abi pals no be so??
Who know you? Why you dey make urself happie unnecessarily?
I dey vex quick... no provoke me further o!
Posted: at | |
Quote from: Toks-E on 3-02-2009 11:49 AM they hav all seen me abi pals no be so?? Who know you? Why you dey make urself happie unnecessarily? I dey vex quick... no provoke me further o! "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
dem sabi me pass u na Replycuz i dey yan correctly 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 3-02-2009 02:11 PM dem sabi me pass u na cuz i dey yan correctly Continue to yarn correctly... well done. But stay away from my jokes... "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Toks-E on 3-02-2009 10:41 AM Quote from: Sillyjokker on 3-02-2009 08:02 AM Quote from: Toks-E on 2-02-2009 09:29 PM Quote from: kido123 on 2-02-2009 03:48 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ur sadness funny pass this joke ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You are so dry, you'll soon crack. y does it hurt u so badly if i don't laf at ur joke?? get OFF MY 4CKING D**k!!!!!!!!!!! stop chasing me everywhere on Naijapals!!!!!! shuoo!!! Toks na u get dat dik wey d lady wan enlarge ?? ![]()
| |||||
Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... onyin,.. i beg educate me on how the 2 of una (sillyjoker) go take join body du toks many things na?.. abi i fit follow una join body?.... na my specialty be dat..... ![]()
| |||||
THIS IS REALLY FUNNY.kEEP IT GOING DUDE ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
chie!!!!! this one way 2 womans wan join body 4 toks..na whaooo Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Chei!!! When una join body do Toks "many things" finish, I dey queue for my turn oh!!!!!!
| |||||
hisssss Replydry joke ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 08:29 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Chei!!! When una join body do Toks "many things" finish, I dey queue for my turn oh!!!!!!u know weda Toks go survive am... no run oo if u hear say we don match am kill ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 4-02-2009 11:17 AM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... onyin,.. i beg educate me on how the 2 of una (sillyjoker) go take join body du toks many things na?.. abi i fit follow una join body?.... na my specialty be dat..... ![]() as u dey alive now dey go school e be like say e no sweet u... dis one wey u wan kill ya sef.. even Toks wey i dey talk don run cuz em no wan die young... na u don dey raise shoulder...hehee!!
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 05:54 AM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 08:29 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Chei!!! When una join body do Toks "many things" finish, I dey queue for my turn oh!!!!!!u know weda Toks go survive am... no run oo if u hear say we don match am kill ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 5-02-2009 09:20 AM Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 05:54 AM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 08:29 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Chei!!! When una join body do Toks "many things" finish, I dey queue for my turn oh!!!!!!u know weda Toks go survive am... no run oo if u hear say we don match am kill ![]() ![]() Na wa 2 you o! which one con b right spots ![]() If you be ogbologbo agbalagba then how you come take be virgin Nigeria again na? "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 05:58 AM Quote from: kido123 on 4-02-2009 11:17 AM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... onyin,.. i beg educate me on how the 2 of una (sillyjoker) go take join body du toks many things na?.. abi i fit follow una join body?.... na my specialty be dat..... ![]() as u dey alive now dey go school e be like say e no sweet u... dis one wey u wan kill ya sef.. even Toks wey i dey talk don run cuz em no wan die young... na u don dey raise shoulder...hehee!! who tell u say i run, i just dey look u u no know 2.0.
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 05:54 AM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 08:29 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Chei!!! When una join body do Toks "many things" finish, I dey queue for my turn oh!!!!!!u know weda Toks go survive am... no run oo if u hear say we don match am kill ![]() ![]() i go survive am, n e h'w ur level neva pass na 2.0.
| |||||
toks, yu don write will?... Reply
| |||||
Quote from: Toks-E on 5-02-2009 03:33 PM Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 05:54 AM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 08:29 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:10 AM Toks abeg leave my friend (sillyjoker) alone b4 we go join body do u many things... Chei!!! When una join body do Toks "many things" finish, I dey queue for my turn oh!!!!!!u know weda Toks go survive am... no run oo if u hear say we don match am kill ![]() ![]() i go survive am, n e h'w ur level neva pass na Take Any how ... run comot here now. "cos I dey vex... you no dey hear? "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
i dey talk to you Replyif u love me, tell me na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 5-02-2009 03:37 PM i dey talk to you if u love me, tell me na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() How I wan take love Chelsea medal na... wey I be Man U for life. ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest
President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest