still waitin 4 ur reply @Flymama Posted: at 7-02-2012 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:30 AM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:30 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:31 AM (13 years ago) (f) if u pour acid for en koko...u go starve ooooooooooo..  abi u go make use of cucumba?    ?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:32 AM (13 years ago) (f) am not good stealing peoples men..not even good at double dating...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 7-02-2012 11:34 AM (13 years ago) (m) nah, dis where u ar rong, u no fight win my heart by fighting yes oh sis  , and wetin u go do ur man wey dey touch d nyash and boobi?? U mean there are no competitors when I sign up for ya Heart... guess im the luckiest man on earth
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 7-02-2012 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 7-02-2012 11:34 AM (13 years ago) (m) its anoda LA LOLO
Ok na, Oyinbo don proof my POST, why wont u fight ova ya property
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 7-02-2012 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:36 AM (13 years ago) (f) dat one na oyibo..me na proudly naija..i no fit fit..cos there are so many other ways than fighting..jeezzzz..why would i fight? my man can only slip off my hands when am not doing what am suppose to do wella...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 7-02-2012 11:40 AM (13 years ago) (m) dat one na oyibo..me na proudly naija..i no fit fit..cos there are so many other ways than fighting..jeezzzz..why would i fight? my man can only slip off my hands when am not doing what am suppose to do wella...
No way whether she be oyinbo or not, same blood run in our vein, same jealousy , same same everything happening around henceforth u must fight, na we men go dey fight ourselves cos of u all
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 7-02-2012 11:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Starve ke?? as he don touch d useless nd expired ass nd bwest....why i go mind am again? Posted: at 7-02-2012 11:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sophia,, me na proud oyinbo sha but e no mean sey u do everytin rite for ya husband he no go get hin freak on wif an oda babe if shes temptin him...... u knw naaaa Posted: at 7-02-2012 11:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:52 AM (13 years ago) (f) Sophia,, me na proud oyinbo sha but e no mean sey u do everytin rite for ya husband he no go get hin freak on wif an oda babe if shes temptin him...... u knw naaaa ehn i knw..but if i do am wella wella..he go just look..but no touch..men sabi look na..but wen en tink of how i dey gv am for house..d kokolet own go be reminant to ram..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:53 AM (13 years ago) (f) Starve ke?? as he don touch d useless nd expired ass nd bwest....why i go mind am again?
e be like Acid own dey sweet ooooooooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 7-02-2012 11:58 AM (13 years ago) (f)  na koboko i go use flog the guy Posted: at 7-02-2012 11:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 11:59 AM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 11:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 7-02-2012 12:00 PM (13 years ago) (m) Sophia,, me na proud oyinbo sha but e no mean sey u do everytin rite for ya husband he no go get hin freak on wif an oda babe if shes temptin him...... u knw naaaa Mama' where is the strength to pour the acid
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 7-02-2012 12:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-02-2012 12:01 PM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-02-2012 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 7-02-2012 12:02 PM (13 years ago) (m) Koboko what? Dont u dare stop men from discharging their duties
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 7-02-2012 12:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 7-02-2012 12:03 PM (13 years ago) (f) sophie wetin. the guy wan make we fight for him... me na flog i go flog am Posted: at 7-02-2012 12:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |