Satisfaction (Page 2)

Date: 04-02-2009 7:37 am (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2]
- iphie at 6-02-2009 12:04 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 07:17 PM
Where una dey?

ogbono with okpolo brain na im u get, small boy like u, na poison u wan put abi, u 4get say pikin na jazz man, emma na saint sillyjoker na baba, na only poison den go chop u clean mouth take ya bone do tooth pik self
Posted: at 6-02-2009 12:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 12:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  6-02-2009 12:04 PM
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 07:17 PM
Where una dey?

ogbono with okpolo brain na im u get, small boy like u, na poison u wan put abi, u 4get say pikin na jazz man, emma na saint sillyjoker na baba, na only poison den go chop u clean mouth take ya bone do tooth pik self



who be jazz man? sori or yu mean jazzman olofin? he be my relative na.... i know am..... Grin
Posted: at 6-02-2009 12:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:01 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  6-02-2009 12:04 PM
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 07:17 PM
Where una dey?

ogbono with okpolo brain na im u get, small boy like u, na poison u wan put abi, u 4get say pikin na jazz man, emma na saint sillyjoker na baba, na only poison den go chop u clean mouth take ya bone do tooth pik self
u see ur life AMEBO,APROKO,person wey u dey fight 4 sef no recognise u. O sory no dey put mouth 4 wetin no concern u,Madam Face me i slap u,FUJI HOUSE OF COMMOTION!

Posted: at 6-02-2009 01:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 01:02 PM (16 years ago)
(m)
why yu dey drink panadol for anoda pesin headache?
Posted: at 6-02-2009 01:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:16 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 01:02 PM
why yu dey drink panadol for anoda pesin headache?
thanks o,na so me sef ask am.

Posted: at 6-02-2009 01:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 8-02-2009 09:49 AM (16 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 8-02-2009 09:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 8-02-2009 09:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on  6-02-2009 12:04 PM
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 07:17 PM
Where una dey?

ogbono with okpolo brain na im u get, small boy like u, na poison u wan put abi, u 4get say pikin na jazz man, emma na saint sillyjoker na baba, na only poison den go chop u clean mouth take ya bone do tooth pik self

What language is this plz?

Posted: at 8-02-2009 09:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 10-02-2009 08:58 PM (16 years ago)
(m)
 Smiley Smiley
Posted: at 10-02-2009 08:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-02-2009 12:17 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: herdeysohjy on 10-02-2009 08:58 PM
Smiley Smiley

ok  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Wink Wink Wink

Posted: at 11-02-2009 12:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 12-02-2009 03:22 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 12:17 PM
Quote from: herdeysohjy on 10-02-2009 08:58 PM
Smiley Smiley

ok  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Wink Wink Wink

silly joker are u okay?
Posted: at 12-02-2009 03:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 14-02-2009 10:16 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:22 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 12:17 PM
Quote from: herdeysohjy on 10-02-2009 08:58 PM
Smiley Smiley

ok  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Wink Wink Wink

silly joker are u okay?

Emma, I'm very ok o! Na herdeysohyj I dey follow so that .... Lips Sealed

Posted: at 14-02-2009 10:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions