dis na joke abi na 'stories that touch" programme wey dem dey show for delta tv in those days of long long time ago
Rezi, abeg tell this newbie o!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 25-01-2009 03:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 25-01-2009 04:08 PM (16 years ago) (m) no worry. e don hear! Posted: at 25-01-2009 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 27-01-2009 11:31 AM (16 years ago) (m) no worry. e don hear!
Fowl sef still dey talk? Posted: at 27-01-2009 11:31 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na dis kind stori 2face take dey chop dey go so, yu dey here dey brawz Vacancy for Nja Pal... Posted: at 27-01-2009 11:38 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
size1 at 27-01-2009 11:45 AM (16 years ago) (m) not funny
Who be dis man? Degreatest, it's your duty. Comot am for here. [/quot] u , u no fit comot me? woman wrapa Degr8test u de cal to kom fyt 4 u. Yeye Man Posted: at 27-01-2009 11:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 27-01-2009 12:54 PM (16 years ago) (m) Degreatest, see ur life. Posted: at 27-01-2009 12:54 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
size1 at 27-01-2009 01:13 PM (16 years ago) (m) Degreatest, see ur life.
MuMu Posted: at 27-01-2009 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 27-01-2009 01:22 PM (16 years ago) (m) size1 free the guy now... Posted: at 27-01-2009 01:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dinho4lyf at 27-01-2009 03:35 PM (16 years ago) (m) funny not Posted: at 27-01-2009 03:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 27-01-2009 03:45 PM (16 years ago) (m) funny not
where make i start read am? from back or front?.... Posted: at 27-01-2009 03:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who wan fight 4 here..? Posted: at 27-01-2009 09:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who wan fight 4 here..?
Na me and Size1 abi na size0 him name be, because i no dey here for a while the guy don dey take me shine, Ahh, Size 1 your own don done!!!! Ki ni mo wi?  Ur own don done, shebi you dey get diarrhea of the mouth now abi? wen i go begin bounce on you "thou shall not complain oh" Emma help me warn am and draw him ear wella!!!!!!! Posted: at 27-01-2009 10:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 27-01-2009 10:34 PM (16 years ago) (m) funny not
where make i start read am? from back or front?....  U no go skool? Posted: at 27-01-2009 10:34 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
htweet at 27-01-2009 10:35 PM (16 years ago) (m) funny not
where make i start read am? from back or front?....  U no go skool? Posted: at 27-01-2009 10:35 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
htweet at 27-01-2009 10:37 PM (16 years ago) (m) I beg, if una wan fight, make una go una house go fight. b4 una go dey give person headache. Posted: at 27-01-2009 10:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who wan fight 4 here..?
Na me and Size1 abi na size0 him name be, because i no dey here for a while the guy don dey take me shine, Ahh, Size 1 your own don done!!!! Ki ni mo wi?  Ur own don done, shebi you dey get diarrhea of the mouth now abi? wen i go begin bounce on you "thou shall not complain oh" Emma help me warn am and draw him ear wella!!!!!!! u be polish...way them they take u dey shine...lol..anyway...size..1..in say make i wan u oooooooo...lol..u ...and bring ur ear make i draw am.....good...u self con tell me watin make i do 4 am...lol. Posted: at 27-01-2009 10:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 27-01-2009 10:54 PM (16 years ago) (m) u self wan join dem for d fight? Posted: at 27-01-2009 10:54 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pharmD at 27-01-2009 11:50 PM (16 years ago) (m) lollllllllllllllllllllzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz Posted: at 27-01-2009 11:50 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 28-01-2009 09:59 AM (16 years ago) (m) funny not
where make i start read am? from back or front?....  U no go skool? you go pay my school fees? Posted: at 28-01-2009 09:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 28-01-2009 10:20 AM (16 years ago) (m) funny not
where make i start read am? from back or front?....  U no go skool? you go pay my school fees? Instead to pay ur skool fees, i go carry d money go dump am for atlantic ocean so dat he go yield me better interest. Besides, u too old for skool. Posted: at 28-01-2009 10:20 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |