.... ![]() U no go skool? you go pay my school fees? Instead to pay ur skool fees, i go carry d money go dump am for atlantic ocean so dat he go yield me better interest. Besides, u too old for skool. why yu come carry another person matter put for ya head na? which kan sense dey inside to carry money go dump for ocean and yield interest at the same time? na so yu mumu reach?.... besides yu get enof money to feed ya self talk of dumping some inside ocean?... better go for a haircut and get rid of that jungle wey dey ya head before rat and antelopes begin dey escape disturb we serious people for here jare...... ![]()
| |||||
abeg no use clipper cut your head o na cutlass make you use Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 28-01-2009 10:47 AM Quote from: htweet on 28-01-2009 10:20 AM Quote from: kido123 on 28-01-2009 09:59 AM Quote from: htweet on 27-01-2009 10:34 PM Quote from: kido123 on 27-01-2009 03:45 PM Quote from: dinho4lyf on 27-01-2009 03:35 PM funny not where make i start read am? from back or front?.... ![]() U no go skool? you go pay my school fees? Instead to pay ur skool fees, i go carry d money go dump am for atlantic ocean so dat he go yield me better interest. Besides, u too old for skool. why yu come carry another person matter put for ya head na? which kan sense dey inside to carry money go dump for ocean and yield interest at the same time? na so yu mumu reach?.... besides yu get enof money to feed ya self talk of dumping some inside ocean?... better go for a haircut and get rid of that jungle wey dey ya head before rat and antelopes begin dey escape disturb we serious people for here jare...... ![]() 2 of una dey reason dust. Who no know say u be hunter b4. thank God for naijapals. u for dey inside bush now they hunt antelopes and rat.
| |||||
Quote from: femaadinho on 28-01-2009 11:12 AM abeg no use clipper cut your head o na cutlass make you use Mr. barber. I know u are talking from xperience. Mumu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
e be like say u just dey wake up?..... oya go out make yu go piss, u dey piss us for here.. ; Reply
| |||||
two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol Replypolice....we hav in custody a GOAT
| |||||
Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol police....we hav in custody a GOAT what are yu up to? are yu trying to post a new joke or wat? and besides yu are trying to spin a gist that is already stale. why dont you go to new topic? .......
| |||||
Quote from: kido123 on 28-01-2009 05:30 PM Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol police....we hav in custody a GOAT what are yu up to? are yu trying to post a new joke or wat? and besides yu are trying to spin a gist that is already stale. why dont you go to new topic? ....... lol...u know say in be newbie...na...anyway..u are welcome.. ![]()
| |||||
Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol this shadon guy just come spoil everything for here, chei! wetin i find come here by this time of the day? Abeg I don commot, Emma how you dey jare? i see say you dey here! police....we hav in custody a GOAT
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:33 PM Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol this shadon guy just come spoil everything for here, chei! wetin i find come here by this time of the day? Abeg I don commot, Emma how you dey jare? i see say you dey here!police....we hav in custody a GOAT me i know dey oooooo...na my pic just come.. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: htweet on 27-01-2009 11:31 AM Quote from: rezimero on 25-01-2009 04:08 PM no worry. e don hear! Fowl sef still dey talk? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() rezi u see wetin u cause, tell me wetin i go give u make u comot dat pix there ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:39 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:33 PM Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol this shadon guy just come spoil everything for here, chei! wetin i find come here by this time of the day? Abeg I don commot, Emma how you dey jare? i see say you dey here!police....we hav in custody a GOAT me i know dey oooooo...na my pic just come.. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 08:26 PM Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:39 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:33 PM Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol this shadon guy just come spoil everything for here, chei! wetin i find come here by this time of the day? Abeg I don commot, Emma how you dey jare? i see say you dey here!police....we hav in custody a GOAT me i know dey oooooo...na my pic just come.. ![]() ![]() i dey watch t.v....chealsea...match..lol...
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 08:35 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 08:26 PM Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:39 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 07:33 PM Quote from: shadon on 28-01-2009 01:49 PM two guys where saw trying to snatch a car,so the car ower started shouting,so an angry mob started chasing after them n caught one,u knw weytin happen,him turn to GOAT,him carry the GoAT go police station.....................lol this shadon guy just come spoil everything for here, chei! wetin i find come here by this time of the day? Abeg I don commot, Emma how you dey jare? i see say you dey here!police....we hav in custody a GOAT me i know dey oooooo...na my pic just come.. ![]() ![]() i dey watch t.v....chealsea...match..lol...
| |||||
Emma how far? i stopped for ur house this evening make i say hi, na em one woman carry axe pursue me no be small thing ooh, i ruuuuuunnnnnnnn...i no know say u dey here! Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 08:54 PM Emma how far? i stopped for ur house this evening make i say hi, na em one woman carry axe pursue me no be small thing ooh, i ruuuuuunnnnnnnn...i no know say u dey here! Emma ehn ehn!!! U hear am? where u dey ? come out and defend yourself oh! i no wan beleive wetin Onyin dey talk oh! i give you 10 minutes! and ur 10 minutes starts right now!!!!!!!
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 08:54 PM Emma how far? i stopped for ur house this evening make i say hi, na em one woman carry axe pursue me no be small thing ooh, i ruuuuuunnnnnnnn...i no know say u dey here! HAHAHAHAHAHA.....NO MIND THAT WOMAN.. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:12 PM Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 08:54 PM Emma how far? i stopped for ur house this evening make i say hi, na em one woman carry axe pursue me no be small thing ooh, i ruuuuuunnnnnnnn...i no know say u dey here! Emma ehn ehn!!! U hear am? where u dey ? come out and defend yourself oh! i no wan beleive wetin Onyin dey talk oh! i give you 10 minutes! and ur 10 minutes starts right now!!!!!!!I DON COME..BUT..NA OYIN FIT UNDERSTAND WHATIN HAPPEN WELLA... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:06 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:12 PM Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 08:54 PM Emma how far? i stopped for ur house this evening make i say hi, na em one woman carry axe pursue me no be small thing ooh, i ruuuuuunnnnnnnn...i no know say u dey here! Emma ehn ehn!!! U hear am? where u dey ? come out and defend yourself oh! i no wan beleive wetin Onyin dey talk oh! i give you 10 minutes! and ur 10 minutes starts right now!!!!!!!I DON COME..BUT..NA OYIN FIT UNDERSTAND WHATIN HAPPEN WELLA... ![]() ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC
IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest
Man Madu Simon Arrested As NAFDAC Bust Lagos Outlet Where Expired Drinks Are Sold (VID)
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest