Treasure2 at 21-02-2012 11:12 AM (13 years ago) (f) So you fit come join make we crusade for abolition of domestic violence 2getda abi?  ?? Fighting alone is not producing the desired results in time sha, Talkamagain Posted: at 21-02-2012 11:12 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmandazie at 21-02-2012 11:14 AM (13 years ago) (m) Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 11:16 AM (13 years ago) (f) Reply |
angelicluv at 21-02-2012 11:25 AM (13 years ago) (f) HUMMMMMMMMMMMM Posted: at 21-02-2012 11:25 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
umehudoka at 21-02-2012 11:28 AM (13 years ago) (m) I tire for people wey dey dis naija pals self.... if person follow una mouth e go just go huge transformer. The man don lazy abi? If him beat the woman e come lead to death now na una go still open mouth sentence am to death.  make una try change ooo Posted: at 21-02-2012 11:28 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 21-02-2012 11:39 AM (13 years ago) (f) abeg make dem rewind the fight na..me i wan look o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-02-2012 11:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 21-02-2012 11:41 AM (13 years ago) (m) Abi you fat so? Hehehee, somtime na you beat that man here?  ? Posted: at 21-02-2012 11:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 21-02-2012 11:42 AM (13 years ago) (f) I tire for people wey dey dis naija pals self.... if person follow una mouth e go just go huge transformer. The man don lazy abi? If him beat the woman e come lead to death now na una go still open mouth sentence am to death.  make una try change ooo  no mind dem..dem no read the story well..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-02-2012 11:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 21-02-2012 11:46 AM (13 years ago) (m) Abi you fat so? Hehehee, somtime na you beat that man here?  ? Posted: at 21-02-2012 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 21-02-2012 11:48 AM (13 years ago) (f) If he lay his hand on d woman now everybody go shout abomination,,,, sooooo make he divorce dis crazy woman
Gbam...ASAP
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-02-2012 11:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 11:49 AM (13 years ago) (f) Posted: at 21-02-2012 11:49 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tonir at 21-02-2012 11:51 AM (13 years ago) (m) U b mu mu!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 21-02-2012 11:51 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 21-02-2012 11:56 AM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-02-2012 11:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 11:58 AM (13 years ago) (f) Posted: at 21-02-2012 11:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmandazie at 21-02-2012 11:58 AM (13 years ago) (m) Man, divorce am quick, many women're waiting out there crying to have a hubby, she de play with her own! Posted: at 21-02-2012 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 12:00 PM (13 years ago) (f) Hmmmmmmmmm Posted: at 21-02-2012 12:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nakata1 at 21-02-2012 12:02 PM (13 years ago) (m) make this man just go use he manhood take do money no need Posted: at 21-02-2012 12:02 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 21-02-2012 12:02 PM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-02-2012 12:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 12:08 PM (13 years ago) (f) Na where dem dey do that one make i join. Posted: at 21-02-2012 12:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 21-02-2012 12:16 PM (13 years ago) (m) as ashawo or what ...okada no dey italo nahh..  ..how work.. Posted: at 21-02-2012 12:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |