I was not sleeping with Uche Ikechukwu and We Didnt Date - Uche Jumbo (Page 2)

Date: 02-02-2012 12:59 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4
- ajanni at 2-02-2012 08:01 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: popinje on  2-02-2012 07:35 AM

na u know wether uche  fcukky fcukky uche............nor bi 2day yansh dey back, and e nor go comot 4 back till thy kindom com. some people fcuk, some other people marry when her time come. leave uche with her tin. nor bi she start am

haaaahhha
PRO
Posted: at 2-02-2012 08:01 AM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- Adikpe at 2-02-2012 08:57 AM (12 years ago)
(m)
Denying or admitting, it is none of my business.
Posted: at 2-02-2012 08:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 2-02-2012 09:13 AM (12 years ago)
(f)
Her life is her life...its nobody's bizness...so let her be...
Posted: at 2-02-2012 09:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- blackdudu at 2-02-2012 09:24 AM (12 years ago)
(m)
pas
Posted: at 2-02-2012 09:24 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- verah at 2-02-2012 09:43 AM (12 years ago)
(f)
if she sleep with him so una expect am to come out com dey comourflag am about.... hiss abeg uche my sister sleep with whoever u lik.. it ur life it none of our biznez

Posted: at 2-02-2012 09:43 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mitaly002 at 2-02-2012 09:44 AM (12 years ago)
(m)
OK NA BECAUSE OF THE FOOTBALLER MAKE HER DEY BEAR UCHE?. BUT UCHE phyuk UCHE WETIN BAD THERE WHY WOMEN THEY ALWAYS DEY DENIES SAY MAN phyuk DEM
Posted: at 2-02-2012 09:44 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- otunba4real at 2-02-2012 09:59 AM (12 years ago)
(m)
Plsssssssssssssssssssssss stop bringing this story to us.she should even be happy that she is associated dating uche.
Abeg,she shld go to places.Is she a beautiful girl???capital NO.
Posted: at 2-02-2012 09:59 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ZION7ZION at 2-02-2012 10:47 AM (12 years ago)
(m)
my sister sleep with whoever u lik.. it ur life it none of our biznez;  see d kin advice u deh give her, na so una deh carry destroy una life, later people like U go deh suffer an innocent man deh carry am go from one prayer house 2 another deh look 4 pikin Angry Angry Angry
Posted: at 2-02-2012 10:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fastyy at 2-02-2012 11:08 AM (12 years ago)
(m)
poster nothing dey 2 talk
Posted: at 2-02-2012 11:08 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sedgirl at 2-02-2012 11:22 AM (12 years ago)
(f)
her teeth show two hook.
Posted: at 2-02-2012 11:22 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- pakal at 2-02-2012 11:33 AM (12 years ago)
(m)
i live with uche in spain, the truth is that uche slept uche but there is no penetration
Posted: at 2-02-2012 11:33 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- proly at 2-02-2012 11:37 AM (12 years ago)
(f)
ita her life ,,,,,,,,,,,,,,,,,it doesnt concern anybody,,,,,,,,,,,,,,,,,we ve impotant tins tink nt gossip
Posted: at 2-02-2012 11:37 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Idbabe at 2-02-2012 12:02 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: OZZY20 on  2-02-2012 02:03 AM
SHARRRAAP!!!UCHE JUMBO,,,LIAR!!!UCHE IKECHUKWU FUUCKK YOU WELL WELL, YOU NO FIT DENIA AM JARE.

What's all these trash u write about someone.  If such is written about ur female siblings will u like it?
Posted: at 2-02-2012 12:02 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- dave4milan at 2-02-2012 01:19 PM (12 years ago)
(m)
E Quancern us Huh?Huh???... Huh?
Posted: at 2-02-2012 01:19 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 2-02-2012 01:48 PM (12 years ago)
(m)
yes now
Posted: at 2-02-2012 01:48 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- Lekan22 at 2-02-2012 02:09 PM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 2-02-2012 02:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- verah at 2-02-2012 02:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ZION7ZION on  2-02-2012 10:47 AM
my sister sleep with whoever u lik.. it ur life it none of our biznez;  see d kin advice u deh give her, na so una deh carry destroy una life, later people like U go deh suffer an innocent man deh carry am go from one prayer house 2 another deh look 4 pikin Angry Angry Angry

point of correction nt people lik me cos am nt uche........ and if u wan vex go vex fr uche nt me...... abi wetin u wan mak i advice am? she no get freedom to do wetin she want? Huh? Huh?

Posted: at 2-02-2012 02:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-02-2012 02:33 PM (12 years ago)
(m)
My people,the only time wey woman go gree say she dey sleep or phyuk man na when she become pregnant apart from that she will never admit say she don even see man boxers before.
Posted: at 2-02-2012 02:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- evedflower at 2-02-2012 04:02 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-02-2012 02:33 PM
My people,the only time wey woman go gree say she dey sleep or fcuk man na when she become pregnant apart from that she will never admit say she don even see man boxers before.

What's the shame in sleeping with a man anyway??? You people are so hypocritical. I know you all do it all the time, but Uche Jumbo does it and all hell breaks loose. Nonesense!!! The same people that are criticizing her now are going to be the same people saying that she should do and give her parents grandchildren. HOW ON EARTH IS SHE GOING TO DO THAT IF SHE DOES NOT SLEEP WITH A MAN?Huh??? SO sex is now a crime?? Nonsense!!! Leave her alone!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 2-02-2012 04:02 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- naturalqueen at 2-02-2012 04:17 PM (12 years ago)
(f)
Let my Uche Jombo be.............
Eveybody makes mistakes........ The most important thing is that we learn from it and move ahead.
Uche is moving ahead and in a fast way for that matter.
So all the gossipers should S-H-A-R-A-P
Posted: at 2-02-2012 04:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4