ha, na real wahala to marry that kind one naa, who wan die young make im try that one, i danger pass ciga smoke Posted: at 2-02-2012 01:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aha too many men in our country wetin happen.......................Abeg make una do something Posted: at 2-02-2012 01:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bill147 at 2-02-2012 01:52 PM (13 years ago) (m) oyibo done deceive our women finish,coupled with witch Craft and every other yamayama.may be na devil work .right now i prophesies that u get Ur partner in Jesus name.amen...b4 next month she will be engaged Posted: at 2-02-2012 01:52 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
maryclaret at 2-02-2012 02:03 PM (13 years ago) (f) Marriage is not for everyone . I dont know why we like to worry about other people's issues a lot. she never said she wants to marry or she does. Whatever decision she makes really shouldnt be any of our business...its so annoying when i see these kinds of write-ups about people pressuring women to marry.
Ada Mbaise Posted: at 2-02-2012 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmm i see Posted: at 2-02-2012 02:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ucifooor at 2-02-2012 02:22 PM (13 years ago) (m) nobi say she no wan marry, de problem be say de m no come Posted: at 2-02-2012 02:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Barata at 2-02-2012 02:29 PM (13 years ago) (f) Pass Posted: at 2-02-2012 02:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
chys at 2-02-2012 02:30 PM (13 years ago) (m) MAKE THE MAMA NO VEX ....MEN DEY SCARCE ....NO B BEANS ABEG... Posted: at 2-02-2012 02:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
natanas at 2-02-2012 02:32 PM (13 years ago) (m) ok tell her to find me on facebook.. Posted: at 2-02-2012 02:32 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
natanas at 2-02-2012 02:34 PM (13 years ago) (m) Ok tell her to find me on facebook Posted: at 2-02-2012 02:34 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 2-02-2012 02:42 PM (13 years ago) (m) ok tell her to find me on facebook..
na 4 inside facebook u wan marry am? Posted: at 2-02-2012 02:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
andyrado at 2-02-2012 02:44 PM (13 years ago) (m) dis no be news naw...
EDUCATION WITHOUT THE KNOWLEDGE OF JESUS CHRIST(GOD) MAKES YOU A CLEVER DEVIL! Posted: at 2-02-2012 02:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chys at 2-02-2012 02:46 PM (13 years ago) (m) Marriage is not for everyone . I dont know why we like to worry about other people's issues a lot. she never said she wants to marry or she does. Whatever decision she makes really shouldnt be any of our business...its so annoying when i see these kinds of write-ups about people pressuring women to marry.
MARRY WHO ??WHO TELL U SAY EVERY MAN READY TO MARRY OR WAIT FOR U SEF..? WEY PLENTY GIRLS DEY BEG FOR HUSBAND THIS DAYS,,IF YOU LIKE REMAIN SINGLE 4 LIFE SEF NA U SABI.. MMMSHEWWWWWWW.... Posted: at 2-02-2012 02:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Take panadol for another person supposedly headache Posted: at 2-02-2012 02:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 2-02-2012 03:11 PM (13 years ago) (f) guys make una help dis babe abeg..... if no be sey kebella don tie me i for apply
yu neva tak ur pills 2day abi  aproko
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2012 03:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
maccero49 at 2-02-2012 03:12 PM (13 years ago) (m) if to say she tall now i for just take her once and for all...... Posted: at 2-02-2012 03:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
verah at 2-02-2012 03:13 PM (13 years ago) (f) na 4 inside facebook u wan marry am?
help me ask d guy oo... thank God say no b only me dey wonder
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 2-02-2012 03:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 2-02-2012 03:13 PM (13 years ago) (f) na him pills finish
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2012 03:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 2-02-2012 03:14 PM (13 years ago) (f) For which Tree she tie you, For MANGO abi UBE TREE?  help me ask em
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2012 03:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 2-02-2012 03:15 PM (13 years ago) (f) lucky yu
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2012 03:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |