dgreat!! dis ya pix sef... i now fit understand am... u dey peep from window ?? Posted: at 4-02-2009 05:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 4-02-2009 07:23 AM (16 years ago) (m) rabbit sori rezi na u post am? Beta go find carrot chop.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 4-02-2009 07:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dgreat!! dis ya pix sef... i now fit understand am... u dey peep from window ??
I no peep from window, I dey hang for ceiling!!!!! anyway i don change am bt na just fr one week, tell me where i dey peep from for this one!!!! Posted: at 4-02-2009 08:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol... this one na fine boyz i dey see there na u be tat ?? infact from now we don become Romy & Jullie Posted: at 4-02-2009 12:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rabbit sori rezi na u post am? Beta go find carrot chop. LOL..no mind rezi...na agbo wey em go drink Posted: at 4-02-2009 12:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 4-02-2009 12:57 PM (16 years ago) (m) wetin dey hapen here?  [attachment deleted by admin] Posted: at 4-02-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 4-02-2009 12:57 PM (16 years ago) (m) ONYI BEKE. YOU ARE REALLY AN 'ASA NWA',IF U CATCH WAT I MEAN.TELL ME WHERE U GET THESE JOKES FROM?A SECRET{UR JOKES MADE ME JOIN THIS FORUM}
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 4-02-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 4-02-2009 01:13 PM (16 years ago) (m) na de joke or de sender make u join? cos de way u dey priase Onyi, okkkkkkkk Posted: at 4-02-2009 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol... this one na fine boyz i dey see there na u be tat ?? infact from now we don become Romy & Jullie heyyy!!!!!!!!!!!!!make una hear sumthing!!! my bele dey set now but wait oh!!! hope say the story no reach where Romeo go come kpeme!!!!!! for sake say Juliet drink sleeping tablet?  ?? Posted: at 4-02-2009 03:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 4-02-2009 03:42 PM (16 years ago) (m) eyaa Posted: at 4-02-2009 03:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:04 PM (16 years ago) (m) wetin be dis? Posted: at 4-02-2009 04:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol... this one na fine boyz i dey see there na u be tat ?? infact from now we don become Romy & Jullie heyyy!!!!!!!!!!!!!make una hear sumthing!!! my bele dey set now but wait oh!!! hope say the story no reach where Romeo go come kpeme!!!!!! for sake say Juliet drink sleeping tablet?  ?? u dey fear which kin fake romeo u wan be na.. Posted: at 4-02-2009 04:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 watin be this na i been they confused ooooo.. Posted: at 4-02-2009 04:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sexty at 4-02-2009 04:28 PM (16 years ago) (f) NA WA OOOOO WHICH KIND ZOO BI DA SEF? DAT MEANS ALL THEIR ANIMALS 4 THERE NA HUMAN BEINGS NA.................WELL NICE JOKE Posted: at 4-02-2009 04:28 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:39 PM (16 years ago) (m) NA WA OOOOO WHICH KIND ZOO BI DA SEF? DAT MEANS ALL THEIR ANIMALS 4 THERE NA HUMAN BEINGS NA.................WELL NICE JOKE
na 419 zoo e be .... Posted: at 4-02-2009 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how e be 419 na them no they perform well? Posted: at 4-02-2009 05:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bishop77 at 4-02-2009 05:52 PM (16 years ago) (m) Onyi, e be like say you go join the group of 'Night of a thousand laugh' Na there your destiny dey. Posted: at 4-02-2009 05:52 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
i beg link am oooo i go be in manager Posted: at 4-02-2009 06:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i beg link am oooo i go be in manager
Oleeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!! see your mouth like M-O-N-E-Y-G-E-A-R OWN!!! Posted: at 4-02-2009 08:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ONYI BEKE. YOU ARE REALLY AN 'ASA NWA',IF U CATCH WAT I MEAN.TELL ME WHERE U GET THESE JOKES FROM?A SECRET{UR JOKES MADE ME JOIN THIS FORUM}
thanx 'nwoke oma' na u make me sef i 4 don comot for this forum cuz them no dey tell me all these sweet sweet words wey u dey tell me now... never mind i'll soon reveal d source to you ... okay?? Posted: at 5-02-2009 06:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |