onyin, i wirk in national hospital,pls,tell me the number of children i will give birth to
Ask Doc & Nurse... Onyin, sorry say I answer for you o!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-01-2009 02:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 31-01-2009 03:23 PM (16 years ago) (m) una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am Posted: at 31-01-2009 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rezi the Doc... o! the phamarcist....take am easy dey casterate you male patients o!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-01-2009 05:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NO..e no pain am.. Posted: at 31-01-2009 06:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am
lol...u wan add this one join ur work too..? Posted: at 31-01-2009 06:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na boil do am for mouth... Posted: at 31-01-2009 07:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am
na TOKS u go first castrate cuz the 7 children wey em wife born don make jokes no dey sweet am again...lol Posted: at 31-01-2009 07:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na boil do am for mouth...  lol...na who in go kiss way boil catch am 4 month.. Posted: at 31-01-2009 07:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 31-01-2009 11:49 PM (16 years ago) (m) onyin wld kiss anytin Posted: at 31-01-2009 11:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin wld kiss anytin
 watin u mean na..? Posted: at 1-02-2009 12:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 12:23 AM (16 years ago) (m) she go kis am wit d boil wey dey im mouth Posted: at 1-02-2009 12:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how u sef dey talk like this?... i been dey see u as a very good skul boy...kilode Posted: at 1-02-2009 08:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 08:51 AM (16 years ago) (m) where d skool boy dey Posted: at 1-02-2009 08:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-02-2009 04:30 PM (16 years ago) (m) una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am
lol...u wan add this one join ur work too..? pepper dey the new level? Posted: at 1-02-2009 04:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where d skool boy dey
no be u tell me say u go write exam d other day... ok na skul man?? Posted: at 1-02-2009 04:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 09:27 PM (16 years ago) (m) i never become man as i still be virgin but i no be boy because i don born pikin. Posted: at 1-02-2009 09:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tomtem at 1-02-2009 10:01 PM (16 years ago) (m) lol....... Posted: at 1-02-2009 10:01 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 10:13 PM (16 years ago) (m) Reply |
lol.......
fine boy... sorry man... emm!! fine guy how far...?? Posted: at 2-02-2009 07:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol.......
fine boy... sorry man... emm!! fine guy how far...?? the man dey onyin no start again ooooo.. Posted: at 2-02-2009 09:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |