


Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 21-02-2012 12:41 PM ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 12:42 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Dis man na OTONDO....hahaha ;D ;D ;D ;D ;D Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 12:42 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 12:42 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 21-02-2012 12:45 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 12:38 PM u no get level ..na ashawo u be for italo ..na your level be that ...NO CARRY H.I V.come nigeria ,,na benin men u go carry H.I.V GIVE NAH...ashawo kobo kobo....u don kill your husband finish run go italo ,,dey look for next man to kill..idiot .. guy guy take am easy................ wetin come concern benin for d matter na?
| |||||
Dis woman na COMMANDO? d man too lazy sef. ReplyI've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 12:43 PM ok if i like tell me any thing u like .but i don tell me own,,,vex nah.. i don hear u..thank u...and i don tell u my own...notin go fit make me vex again for where u dey..respect ursef while i respect mysef Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Bachelorette on 21-02-2012 12:53 PM Dis woman na COMMANDO? d man too lazy sef. u nor see say d man go marry yokosuma.................. they cut ur coat according to ur size. the coat wey he cut to big pass am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 21-02-2012 12:54 PM i don hear u..thank u...and i don tell u my own...notin go fit make me vex again for where u dey..respect ursef while i respect mysef your blood dey hot ..i don tell u say no vex,,still u dey vex..ok vex nah ..
| |||||
![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 12:57 PM your blood dey hot ..i don tell u say no vex,,still u dey vex..ok vex nah .. i tell u sey i dey vex? i sey i no fit vex for where u dey o...u no fit increase my temper...i no dey vex Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: omomarty on 21-02-2012 12:56 PM u nor see say d man go marry yokosuma.................. they cut ur coat according to ur size. the coat wey he cut to big pass am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() But the Irony of lyf is dat OPPOSITE attracts. Strong people are bond to be attracted to soft people. So as fat men/women are bond to attract slim women/men and vise versa... abi, na lie? I've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
Quote from: omomarty on 21-02-2012 12:56 PM u nor see say d man go marry yokosuma.................. they cut ur coat according to ur size. the coat wey he cut to big pass am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 21-02-2012 12:59 PM i tell u sey i dey vex? i sey i no fit vex for where u dey o...u no fit increase my temper...i no dey vex ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 12:57 PM your blood dey hot ..i don tell u say no vex,,still u dey vex..ok vex nah .. Bros, can't we just comment on any giving issue on Naijapals wif@ intrusion or Ethnic/Tribal, Religious or Racial sentiments? I've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 01:01 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 01:02 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i don hear..buh no kiss me again..cos my man no dey like other men to dey kiss me on NP ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 01:04 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no dey laugh with am oo..na dat woman Omomarty..wey thief Ajanni from me wey i dey laugh with...she sey na Yokosuma ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest