xter at 3-03-2012 12:38 PM (12 years ago) (m) Una funny sha! U want make ur pikin dey curse u? How u go marry as if u be as? Der is a big possibilty say all ur pikin fit be ss sef
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 3-03-2012 12:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-03-2012 12:39 PM (12 years ago) (f) , gone are the ignorant days ooo. Posted: at 3-03-2012 12:39 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kalven at 3-03-2012 12:40 PM (12 years ago) (m) I am a doctor ? No na nursing i read 4 school. Ohhh sorry na now i remember say i am a micro biologist but I dey confused ohh na lab attendance i read oh yes i remember now but i am not sure ohh make i go check my certificate first before i make mistake if i come back i go comment.
you go kill person with laf Posted: at 3-03-2012 12:40 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kalven at 3-03-2012 12:43 PM (12 years ago) (m) o boy thank God is weekend today club go hot no be small tin Posted: at 3-03-2012 12:43 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 3-03-2012 12:47 PM (12 years ago) (f) Posted: at 3-03-2012 12:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ugochuks at 3-03-2012 12:53 PM (12 years ago) (m) ME NO GO EVEN TAKE THAT RISK N WONT PUT MY KIDS LIVES IN A CAGE BCUZ OF LOVE....MAKE PPL WITH AS LOOK FOR PPL WITH AA..... AND PPL WITH AA SHOULD HELP PPL WITH AS....EVEN MY RIDE SEF NA AA
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME Posted: at 3-03-2012 12:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 3-03-2012 12:56 PM (12 years ago) (f) Posted: at 3-03-2012 12:56 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 3-03-2012 12:57 PM (12 years ago) (f) how many of una wa dey talk self..don know he/her blood group?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 3-03-2012 12:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ifemylove at 3-03-2012 12:58 PM (12 years ago) (f) it may result 2 somtin else in future. so it better 2 avoid it nw, or pray ova it.....afterall, there is notin called GENOTYPE in d bible Posted: at 3-03-2012 12:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 3-03-2012 01:00 PM (12 years ago) (f) Posted: at 3-03-2012 01:00 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
starlove1 at 3-03-2012 01:05 PM (12 years ago) (f) the boy should forget about the girl life gose on Posted: at 3-03-2012 01:05 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Y can't genotype involve when dey are dating is it no when marriage involve? Bro abeg look for someone else dat babe don get bobo wey pass u take heart Posted: at 3-03-2012 01:16 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
buks at 3-03-2012 01:19 PM (12 years ago) (m) This depends on the country u live in,my husband and i have 3 kids and we are both AS.All our kids are fine but that's thanks to the system we have here in the UK.When i was 11 weeks pregnant test were carried out to determine the genotype.But its a personal choice and depends on health care facilities in the country u live in. Posted: at 3-03-2012 01:19 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
prevention is better than cure..... dat na all. Posted: at 3-03-2012 01:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugochuks at 3-03-2012 01:22 PM (12 years ago) (m) how many of una wa dey talk self..don know he/her blood group?
70% OF THE GIRLS NA AS AND 90% OF GUYS FOR NAIJA NA AA..... I MEAN REAL GUYS OOH
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME Posted: at 3-03-2012 01:22 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Where is your satistics that AS is the commonest in Africa. Pls spare me this your mathematics. In every 150 people, you find only 3 As.
Na my friend just told me that............he is a veterinarian
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-03-2012 01:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
AND I HAVE SEEN A FRIEND HAVE 3 CHILDREN ALL IS SS IF YOU AND YOUR GF IS ' AS' PLEASE LET HER GO, FIND AA TO MARRY BEEN WITH GIRL FROM YOU CHILDHOOD HAS NOTHING TO DO ABOUT WITH UR FUTURE CHILDREN, IN FUTURE WHEN U HAVE SS AS A CHILD U WILL BE THE ONE TO SUFFER MOST, GOING TO HOSPITAL ALL TIMES AND SO ON, NO CHILD WILL BE HAPPY WITH HIS PARENTS IF HE/HER IS SS. I HAVE SEE THAT ALSO
Dat is bad market for dem
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-03-2012 01:36 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Adikpe at 3-03-2012 01:36 PM (12 years ago) (m) Y can't genotype involve when dey are dating is it no when marriage involve? Bro abeg look for someone else dat babe don get bobo wey pass u take heart
True talk! Posted: at 3-03-2012 01:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-03-2012 01:39 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
the boy should forget about the girl life gose on
Datz what I told him
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-03-2012 01:40 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |